1
Nigerian Languages / The very bad state of our roads
« on: December 16, 2023, 01:09:07 PM »
I no know of other states but the state of the road for my side no be wetin to talk about and since now, na dry season, I think say the government supposed use this period commence work so that before rain go come, them go Don finish this roads because Good road network na one major thing wey dey boost the economy and I think say government no dey really pay adequate attention to this thing.
Wetin be the state of the road for your side be it internal roads or Major roads and you think say government dey do the needful for the roads for the country or not ?
Wetin be the state of the road for your side be it internal roads or Major roads and you think say government dey do the needful for the roads for the country or not ?