follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open

Author Topic: Wattin dey dup for our local board?  (Read 53 times)

Online Makus

  • Full Member
  • *
  • *
  • Activity: 168
  • points:
    2778
  • Karma: 13
  • Tengri Privacy tools
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 08:05:09 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 11
    Badges: (View All)
    Topic Starter Karma Signature
Wattin dey dup for our local board?
« on: Today at 06:00:59 PM »
Omor as I enter forum I just observe say our local board dey very inactive, though we dey try but e for nice if we make good name just like the way e dey for the other side. Normally I dey see sharp men dem for here, people like, igebotz,Agbe.... These are my boss men dem, and una dey try e no easy but if we fit make the local board lively small e for make sense.

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Wattin dey dup for our local board?
« on: Today at 06:00:59 PM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open


Online Agbe

  • Legendary
  • *
  • *
  • Activity: 1236
  • points:
    67179
  • Karma: 90
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 09:23:33 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 17
    Badges: (View All)
    Poll Voter Quick Poster 1000 Posts
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #1 on: Today at 06:11:48 PM »
Frankly speaking the board e dey inactive dis days and it was not like before. From January to March the local board was booming but as di campaigns come dey paused and many members are not in campaign again so dem no dey come dis side like dat but once once and di people we dey here wey dey campaign na few people so the participation e dey scanty. But time go come we go full again. But also see say you dey active dis days.

 

ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod