This one na normal thing for exchange even Binance dey do am as well because e go dey bad say investor come buy that coin/token and later the thing come dump for their head e go dey very bad na wetin make dem dey always try to dey protect their users interest so that something bad no go happened to their funds as i believe say so project dey always dump on newly investor's head and e no make sense like that.