Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Off topic & Sports => Topic started by: Best on February 22, 2024, 08:48:18 PM

Title: Nigeria leaders Wahala
Post by: Best on February 22, 2024, 08:48:18 PM
My Brethrens, how una dey do? How una dey survive this our economy wahala?

Omoh, I know say so many of us know wetin dey sup between Binance and this our country government P2P. Them dey find every means to see say them go oppress us. But We no Gree!!!

How do y'all plan to by pass this if this people finally succeed because as for me, I no gree for anybody. Already, I dey use Binance and Bitget. If them say them go block Binance, I migrate go Bitget no long talk. Them think say them wise, at this point, we gas show them say we wise pass them. Anything we dey do, no allow this government detect your life for you.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Gideon99 on February 23, 2024, 11:06:39 PM

Omo today sef I don dey set my bitbuy account no gree for anybody we must enjoy this high rate, Nigeria government think say them wise no way them don try to ban crypto currency now them one enter binance when we dey manage  e no go happen at all no way option full ground let go plan B.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Gideon99 on March 03, 2024, 04:05:43 PM
My Brethrens, how una dey do? How una dey survive this our economy wahala?

Omoh, I know say so many of us know wetin dey sup between Binance and this our country government P2P. Them dey find every means to see say them go oppress us. But We no Gree!!!

How do y'all plan to by pass this if this people finally succeed because as for me, I no gree for anybody. Already, I dey use Binance and Bitget. If them say them go block Binance, I migrate go Bitget no long talk. Them think say them wise, at this point, we gas show them say we wise pass them. Anything we dey do, no allow this government detect your life for you.
My brother if Nigeria government detect your life for you are finished with the latest trends happening in the country now, Nigeria is moving back and front with no improvement, government and binance p2p this country I no really know the problem the main matters that should be focus on is not concerned by the government rather than the process of the youth.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: SmartGold01 on March 03, 2024, 09:19:29 PM
My Brethrens, how una dey do? How una dey survive this our economy wahala?

Omoh, I know say so many of us know wetin dey sup between Binance and this our country government P2P. Them dey find every means to see say them go oppress us. But We no Gree!!!

How do y'all plan to by pass this if this people finally succeed because as for me, I no gree for anybody. Already, I dey use Binance and Bitget. If them say them go block Binance, I migrate go Bitget no long talk. Them think say them wise, at this point, we gas show them say we wise pass them. Anything we dey do, no allow this government detect your life for you.

Binance is working perfectly fine and I never see any issues from am except the way dem just remove our p2p trade come put cashlink wey be say you need to trade your bitcoin/NGN after which you go withdraw am to your account directly still through the p2p methods but e come dey very different from the previous way. One thing be say i don like Binance and i find it hard to follow another exchange go sell my coin apart from Binance.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Jaycoinz on March 04, 2024, 12:32:05 AM
All these things dey follow affect our economy today, make the government take right actions to solve all these problems. Restrictions of Nigerians from Binance no be the solution,so them take right actions to solve the problem. We pray things get better for real.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: OSAMABBK on March 04, 2024, 04:50:11 PM
My Brethrens, how una dey do? How una dey survive this our economy wahala?

Omoh, I know say so many of us know wetin dey sup between Binance and this our country government P2P. Them dey find every means to see say them go oppress us. But We no Gree!!!

How do y'all plan to by pass this if this people finally succeed because as for me, I no gree for anybody. Already, I dey use Binance and Bitget. If them say them go block Binance, I migrate go Bitget no long talk. Them think say them wise, at this point, we gas show them say we wise pass them. Anything we dey do, no allow this government detect your life for you.
Seriously I don know dey no mean well for the youth after all they will be addressing us as leaders of tomorrow and dey no see us to succeed
But God passed everybody. Our prayer should always be for the betterment of this country and the youth s because we no get any place to call home than Nigeria, may we all succeed in all ramifications
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: goaldot on March 06, 2024, 03:01:39 PM
Naija government no wan youths to succeed. They no mean well for its citizens. As they go blocked binance and P2P trying to suppress the crypto members. Other countries dey fine way for their citizens make dey de something but Naija govt dey dia dey block way way em citizens find. Naija government wahala. They no want youths to make money. They want them to dey carry bag for them during elections. Who do us this?
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Best on March 07, 2024, 02:24:20 AM
My Brethrens, how una dey do? How una dey survive this our economy wahala?

Omoh, I know say so many of us know wetin dey sup between Binance and this our country government P2P. Them dey find every means to see say them go oppress us. But We no Gree!!!

How do y'all plan to by pass this if this people finally succeed because as for me, I no gree for anybody. Already, I dey use Binance and Bitget. If them say them go block Binance, I migrate go Bitget no long talk. Them think say them wise, at this point, we gas show them say we wise pass them. Anything we dey do, no allow this government detect your life for you.

Binance is working perfectly fine and I never see any issues from am except the way dem just remove our p2p trade come put cashlink wey be say you need to trade your bitcoin/NGN after which you go withdraw am to your account directly still through the p2p methods but e come dey very different from the previous way. One thing be say i don like Binance and i find it hard to follow another exchange go sell my coin apart from Binance.
No be only you like Binance O. But at this point you gas get another option for hand. Like this, I dey use Bitget do my P2P and they're very swift.

No be because say we like exchange we go jeopardize our end money
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Best on March 07, 2024, 02:26:54 AM
Naija government no wan youths to succeed. They no mean well for its citizens. As they go blocked binance and P2P trying to suppress the crypto members. Other countries dey fine way for their citizens make dey de something but Naija govt dey dia dey block way way em citizens find. Naija government wahala. They no want youths to make money. They want them to dey carry bag for them during elections. Who do us this?
My brother na so we see am but we thank God say na only p2p dem ban. E sure me die this people dey use Binance na why dem never go far.

Sha just use anoda cex like the one I tell that guy I dey use. With this, nothing spoil
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: DragonF on March 07, 2024, 10:21:34 AM
Naija government no wan youths to succeed. They no mean well for its citizens. As they go blocked binance and P2P trying to suppress the crypto members. Other countries dey fine way for their citizens make dey de something but Naija govt dey dia dey block way way em citizens find. Naija government wahala. They no want youths to make money. They want them to dey carry bag for them during elections. Who do us this?

I no even know why govt instead of to make life sweet for us them wan make am tough. Abi govt no get human feelings? I don think about everything wey dey happen for this countri and the only solution wey cross my mind na to japa bcos I no sure say time go come wey this countri fit beta. Things dey bad on a daily.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Best on March 08, 2024, 01:11:07 AM

Omoh na because of the power. Power fit make man do anything, she I just dey happy say we get alternatives to and we go survive anyhow
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Emmanuel1 on March 08, 2024, 10:23:30 PM
My Brethrens, how una dey do? How una dey survive this our economy wahala?

Omoh, I know say so many of us know wetin dey sup between Binance and this our country government P2P. Them dey find every means to see say them go oppress us. But We no Gree!!!

How do y'all plan to by pass this if this people finally succeed because as for me, I no gree for anybody. Already, I dey use Binance and Bitget. If them say them go block Binance, I migrate go Bitget no long talk. Them think say them wise, at this point, we gas show them say we wise pass them. Anything we dey do, no allow this government detect your life for you.
The problem of Nigeria's is our leaders, the leadership of this country is bad, our  leaders we elected are  just there for themselves and their family anything that will help the masses or public they are after it to  shut it down, do anything to stop it they are just in the government for themselves and their family alone that is the problem of this country.    99% of our  leaders in politics are corrupt,that's why they're coming against binance.this one,them go fail.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Mr. Allcrypto on March 11, 2024, 03:51:59 PM
Everybody go just dey manage the economy the way we see am o, because these our leaders dey do things wry fo always facour them, this their selfish reasons na dey make hardship dey for the country and them no even care if the citizens dey suffer am sef, there own na to come talk big big talk then when we vote them, them go still fo wetin dey for their mind.
Just work hard make hunger for no kill you and your family...
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Agbe on March 11, 2024, 05:42:00 PM
 Nigerian government dey do themselves and before dem go realize it will be too late for dem. And dis president e no go win second tenure. Well dey have finally succeeded Binance naira p2p and who loss? Nigerian government because Nigerian crypto community can still use Binance with other currencies and use it to do transaction from one Wallet to another. So Binance is still active in the country. And using for another exchange, Nigerian government just dey waste their time, if the crypto community was using cryptocurrencies when the government banned cryptocurrencies in the country, then dis one na small thing for us. Even if they ban all di exchange then di original p2p will exist where by you send me di money and I send you the cryptocurrency. Will dey ban that one ? Capital NO. That one na anonymity. Nigerian government always miscalculate their life.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: FOKA33 on March 13, 2024, 06:03:29 PM
Nigerian's really need to learn something that will be beneficial and sustainable especially for the youths, because the cost of living in the country
Isn't predictable, but we need means of employment to sustain and live a better life in the globe.
What are other means of prosperity in the country?
If any please list it below.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Sim_card on March 13, 2024, 06:48:22 PM
Busha na exchange wey dey registered for Nigeria, but na just say their own p2p fee cost. If Nigeria ban all the other exchanges, them no go fit ban that one. So e mean say all men go just switch to Busha jeje. Cryptocurrency don come to stay for Nigeria, and there is nothing the government can do about it. As long as there is crypto investors in Nigeria, exchanges must exist.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Cantsay on March 13, 2024, 09:22:52 PM
Busha na exchange wey dey registered for Nigeria, but na just say their own p2p fee cost. If Nigeria ban all the other exchanges, them no go fit ban that one. So e mean say all men go just switch to Busha jeje. Cryptocurrency don come to stay for Nigeria, and there is nothing the government can do about it. As long as there are crypto investors in Nigeria, so exchanges must exist.

I believe those local exchanges will be easier to stop.

After my recent thread and some comments, I came to realise that Binance delisting NGN is just being over-hyped, there are several other exchanges that are almost in the same league as Binance and have well-built interfaces and can also be easily navigated by newbies so they there's no need for us to have a headache over the delisting unless the government wants to extend it to other exchanges as well.
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Mr. Allcrypto on March 29, 2024, 01:04:49 PM
Our leaders no dey try at all to make the country better for the citizens, them just dey self centered. Just imagine say that Binance executive wey been dey under FG custody escape without any trace. How is that possible? Person wey them been sieze all him passports and traveling documents. The country now we need to protest burn some kind offices so that these people go know say e serious >:(...
Title: Re: Nigeria leaders Wahala
Post by: Cointalksmilez on May 06, 2024, 10:00:16 PM
Omoh me don dey bitget since ooo, if I gree for them make I bend at this rate  nah to start they prepare for anything ooo,them sha no want see youth dey happy.