follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here

Show Posts

This section allows you to view all posts made by this member. Note that you can only see posts made in areas you currently have access to.


Messages - Klassifiednero

Pages: [1]
1
Nigerian Languages / Re: Between Cash And Crypto Asset, Choose One
« on: January 04, 2019, 04:09:09 AM »
I fit collect anyone o.. all of them depends on the value of the gift wey I wan collect, if the cash plenty pass the crypto asset, I no go waste time at all to collect cash, but if na the same value them be, I fit go for crypto asset depending on how the market dey move for that time

2
Nigerian Languages / Things wey una need to sabi about Buzzex Coin
« on: January 03, 2019, 02:55:46 PM »
For Buzzex Exchange, traders like we fit sell and buy for place with 100% awoof and even dey collect small small change for the exchange go dey drop from wetin dem make.
  • Buzzex dey give 5% reach 100% awoof to use trade for any person wey hold the Buzzex Coin (BZX)
    Buzzez still dey share 40% of all the money wey dem make give all the people wey dey hold the Buzzex Coin (BZX)
    Buzzex Coin na one of the coin wey dem dey call POS (Proof of Stake), so you fit stake am like that and stil dey collect extra like that.
    Buzzex sef support Masternode Network where plenty people wey support the coin fit dey show support for the network and collect plenty awoof.
    Buzzex gather security wey tight wella, na im make the trading platform dey okay.
    The people wey build Buzzex na people wey sabi as they don build social network wey people dey write on before now.
If you want sabi the rest, just fall in to website

Buzzex Exchange Utility Token [BZX  POS/MN]
Buzzex Exchange – the ogbonge place where the joy of the buyer and the seller dey kampe.
The plenty gain for inside Buzzex Exchange
The Buzzex Exchange like I talk before na place where traders like we fit sell and buy for place with 100% awoof and evn dey collect small small change for the exchange go dey drop from wetin dem make and still dey grow our crypto moni for there small small. We fit also dey vote for coins wey wan dey sell for there and fit put mouth on how we go spend the moni wey dem allocate for the monthly budget.

The Buzzex Coin Properties
Name: Buzzex Coin
Coin Ticker: BZX
Algorithm: Quark/POS
Masternode Collateral: 10,000
Initial Supply: 750,000,000
Pre Mine: We don share am like we talk for our whitepaper
Block Reward: 30 MN / 10 staking / 10 Budget
Block Time: 60 Seconds
Yearly Inflation: 3.504% Year 1

The Buzzex Coin na coin wey dem create as the utitly coin for the Buzzex Exchange. To explain am better, the difference between Buzzex Coin and for example, Binance Coin be say, instead make you dey the coin dey pay for trading to get small awoof, na just to hold am to get the awoof. The pattern go make us get plebty people wey dey hold the coin.
Any trader wey hold 20,000 BZX go get the complete 100% awoof for trading fees which mean say the person no go pay at all to trade for the exchange. The holders go still chop awoof wey fit reach 80% of the gain wey the company dey make. E fit dey enter your pocket as airdrop sef every day or every week.

Buzzex Coin Wallets

  • WINDOWS 32bit
    WINDOWS 64bit
    MAC
    LINUX

Contest and bounty wey dey run presently
KYC Bounty
Voting Bounty
Airdrop, Twitter, Telegram, Facebook, Reddit, LinkedIn, YouTube, Article and Signature Campaign
Contest
Bounties
Profit-share
Referral
Trans-fee Mining

You fit join any of our social media handles to ask questions or even ask am for here. Well done.


3
Nigerian Languages / Re: For awah new comers.
« on: January 03, 2019, 01:47:37 PM »
Confam yarn.. you try well well

4
Forum related / Re: Hi, introduce yourself
« on: January 03, 2019, 01:42:06 PM »
Hi all,

I’m Nero, a crypto enthusiast from Nigeria..
I’m very glad to be here

Pages: [1]
ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod