follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open

Author Topic: Cement price on Bullrun  (Read 830 times)

Offline Rex067

  • Member
  • *
  • Activity: 98
  • points:
    14352
  • Karma: -2
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 04, 2024, 11:22:57 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 10
    Badges: (View All)
    Karma Super active 50 Posts in one day too active, 25 Posts in one day
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #15 on: March 07, 2024, 03:14:56 PM »
Una gudi more mor abeg wetin I dey hear for cement price na true?
Yesterday evening for service as our Bishop dey talk project him cun say em dey pity those people wey dey always procrastinate over their project because of the way building materials dey increased on a regular basis.

Him come say if we get any person wey get project for hand or anything wey them wan do for this time say make dem speeding because things go still heck pass like this, also take for instance dollars to Naira is about 1720 per USD so things go still increase.

Even as I go market my dear e no easy things wey I been dey use 10k to 20k buy then but now e no fit again even though I buy na just few things I go successfully buy and I come back home begin dey run my brain on wetin I really buy with those money. E pain me like say tomorrow no dey, transportation na worst since them say petrol na 800 per litter I no know how authentic this information be.

Abeg how una dey cope with una families especially those of una wey get upto 2 to 5 how una dey take feed for house.
Omo the cement price really affected us, this country hard oo if government no do anything about am we go suffer plenty the way cement price dey increase so many people building dey on pause because of high cost of building materials and the rest.

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Cement price on Bullrun
« Reply #15 on: March 07, 2024, 03:14:56 PM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open


Offline Emmanuel1

  • Full Member
  • *
  • Activity: 152
  • points:
    14096
  • Karma: 5
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 26, 2024, 08:12:53 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 9
    Badges: (View All)
    Poll Voter 100 Posts 50 Posts
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #16 on: March 08, 2024, 10:42:51 PM »
Una gudi more mor abeg wetin I dey hear for cement price na true?
Yesterday evening for service as our Bishop dey talk project him cun say em dey pity those people wey dey always procrastinate over their project because of the way building materials dey increased on a regular basis.

Him come say if we get any person wey get project for hand or anything wey them wan do for this time say make dem speeding because things go still heck pass like this, also take for instance dollars to Naira is about 1720 per USD so things go still increase.

Even as I go market my dear e no easy things wey I been dey use 10k to 20k buy then but now e no fit again even though I buy na just few things I go successfully buy and I come back home begin dey run my brain on wetin I really buy with those money. E pain me like say tomorrow no dey, transportation na worst since them say petrol na 800 per litter I no know how authentic this information be.

Abeg how una dey cope with una families especially those of una wey get upto 2 to 5 how una dey take feed for house.
The meeting that government had, with cement manufacturers on Monday the 19th of February 2024 in Abuja, we have not seen the result up till now because the price of cement is still in the high side. Meetings upon meetings but no implementation of what was discussed in the meetings, listing Nigerian if care is not taken the price of cement will still remain the way it is up till the end of this year .may God help us.


Offline Jay-Jay247

  • Plagiarism strike
  • Baby Steps
  • *
  • *
  • Activity: 24
  • points:
    10130
  • Karma: -9
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 12, 2024, 11:55:59 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 10
    Badges: (View All)
    Karma too active, 25 Posts in one day Quick Poster
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #18 on: March 15, 2024, 02:21:57 PM »
Good day to everybody here

I just say make I shook mouth for the matter wey dey really hit us hard for this country so, the thing don dey pass be careful ooh as price for things just dey increase every now and then, na only God go help us.


Surviving in Nigeria is really a miracle due to the high cost of living. this issues have really affect the country to the point that the common man sef no fit bear am again. I could remember very well as at when a bag of cement was sold for N1200 in this same country, then even the less privilege sef get privilege because him know sey e no get as e won be wey him no go see food chop before him sleep.

Make I stop here because if I won deliberate on this matter, na till tomorrow or next before chapter 1 go end.
Mr. Jay

Offline Emmanuel1

  • Full Member
  • *
  • Activity: 152
  • points:
    14096
  • Karma: 5
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 26, 2024, 08:12:53 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 9
    Badges: (View All)
    Poll Voter 100 Posts 50 Posts
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #19 on: March 15, 2024, 11:24:43 PM »
[quote author=Sim_card link=topic=317979.msg1504109#msg1504109 date=1708631
The thing dey give me concern because I start small building project this year but now I don pause am to watch if the current cost of cement go drop.
The truth bi say, government and the manufacturer no waiten then they do, but nah we citizen they suffer from there hands.but for me every thing about building for my side dey for suspension, until cement price don come down oooo.

Offline Jay-Jay247

  • Plagiarism strike
  • Baby Steps
  • *
  • *
  • Activity: 24
  • points:
    10130
  • Karma: -9
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 12, 2024, 11:55:59 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 10
    Badges: (View All)
    Karma too active, 25 Posts in one day Quick Poster
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #20 on: March 17, 2024, 12:00:07 PM »
Whenever I see the way things are going in this country, I feel like crying but to be honest is there really a way for from this economic crises? I don't think so because things are going from bad to worse and it's really appalling. Let's take a moment and reminisce on how this country was before the the reign of our recent leaders, I don't want to call names but am pretty sure you know the set of people am talking about. I pray things get back to normal so we can all live in peace again in this country.
Mr. Jay

Offline Mr. Allcrypto

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 330
  • points:
    29085
  • Karma: 18
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 3
  • Last Active: April 24, 2024, 01:25:38 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 14
    Badges: (View All)
    Karma Good Avatar Signature
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #21 on: March 29, 2024, 01:28:08 PM »

[/quote]The truth bi say, government and the manufacturer no waiten then they do, but nah we citizen they suffer from there hands.but for me every thing about building for my side dey for suspension, until cement price don come down oooo.
[/quote]

Na just the fact be that, these people know wetin them dey do. The question be say, na how long we go continue to suffer like this? Wetin be the neccesaey actions wey we go take as the citizens to stop all these rubbish?

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Cement price on Bullrun
« Reply #21 on: March 29, 2024, 01:28:08 PM »


 

ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod