Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Other languages/locations => Topic started by: mikoli on November 16, 2017, 06:59:30 AM

Title: Pidgin English
Post by: mikoli on November 16, 2017, 06:59:30 AM
My fellow Naija paddies,

I hail oooo, unah boy loyal die!!!  Since everybody get them own language I con decide to create Pidgin for make we dey take yarn well, so that with fit for dey chop all their plenty airdrop Wey dem dey promise.

As we don know tey tey sey nor food for lazy man... make unah join the hustle oooo

Unah dou, unah welcome
Title: Re: Pidgin English
Post by: Abiodun on May 03, 2019, 06:08:14 PM
My fellow Naija paddies,

I hail oooo, unah boy loyal die!!!  Since everybody get them own language I con decide to create Pidgin for make we dey take yarn well, so that with fit for dey chop all their plenty airdrop Wey dem dey promise.

As we don know tey tey sey nor food for lazy man... make unah join the hustle oooo

Unah dou, unah welcome
My brother your head dey dere for posting this pigin also and e for just dey alright say instead to dey find another section for here,  we for just develop our Nigerian section, make we make am dey happen so that everywhere go dey alright for us all