follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open

Author Topic: [Rules] Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem)  (Read 3952 times)

Online Igebotz

  • Moderator
  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 1897
  • points:
    29942
  • Karma: 88
  • The Sherrif
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 3
  • Last Active: Today at 07:32:11 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 21
    Badges: (View All)
    Poll Voter Poll Starter Quick Poster
Una Welcome to Naija local board, di OGBONGE online community discussions, wey concern altcoins and bitcoin, nd laws wey we need for cryptocurrencies, nai I bring! Nd we dey happi say u sef dey here as a member in awa community nd we dey look forward to ya participation.


As a new member, you fit don get many kweshion wey concern bitcoin nd oda cryptocurrencies. We encourage u to take a look around di forum nd browse through di various threads and discussions. U fit also use di search function to find specific topics dat u dey interested in.
If u get any kweshion or need help wit anything, abeg no hesitate to ask.  we get plenty knowledgeable nd helpful pipo for awa community who go dey happy to assist you.

We hope shey u flex ya taim on bitcointalk nd we look forward to ya contributions in di community.  Ur face show, ur shoe shine.  ;d

Dis na some of di unofficial guidelines we go implement/follow in order to combat spam nd keep dis board as clean as snow (I sabi shey, we no fit achieve a clean board without small for spam), but it fit be reduced if we stick to di following rules, wey, as I previously talk am, di unofficial nd subject go change nd improvement ova taim).  I go leave di thread open for comments.

RULES

  • Follow di follow the Forum Rules nd guidelines in di
  • 1. Only naija pidgin nd oyinbo nai allowed
  • 2. Make u dey respect pipo nd jeje towards odas.  Make u no dey use bad words or dey attacks pipo.
  • 3. Make u dey on topic nd avoid hijacking threads wit unrelated discussions.
  • 4. Use clear nd concise words nd try to keep ya posts brief nd to di point.
  • 5. Check ya spelling and grammar before posting.
  • 6. Avoid spamming or posting repetitive or off-topic messages.
  • 7. Do not post any sensitive or personal information concerning urself or others.
  • 8. Respect di privacy of odas nd do not disclose any personal information without their permission.
  • 9. No post tin dat e dey/na mago mago, or copyrighted/plagiarism.
  • 10. No duplicate thread/Topic e dey allowed.
  • 11. Be mindful for di tone/mood for ya posts nd make u try to contribute constructively to di conversation.

Do not TRUST, always VERIFY before dealing, I go serve as escrow in local fiat/crypto dealings on legal digital/physical goods off/on the forum for FREE
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░░░░█████████░░█████████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
██████████████████████████████
█████████▀▀███▀▀░░▀▀▀█████████
███████▀░░█▀░░░░▄▄▄▄▄▄▄███████
██████░░░██░░▄█▀▀░░░░░▀▀██████
█████░░░░█░░███████▄▄▄░░░▀████
███░██░░░█▄████████▄░▀█▄░░░███
███░░██░░░███████████░░▀█▄░███
████░░▀██▄▄████████░██░░░█▄███
█████░░░░░▀▀▀▀▀▀██░░██░░░█████
███████▄▄▄▄▄▄▄█▀░░░▄█░░░██████
████████▀▀▀▀░░░░░░██░░▄███████
██████████▄▄▄▄▄████▄██████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIXERO.IO
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
..
..
..
..
..
..
..
..
██████████████████████████████
███████▀▀██░▀█████████████████
████████░░█░█▀▀░██████████████
████████░░▀░░░▄███████████████
██████▀░░░░░░░░░▀██████░▀█████
████▀░░░░░░░░░░░░░██▀▀█▄░░████
████░░░░░░░░░░░▄████▄░▀██░░███
████░░░░░░░░░▄██▀░▄██░░██░░███
█████░░░░░░▄██▀████▀░░██░░████
███████▄▄▄████▄░░░░▄██▀░░█████
███████████░░▀▀▀██▀▀▀░░▄██████
██████████████▄▄▄▄▄▄██████████
██████████████████████████████
..
..
..
..
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIX.NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
█████████████
█████████████
░░░░░░░░░██████
█████████████░░░░██░░░██████
█████████████░░░░░░░░░██████
█████████████
█████████████░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░█████████░░░░█████████
░░█████████
░░█████████░░░██░░░░░░░░░░████
░░█████████░░░░░░░░░░░░░░░████

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open


Offline Thyplaymaker

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 462
  • points:
    40512
  • Karma: 26
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 04:40:25 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 13
    Badges: (View All)
    Karma Good Poll Voter 100 Posts
Re: [Rules] Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem)
« Reply #1 on: December 20, 2023, 07:47:01 PM »
Una Welcome to Naija local board, di OGBONGE online community discussions, wey concern altcoins and bitcoin, nd laws wey we need for cryptocurrencies, nai I bring! Nd we dey happi say u sef dey here as a member in awa community nd we dey look forward to ya participation.


As a new member, you fit don get many kweshion wey concern bitcoin nd oda cryptocurrencies. We encourage u to take a look around di forum nd browse through di various threads and discussions. U fit also use di search function to find specific topics dat u dey interested in.
If u get any kweshion or need help wit anything, abeg no hesitate to ask.  we get plenty knowledgeable nd helpful pipo for awa community who go dey happy to assist you.

We hope shey u flex ya taim on bitcointalk nd we look forward to ya contributions in di community.  Ur face show, ur shoe shine.  ;d

Dis na some of di unofficial guidelines we go implement/follow in order to combat spam nd keep dis board as clean as snow (I sabi shey, we no fit achieve a clean board without small for spam), but it fit be reduced if we stick to di following rules, wey, as I previously talk am, di unofficial nd subject go change nd improvement ova taim).  I go leave di thread open for comments.

RULES

  • Follow di follow the Forum Rules nd guidelines in di
  • 1. Only naija pidgin nd oyinbo nai allowed
  • 2. Make u dey respect pipo nd jeje towards odas.  Make u no dey use bad words or dey attacks pipo.
  • 3. Make u dey on topic nd avoid hijacking threads wit unrelated discussions.
  • 4. Use clear nd concise words nd try to keep ya posts brief nd to di point.
  • 5. Check ya spelling and grammar before posting.
  • 6. Avoid spamming or posting repetitive or off-topic messages.
  • 7. Do not post any sensitive or personal information concerning urself or others.
  • 8. Respect di privacy of odas nd do not disclose any personal information without their permission.
  • 9. No post tin dat e dey/na mago mago, or copyrighted/plagiarism.
  • 10. No duplicate thread/Topic e dey allowed.
  • 11. Be mindful for di tone/mood for ya posts nd make u try to contribute constructively to di conversation.

Do not TRUST, always VERIFY before dealing, I go serve as escrow in local fiat/crypto dealings on legal digital/physical goods off/on the forum for FREE
Thanks boss for breaking the rules down with our local language, very understandable nah to dey follow up with the rules bcus nah this kind rules nah they help for forum growth owth and to keep things in oder ones again thanks  ;D

                ▄█▀
▐█▄    ▄██▄    ▄█▀ ██                          ██
███   ▄████   ▄█▀ ▄▄  ▄▄▄ ▄▄▄   ▄▄▄▄▄▄▄       ▄▄▄   ▄▄▄
███  ▄█▀███  ▄█▀ ██▌ ▄██▀▄▀██▌ █▀  ▄█▀       ▄██▌ ▄██▀ ▀▄
███ ▄█▀▐███ ██▀ ██▌ ▐███▀ ▄█▀    ▄█▀        ▄██▌ ▄██   ▄▀
▐██▄█▀  █████▀ ▐██  ███  ▐██   ▄█▀          ██▀  ██▌  ▄▀
 ▀██▀   ▀██▀    ▀█  ▀█   ▀█  ▄██▄▄▄▄▄▀▀  ██ ▀█    ▀███▀

Casino & Sports Betting
.
B O O S T E D
R E W A R D S

.
FOR CRYPTO PLAYERS
         ▐█▌                        ▄▄
▐██      ██ ▄▄  ▄   █▌ █████      ▄███▄
▐██     ▐█▌ ██  ██ ▐█   ▄██     ▄██████▄
██▌     ██ ▐█▌ ███▄█▌  ▄█▀     ▀▀▀██████▄
██▌ ██ ▐█▌ ██  ██▀██▌ ▄██▄▄      ▐███▌
██▌▄██▄██ ▐█▌ ██▌ ▀▀  █▀▀▀       ████
▐███████  ██  ▀▀            ▄   ▐███▌
▐███▀██         ▄▄▄▄████   ▐███▄████
 █▀
    ▄▄▄ ███ █████████   ████████▌
      ████ ███ ████▄███▌  ▐██ ▀▀███
     ▐███▌▐██▌▐████████   █▀      ▀
     ████████▌▐███▀▀▀▀   ▐▀
     ▀▀▀████▀ ████
▄██      ██▌▄██  ██▌▀██████▀██████ ██
███     ▐██ ██▌ ▐██ ▐██    ▐██    ▐█▌
███     ██▌▐██ ▄██▌ █████  █████  ██
███ ▄█ ▐██ ███████ ▐██    ▐██    ▐█▌
███▄█████ ▐██  ██▌ ██▄▄██ ██▄▄██ █████
▐███████  ██▌ ▐██ ▐██▀▀▀ ▐██▀▀▀  ▀▀
▐██▀ ▀▀  ▀▀▀   ▄▄     ██   ▄   ▄ ████
      ▄▄▄ ▄▄▄  ██    ▐█▌▐█ ██ ██  ▄█▀
     █  █ █▄  ▐██    ██ █▌▐████▌ ▄█▀
     █  █ █   ▐██ ▄▄▐█▌▐█▌▐█ ██ ████▀
     ▀▀▀  ▀    ██▄████ ██ ▀▀
               ██████
               ██▀ ▀
.
BTC
ETH
LTC
.
DOGE
USDT
USDC
.
XRP
TRX
BNB
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
██████████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.

██████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████

Online Agbe

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1095
  • points:
    44878
  • Karma: 81
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 05:37:03 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 17
    Badges: (View All)
    Poll Voter Quick Poster 1000 Posts
Re: [Rules] Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem)
« Reply #2 on: December 21, 2023, 12:42:06 AM »
Op let let first greet you for di Moderator. Congratulations. Nd for di rules, you do am well for enacting dem here for everyone to see. ND here everyone go see am because dem dey pin at di top of di board. So anyone wey dey come here go first see dem before doing anything. I just dey pray say make everyone dey follow up di rule so dat di board go dey clean well well. Let work together to make things better for here. And another thing wey I go talk be say, make di Moderator lock this thread so day people will not come spam di thread.

 

ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod