Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Ghana Forum => Pidgin => Topic started by: MOProgress on November 26, 2018, 02:37:19 PM

Title: Why This Pidgin Thread Dey Quiet Like This Na?
Post by: MOProgress on November 26, 2018, 02:37:19 PM
I bin dey think say dis pidgin thread go get plenty people wen go dey talk and make dis place dey lively, so why here dey quiet Na?
Title: Re: Why This Pidgin Thread Dey Quiet Like This Na?
Post by: PRIBO247 on November 26, 2018, 09:14:12 PM
Well maybe dem no dey or dem no wan talk. Anyway sha, one person fit begin to make am lively. Nah to just post beta talk and I sure say people go troop to come contribute for the talk.
Title: Re: Why This Pidgin Thread Dey Quiet Like This Na?
Post by: Abiodun on May 03, 2019, 05:37:45 PM
The pigin thread dey for smaller group wey people fit really no dey see am... Then need make dey in a larger format so that people fit dey notice am.