Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: MOProgress on January 10, 2019, 06:56:01 AM

Title: How Much Profit You Make Last Year?
Post by: MOProgress on January 10, 2019, 06:56:01 AM
Last year na one year weh me I no go ever forget for dis life, the market just go only Down no up, abeg e get any body weh make profit last year? And how much profit you make?
Title: Re: How Much Profit You Make Last Year?
Post by: Stuart on January 10, 2019, 08:00:34 AM
Last year ehh, na strong year oh. Coins way I put hope say na em I oh use take do important things dem, the market just kill my hope, I nor see any profit last year oh, until the price of coins rise and bitcoin em sef rise too, make I see my money back.
Title: Re: How Much Profit You Make Last Year?
Post by: MOProgress on January 12, 2019, 11:48:32 AM
Last year ehh, na strong year oh. Coins way I put hope say na em I oh use take do important things dem, the market just kill my hope, I nor see any profit last year oh, until the price of coins rise and bitcoin em sef rise too, make I see my money back.

To say the truth, the market affect me well well too o. If not because most of my money na from bounty I get them, I for dey cry na sha o.
Title: Re: How Much Profit You Make Last Year?
Post by: PRIBO247 on January 14, 2019, 09:02:40 PM
Last year na one year weh me I no go ever forget for dis life, the market just go only Down no up, abeg e get any body weh make profit last year? And how much profit you make?
Oh boy! nah wa to u oo! u wan make efcc begin look for person? anyway sha, I no wan remember last year at all....so no just remind me. dat year is best forgotten!
Title: Re: How Much Profit You Make Last Year?
Post by: bubblebubble on January 14, 2019, 09:04:43 PM
Last year na one year weh me I no go ever forget for dis life, the market just go only Down no up, abeg e get any body weh make profit last year? And how much profit you make?

No trading I lost about the 90% of my portfolio.
I was lucky to receive some interesting toknes from bounties that I still hold and that are worthy!
Title: Re: How Much Profit You Make Last Year?
Post by: khufuking on January 14, 2019, 09:08:12 PM
Last year was no good for anyone I think, but for sure I made some money in the first quarter maybe in April too but oast that I made nothing, I can't say how much I made exactly because I consider it a personal thing but I made good amount before things go down the hell starting from the Q2 of 2018, I can't really complain since the majority of people faced the same thing as me.
Title: Re: How Much Profit You Make Last Year?
Post by: tonymillions84 on February 13, 2019, 02:23:25 AM
everybody regrets what happened last year. 80% of the crypto family loose hope for cryptocurrency. everybody wey dey for the crypto loose. nobody gain. i must confess. even the people wey over sabi the market. Na last year i confirm say the market no know who be whales and be professional. it fit kill u.