follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open

Author Topic: Try dey get the ogbonga gist before you shear am  (Read 428 times)

Offline Mr. Allcrypto

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 330
  • points:
    29085
  • Karma: 19
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 3
  • Last Active: May 01, 2024, 11:37:41 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 14
    Badges: (View All)
    Karma Good Avatar Signature
Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« on: February 16, 2024, 03:05:51 PM »
I day greet all of una wey go don see this post for the platform, most time e get as body go do you wey you go just to contemplate on watin you wan post, this na the ogbonga way, wey I dey take do my own o, do I say make I shear am with una so that, if at all sef person fit tell person wey know person to shear idea among our selfs for this forum.
Most time when some ideas just enter your head, you fit just write am down then try to get more concrete information about am so that once you post am for the forum e go educate people and also people go get the quality and ogboga gist o, because them say information is power.
When I talk say make you get better and concrete Information, e no mean say make you go do copy and paste o because that one na plagiarism and e day very wrong, and also as the forum dey against am them fit report your post o, so make we try get better better information them about something before we dey shear our information o.
Una well done o ...

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« on: February 16, 2024, 03:05:51 PM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open


Offline DragonF

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 315
  • points:
    29941
  • Karma: 15
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: May 01, 2024, 12:17:54 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 15
    Badges: (View All)
    Karma Good Signature 100 Posts
Re: Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« Reply #1 on: February 16, 2024, 06:43:34 PM »
I really lik dis topic bcus sometimes people go just wan post and then no wan know weda e make sense or not. tthis people no wan know if the topic go even educate us. I wan make we know say this forum dey so that people fit dey share knowledge wey go beta our life and expand our knowledge. I wan make people no dey force dem self to post or create topic. Relax and think well if your body no dey good to think at that time then just chill when your mind dey relax then you create something. Make we try dey focus on wetin we fit add to make sure say we go grow for this forum.

Offline goaldot

  • Jr. Member
  • *
  • Activity: 60
  • points:
    2513
  • Karma: 0
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 07, 2024, 08:05:43 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 6
    Badges: (View All)
    50 Posts Topic Starter 10 Posts
Re: Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« Reply #2 on: February 16, 2024, 09:01:38 PM »
Yes oo. As you dey talk copy and paste, I don see one wey go for another forum copy com come here paste am for us. Wetin we go do. We have to contribute. Na wetin man go do naa. Make we keep the forum active.

Online Cantsay

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1034
  • points:
    21612
  • Karma: 50
  • Your Bitcoin Mixer
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 07:11:05 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 18
    Badges: (View All)
    10 Poll Votes Quick Poster 1000 Posts
Re: Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« Reply #3 on: February 16, 2024, 09:55:31 PM »
This post nor be for our local board sha because nah only few people Dey create threads for our local board and most of them nah correct thread the only issue wey I don see nai be the issue of waking up old threads (2+ years old threads).

Yes oo. As you dey talk copy and paste, I don see one wey go for another forum copy com come here paste am for us. Wetin we go do. We have to contribute. Na wetin man go do naa. Make we keep the forum active.

As long as the post Dey educative and he/she references the post properly then I don’t see any issue - except they decide to start copying and pasting shit posts that’s when they’ll be an issue.

Btw, Op if you ever comes across a post you fee is a spam don’t hesitate to click on “report to moderator “.
             ▄▄█████████▄▄
    ▄█████▄█████████████████▄
  ▄███████████████████████████▄
 ████████████████▄▀▀███████████
▄███████████████████ ▀█████████
█████████████▀▀      ▐█████
████████████        ▄██████
▀███████████▌     ██████████▀
 █████
███████      ▀▀▀█████▀  █
  ███████████▄         ▀▀▀ ▄▄█
   ▀████████████▄▄▄   ▄▄▄███▀
     ▀▀██████████████████▀▀
         ▀▀▀████████▀▀▀
.
UniJoin.io Bitcoin Mixer
.|
▄▄██████▄▄
▄██████▀██████▄
▄███▀▀▀░░░▀▀▀███▄
▄███░░░▄███▄░░░███▄
████░░████▀▄█░░████
████░░█▄▀▄███░░████
▀████░░▀███▀░░████▀
▀████▄░░░░░▄████▀
▀█████▄▄▄█████▀
▀▀█████▀▀
NO LOGS
▄▄██████▄▄
▄█████▀▀▀█████▄
▄████▌░▄▄▄░▐████▄
▄█████░▀░░░█░█████▄
██████▌░░█▀░▐██████
███████▄░▄░▄███████
▀████▀░░░░░░░▀████▀
▀██▌░░░░░░░░░▐██▀
▀██▄▄█▄▄▄█▄▄██▀
▀▀█████▀▀
NO SIGN-UP
|████████████████████████
█████████████▀▄▀████████
████████████▀▄█████████
██████████▀▌▄██████████
██████████▌███████████
█████████▀▄███▀█████████
██████▀▄▄██████▀███████
█████▀▄█▀▄████████████
██████▀▄█▌▐████▐█████
█████▌▐█▀▌▐█████▐█████
██████████████▄██████
███████▄▄██████▄████████
████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIX ՈOW.
████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████

Offline SmartGold01

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1088
  • points:
    43050
  • Karma: 81
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: May 01, 2024, 06:16:50 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    1000 Posts Poll Voter Topic Starter
Re: Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« Reply #4 on: February 17, 2024, 12:36:28 AM »
Naturally me no support any information wey no be cryptocurrency related because this regular news or always dey bring our 9ja matta here don tire me so to me e dey be like say we dey sell ourselves too much to another people making dem no go get respect for we country but if we sharpen ourselves con based on crypto information e go make us get small respect say this people no too open their yansh dey talks all time.

Offline Gormicsta

  • 1 strike
  • Full Member
  • *
  • *
  • Activity: 231
  • points:
    8322
  • Karma: 5
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: April 08, 2024, 08:09:26 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 12
    Badges: (View All)
    Quick Poster too active, 25 Posts in one day 100 Posts
Re: Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« Reply #5 on: February 17, 2024, 06:40:02 AM »
Yes oo. As you dey talk copy and paste, I don see one wey go for another forum copy com come here paste am for us. Wetin we go do. We have to contribute. Na wetin man go do naa. Make we keep the forum active.

This your talk funny me o but you talk true, na just to make sure the forum dey dey active, no be I dey support am make people dey do copy and paste, at least make them dey use their head, na so more things wey to write go dey enter your brain, and na true say we really need to get confirm gist wey make sense for ear to hear am before we share am because for here, e some wey be teachers and e get some wey be student, we dey learn and relearn

Online Thyplaymaker

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 463
  • points:
    40722
  • Karma: 27
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 07:42:02 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 13
    Badges: (View All)
    Karma Good Poll Voter 100 Posts
Re: Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« Reply #6 on: February 17, 2024, 09:14:05 AM »
This post nor be for our local board sha because nah only few people Dey create threads for our local board and most of them nah correct thread the only issue wey I don see nai be the issue of waking up old threads (2+ years old threads).

Yes oo. As you dey talk copy and paste, I don see one wey go for another forum copy com come here paste am for us. Wetin we go do. We have to contribute. Na wetin man go do naa. Make we keep the forum active.

As long as the post Dey educative and he/she references the post properly then I don’t see any issue - except they decide to start copying and pasting shit posts that’s when they’ll be an issue.

Btw, Op if you ever comes across a post you fee is a spam don’t hesitate to click on “report to moderator “.
nor be lie sha nah few people dey talk for this our local board thread, and nor too nice if you take notice now you go see how the place they dull. Normally this place supposed to dey active with different related thread for this our local board. So make we just try dey keep am active we get pro poster wey com for we contri and dey full here .
(Op) this your point still dey correct, but most our naija dey try for their posting, thus this kind post for nice for beginners board so that e go reach wide range of users for this forum.
 

                ▄█▀
▐█▄    ▄██▄    ▄█▀ ██                          ██
███   ▄████   ▄█▀ ▄▄  ▄▄▄ ▄▄▄   ▄▄▄▄▄▄▄       ▄▄▄   ▄▄▄
███  ▄█▀███  ▄█▀ ██▌ ▄██▀▄▀██▌ █▀  ▄█▀       ▄██▌ ▄██▀ ▀▄
███ ▄█▀▐███ ██▀ ██▌ ▐███▀ ▄█▀    ▄█▀        ▄██▌ ▄██   ▄▀
▐██▄█▀  █████▀ ▐██  ███  ▐██   ▄█▀          ██▀  ██▌  ▄▀
 ▀██▀   ▀██▀    ▀█  ▀█   ▀█  ▄██▄▄▄▄▄▀▀  ██ ▀█    ▀███▀

Casino & Sports Betting
.
B O O S T E D
R E W A R D S

.
FOR CRYPTO PLAYERS
         ▐█▌                        ▄▄
▐██      ██ ▄▄  ▄   █▌ █████      ▄███▄
▐██     ▐█▌ ██  ██ ▐█   ▄██     ▄██████▄
██▌     ██ ▐█▌ ███▄█▌  ▄█▀     ▀▀▀██████▄
██▌ ██ ▐█▌ ██  ██▀██▌ ▄██▄▄      ▐███▌
██▌▄██▄██ ▐█▌ ██▌ ▀▀  █▀▀▀       ████
▐███████  ██  ▀▀            ▄   ▐███▌
▐███▀██         ▄▄▄▄████   ▐███▄████
 █▀
    ▄▄▄ ███ █████████   ████████▌
      ████ ███ ████▄███▌  ▐██ ▀▀███
     ▐███▌▐██▌▐████████   █▀      ▀
     ████████▌▐███▀▀▀▀   ▐▀
     ▀▀▀████▀ ████
▄██      ██▌▄██  ██▌▀██████▀██████ ██
███     ▐██ ██▌ ▐██ ▐██    ▐██    ▐█▌
███     ██▌▐██ ▄██▌ █████  █████  ██
███ ▄█ ▐██ ███████ ▐██    ▐██    ▐█▌
███▄█████ ▐██  ██▌ ██▄▄██ ██▄▄██ █████
▐███████  ██▌ ▐██ ▐██▀▀▀ ▐██▀▀▀  ▀▀
▐██▀ ▀▀  ▀▀▀   ▄▄     ██   ▄   ▄ ████
      ▄▄▄ ▄▄▄  ██    ▐█▌▐█ ██ ██  ▄█▀
     █  █ █▄  ▐██    ██ █▌▐████▌ ▄█▀
     █  █ █   ▐██ ▄▄▐█▌▐█▌▐█ ██ ████▀
     ▀▀▀  ▀    ██▄████ ██ ▀▀
               ██████
               ██▀ ▀
.
BTC
ETH
LTC
.
DOGE
USDT
USDC
.
XRP
TRX
BNB
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
██████████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.

██████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« Reply #6 on: February 17, 2024, 09:14:05 AM »


Offline Sim_card

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 801
  • points:
    48166
  • Karma: 15
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: May 01, 2024, 11:23:24 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 14
    Badges: (View All)
    500 Posts Poll Voter Quick Poster
Re: Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« Reply #7 on: February 18, 2024, 03:08:58 PM »
OP, you dey right. Another thing wey I won add be say no be everything wey come your head na e you go feel say, you go carry am come forum. Some information and knowledge dey wey you feel say get value and people go learn from, na those kind things them, you need to carry come tell us. If you won tell us about information wey you read from somewhere, make you copy the link join, so that he no go be say na copy and paste you do, but say you give reference to the owner of the post.

 

ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod