follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here

Show Posts

This section allows you to view all posts made by this member. Note that you can only see posts made in areas you currently have access to.


Messages - goaldot

Pages: [1] 2 3 ... 6
1
Nigerian Languages / Re: Binance to delist NGN
« on: March 06, 2024, 03:11:51 PM »
OP na true. That date na dey day Naija say dem go delist binance. They talk am for local Naija news dis morning. Wetin poor man go do? Anything dey wake up, dem go fine wetin dem go do to make dia citizens suffer. Which kin government be dis?

2
Off topic & Sports / Re: Nigeria leaders Wahala
« on: March 06, 2024, 03:01:39 PM »
Naija government no wan youths to succeed. They no mean well for its citizens. As they go blocked binance and P2P trying to suppress the crypto members. Other countries dey fine way for their citizens make dey de something but Naija govt dey dia dey block way way em citizens find. Naija government wahala. They no want youths to make money. They want them to dey carry bag for them during elections. Who do us this?

3
Off topic & Sports / Re: Different ways to earn in Nigeria
« on: March 06, 2024, 02:43:21 PM »
OP you made a nice decision by bringing this thread here. Making money online is good, and there are so many ways of making it. Some people may not know how to do it, yes. There are some people I know who had the opportunity to learn some online stuff to better their lives but they never accepted it. What they always say "online is scam". They have done MLM, proxy and didn't succeed. So, there is nothing you can tell them about online they will believe.

4
Nigerian Languages / Re: What if Bitcoin drop back then in 2018?
« on: February 28, 2024, 08:40:52 AM »
Boom!!! If Bitcoin drop go back the major way e dey before for 2018 , Bitcoin wen don reach high nearly $20,000 before e drop to below $3,000 by the end of the year . If Bitcoin drop to this level again,  e go cause wahala among investors, leading to further drop in price of the Bitcoin and other crypto currencies.e fit cause the crypto market to crash that's na wahala for all investors be that oo.

I no sure say bitcoin go back as low as below $3k in 2018. The awareness, the dynamics, the investors are more advanced now than before. De last bull run ATH was around $69k and it no go dat low. Now dey neva do halving, see de price wetin go make am go dat low? Ino sure it fit happen.

5
Nigerian Languages / Re: Nigeria government watin happen ?
« on: February 28, 2024, 08:24:03 AM »
When similar thing like dis comot for thread saying Naija wan ban binance, I talk am say Naija govt and crypto no dey in gud terms. Wetin happen now? Dey don ban binance. Wetin concern binance concern naira devaluation. Dey for go look wetin be Naija wahala dan go cause problem for some Naija crypto members. We still dey watch.

6
I greet you all my Naija brothers and sisters. I say make I bring this one wey we been dey do am for dat side dey make the local board active there to dis place if only the thing go workout. Na very simple something. I will start di initiative. Every Saturday I list the 10 best posters in the local board here for us to give 1 karma each since we can't give more than 1 Karma at a time. And people like Myself, SmartGold, Igebotz, Abditco, Charles-Tim, Wiwo and other Great men from Naija should give 1 karma to each 10 best and active poster and if this initiative is good make una put una mouth so we go do and if e no go we go leave am. And if e good then I go create another thread for that purpose.

Weti dey ur mouth? Oya talk am.

I appreciate you for your concern towards us that has not received any karma. Thank you for your suggestion. Una go make us go dey more active and dis encouragement go make us rise. Kudos to you OP. Continue ur gud work.

7
Off topic & Sports / Re: Cement price on Bullrun
« on: February 26, 2024, 09:29:47 AM »
Wetin una dey talk, cement price never increase finish. Last week a man say en go price cement dey tell am 10k en go collect money come, dey say na 11k. He go back tell dey person way send am to collect money buy am, de price don change again. De man say en no buy again. Na within 2 hours, dey price don change 3times. Na wetin?

8
Sometimes, Naija govt go approve of crypto ATM all over the market I dey doubt am. One Oga go wake up one morning stop am say it do dis it day. Three ago dey banned Twitter now see wetin dey de do with binance. I trust Naija people. Dey don fine another way jeeje dey run dia thing. Naija govt na wahala.

9
Nigerian Languages / Re: Wetin dey sup ?
« on: February 25, 2024, 06:55:50 PM »
No be small thing oo. For my area now na another thing. Everything in the market dey rise per minute. If you enter any shop, the owner go first make call before en go tell you price. Before you pay en go call another shop owner to know if price don change.

You dey talk of show update, is only for person wey dey crypto. Our people want quick cash.

10
Litecoin Forum / Re: Do you guys think Litecoin is worth buying now?
« on: February 21, 2024, 06:00:56 AM »
To be candid, I can't invest in Lite coin. I can't even advice someone to do so. In 2017, lite coin was number three on the list. Since that time till now it is still struggling to reach $70. If you invest in it how are you sure it will increase up to 10% during this bull run? For some time now, the price has been stagnant. Invest wisely.

11
Nigerian Languages / Re: $1 To 1700N. Which way forward?
« on: February 21, 2024, 05:35:51 AM »
Na wetin we see for our country. You wake up dollar change price, you go to market goods change price na wetin you buy yesterday be that o. OP, you dey talk of people wey dey earn in dollar is still dey affect them. The people I dey pity most na dey people wey be state government workers. The ones wey dey never pay minimum wage. There own worst past.

12
Nigerian Languages / Re: Nigeria on the move with crypto.
« on: February 21, 2024, 05:13:39 AM »
If truly Naija will embrace Kudi coin, it will be wonderful. There are many Nigerians who are into crypto. When adopted by all Nigerians and beyond, the Kudi coin will do well. But one thing with some of our people they don't really value there products, thinking that it doesn't have the standard of other countries.

13
Yes, it go be sweet and easy for one to buy wetin em wan buy come pay with crypto. You know our Naija sweet well well. Dem fit say if you wan pay with crypto see dey price, if na naira you go pay that price. I come remember wen we dey cashless, dey go say if you wan pay with your card you go put charge or price dey different. If na cash price dey cheaper.

14
Nigerian Languages / Re: Inflation in Nigeria
« on: February 19, 2024, 08:18:01 PM »
There was a time I heard people complained before about lack of food and all the rest. They said married people should not give birth to many children. They never knew it was inflation. Now, look at naira against dollar, the prices of goods in the market are so high. Those    working for government did not get salary increment. This our country seems to be like a stagnant water. Nothing seems to move forward again.

15
Anyways, etherium is good and bitcoin is better. I don't mind selling most of my etherium to acquire bitcoin. The difference is clear. The little bitcoin you have today maybe huge tomorrow. I don't know why I choose bitcoin to any other crypto. It gives me more profit. Yes, I will sell majority of my etherium to own an entire bitcoin.

Pages: [1] 2 3 ... 6
ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod