Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: tonymillions84 on April 25, 2019, 12:45:25 AM

Title: SPORT FORUM
Post by: tonymillions84 on April 25, 2019, 12:45:25 AM
OMO i don;t know whether it is possible make the admin of this  great forum open a sport forum . we dat loves football make we rob minds there. abeg una.
Title: Re: SPORT FORUM
Post by: Abiodun on April 25, 2019, 10:56:37 PM
OMO i don;t know whether it is possible make the admin of this  great forum open a sport forum . we dat loves football make we rob minds there. abeg una.
E for make sence if them fit Creat sport forum for this great platform e for be one good and welcome development for we sport lovers.... I hope them go fit look into am
Title: Re: SPORT FORUM
Post by: Stuart on April 26, 2019, 10:48:49 AM
OMO i don;t know whether it is possible make the admin of this  great forum open a sport forum . we dat loves football make we rob minds there. abeg una.
E for make sence if them fit Creat sport forum for this great platform e for be one good and welcome development for we sport lovers.... I hope them go fit look into am

For Naija section of the forum or for the forum at large. Make I know so that if na for Naija section, make I start to disturb oga admin to put am here.
Title: Re: SPORT FORUM
Post by: Abiodun on April 26, 2019, 11:48:49 AM

For the both go make sence Sha.. And if the both no work make we just dey manage we Naija own like that, at lease we need dey discuss sport for this forum also because many people like am..
Title: Re: SPORT FORUM
Post by: Gideon99 on March 23, 2024, 08:48:15 AM
OMO i don;t know whether it is possible make the admin of this  great forum open a sport forum . we dat loves football make we rob minds there. abeg una.

Na better idea senior man so that also the football lovers go still get where them go dey chill and discuss their sport matter and share more opinions within them selfs.
Title: Re: SPORT FORUM
Post by: Igebotz on March 23, 2024, 09:24:42 AM
OMO i don;t know whether it is possible make the admin of this  great forum open a sport forum . we dat loves football make we rob minds there. abeg una.

Na better idea senior man so that also the football lovers go still get where them go dey chill and discuss their sport matter and share more opinions within them selfs.

Your habit of bumping older posts is not sending the right message about you and sooner or later you might get a penalty from the admin cause you're breaking a lot of rules here. What business do you have with a thread created in 2019? It has nothing to do with us now. You're warned....