1
Nigerian Languages / Re: Nigeria dey donate bitcoin, na mass adoption be this?
« on: October 25, 2020, 03:26:00 PM »
As things be now we need to be strategic otherwise all these old men for Naija go use us play ball seriously. Our politicians don use hunger strategy to hold the masses down for too long. We need to dey participate for politics now because na from inside we fit fight this fight, we need to start now in order to galvanize wella. We go need to preach to the youths to shun greed, make we no bring in religion and tribe as well because na wetin fit divide us sharp sharp