Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Thyplaymaker on December 14, 2023, 12:37:43 AM

Title: Reason to invest on Btc
Post by: Thyplaymaker on December 14, 2023, 12:37:43 AM
Mi pipo I greet Una
I just Shey make share this stuff. We all nor Shey Btc nah be the baba for all cryptocurrencies normally. And Naim be one the most sharp coin to invest on. Because of that one Bitcoin potential sharp. Reason you need to invest Bitcoin even though you be newbie, Nah Shey risk nor too dey like how e tey dey most coin most coins. Ones you know Shey u b the patient type forget Btc investment don ready sure for you. Many dip dey Btc don undergo Shey most people nor believe Shey e go fit bounce back but nah see where e dey nah just imagine how much those people don make wey hold am for that dip con reach now. Even that time when that nft stuff still cause Btc to dip it still bounce back and beat the price e dey that time seff so if you know Shey you get good funds you know Shey you go fit hold and forget you can invest it in btc ;D
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Princehaydar001 on December 14, 2023, 02:43:19 AM
Normal na! BTC na de Baba be dat oo, you no need fear anything risk de way we de fear if we buy shitcoins.
BTC na life saver oo, imagine if you get opportunity invest that time wey d price drop, by now you for don de profit. The only thing wey them no need na rush, na money wey u no go use anytime soon you go use buy Vitcoin so that u go fit wait for profit.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Hatchy on December 14, 2023, 04:37:05 AM
Normal na true talk u yarn my guy. Bitcoin investment na correct one for anybody wey dey reason to invest for cryptocurrency. Like dis now, I go fit testify, how much I don make since d dey wey I invest my money for Bitcoin and omo I no sure say any crypto investment don give me dat kind profit. So make una no loose guard o Bitcoin na baba and as we dey expect d next bull run, make u go invest now if e dey ur mind because omo better days dey ahead.

Reason you need to invest Bitcoin even though you be newbie, Nah Shey risk nor too dey like how e tey dey most coin most coins
D only thing Sha wey we suppose know  my guy besay Bitcoin self still dey risky, so any body wey dey invest for am suppose still get am for mind say normal, u fit still loss money so no go dey think say e go always make u profit. Sha e dey less risky pass all other coin wey dey market, but use ur head o.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Youngkhngdiddy on December 14, 2023, 11:10:19 AM
Mi pipo I greet Una
I just Shey make share this stuff. We all nor Shey Btc nah be the baba for all cryptocurrencies normally. And Naim be one the most sharp coin to invest on. Because of that one Bitcoin potential sharp. Reason you need to invest Bitcoin even though you be newbie, Nah Shey risk nor too dey like how e tey dey most coin most coins. Ones you know Shey u b the patient type forget Btc investment don ready sure for you. Many dip dey Btc don undergo Shey most people nor believe Shey e go fit bounce back but nah see where e dey nah just imagine how much those people don make wey hold am for that dip con reach now. Even that time when that nft stuff still cause Btc to dip it still bounce back and beat the price e dey that time seff so if you know Shey you get good funds you know Shey you go fit hold and forget you can invest it in btc ;D
Truth be say right now, BTC na the number one digital currency wey legit for the world, regardless of say dips dey happen, the vision wey dey for the crypto coin dey massive. All of us sabi say for the time wey rumors of BTC been spread, so many people been getting doubts about am, based on past experiences wey Dem been don get for the digital market environment, while some people been trying their luck though no be with full chest and e shock most people say in months after, the crypto coin been get better market value.
 Thing be say, e dey okay to doubt ooo but e still dey best to try your luck on some kain things. BTC don too get many dip seasons but yet still e still bounce back, omor the coin don too survive a lot of economic conditions sha. E no too late to start investment in BTC o, the coin don cost no doubt but e better to struggle hard make person achieve even if na small quantity keep for him digital wallet, because as BTC dey currently, e go still increase in worth and e no go be bad investment afterall. Gains and losses dey for BTC, but know say BTC gains dey always big pass the loss.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Thyplaymaker on December 14, 2023, 11:49:18 PM
Normal na true talk u yarn my guy. Bitcoin investment na correct one for anybody wey dey reason to invest for cryptocurrency. Like dis now, I go fit testify, how much I don make since d dey wey I invest my money for Bitcoin and omo I no sure say any crypto investment don give me dat kind profit. So make una no loose guard o Bitcoin na baba and as we dey expect d next bull run, make u go invest now if e dey ur mind because omo better days dey ahead.

Reason you need to invest Bitcoin even though you be newbie, Nah Shey risk nor too dey like how e tey dey most coin most coins
D only thing Sha wey we suppose know  my guy besay Bitcoin self still dey risky, so any body wey dey invest for am suppose still get am for mind say normal, u fit still loss money so no go dey think say e go always make u profit. Sha e dey less risky pass all other coin wey dey market, but use ur head o.
Yeah normally its still get some risk but nor reach the others risk some projects go just go down with some people funds, most coins are created to just scam some people using fake hype. While some go just fall before dem go bounce back go take years. But Btc e go dip but nah sure thing Shey e still stand back.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Yamzakid on December 15, 2023, 08:11:02 PM
Mi pipo I greet Una
I just Shey make share this stuff. We all nor Shey Btc nah be the baba for all cryptocurrencies normally. And Naim be one the most sharp coin to invest on. Because of that one Bitcoin potential sharp. Reason you need to invest Bitcoin even though you be newbie, Nah Shey risk nor too dey like how e tey dey most coin most coins. Ones you know Shey u b the patient type forget Btc investment don ready sure for you. Many dip dey Btc don undergo Shey most people nor believe Shey e go fit bounce back but nah see where e dey nah just imagine how much those people don make wey hold am for that dip con reach now. Even that time when that nft stuff still cause Btc to dip it still bounce back and beat the price e dey that time seff so if you know Shey you get good funds you know Shey you go fit hold and forget you can invest it in btc ;D

Yeah that's correct. As you mentioned, bitcoin is the best coin, but it's also risky. But compared to other coins, bitcoin carries less risk. because of this, it is always advisable to conduct thorough research before investing in any project.
And it's especially important for those who are new to bitcoin to avoid investing simply because someone told you to, instead, try to conduct proper research before investing.
Bitcoin is a volatile asset because its price can change at any time. Because of this, you should not rush, and if you can be patient type like me, you can profit greatly from it.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Tribalchief on December 15, 2023, 09:32:04 PM
My guy, some of your words 4 dis post wan run person mental ooh, but neva de less, watin u yan mak sense. But from my own perspective, considering the fact say de country wey we dey no be 4 de weak, I go advice say mak person get other sources of income aside de btc wey e don invest.
Reason na say: de country tough, and wen btc price drop, e no go funny at all.
In conclusion, invest watin u get, but still get small backup for survival. Btc investment no b watin dem dey withdraw for POS every weekend.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Coinmama7824 on December 16, 2023, 08:43:54 PM
Normally Bitcoin get so many benefits to make person invest for am. First of all, na decentralized currency, no be government or bank dey control am. Secondly, e get limited supply, and that fit make am value increase. Thirdly, e fit act as hedge against inflation, e no get connection with traditional financial system. And lastly, e fit act as digital store of value, because e no fit copy am or spend am twice.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: DannyD234 on January 22, 2024, 06:09:22 AM
I think the reason to invest for Bitcoin na normally BTC na stable coin even though the price dey fluctuate sometimes it is relatively stable with the prospect of it increasing as an inexperienced individual wey wan invest for cryptocurrency BTC na the safest option for you.

You can just buy and hold
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: DaNNy001 on January 24, 2024, 05:15:56 PM
I think the reason to invest for Bitcoin na normally BTC na stable coin even though the price dey fluctuate sometimes it is relatively stable with the prospect of it increasing as an inexperienced individual wey wan invest for cryptocurrency BTC na the safest option for you.

You can just buy and hold

Well I fit talk and take your description of Bitcoin as stable coins for the reason say it has been the most consistent and reliable coin in the crypto space but when you talk about stability from its original meaning then I can argue with that because Bitcoin is definitely anything from stable and this is what makes it very good for trading and also acts as an opening window for missed opportunity to be bought back and HODL.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Agbe on January 24, 2024, 10:21:50 PM
Bitcoin wey be di king of cryptocurrencies have di highest value in di market sef. So na make everyone dey go there dey invest in him. As for me oh I no dey see risk in bitcoin investment because if I invest in di bear market then I go wait till when the market go up then I go sell am. And e no too good to buy bitcoin when the price e dey high well well because you fit wait till 6 to 7 years before you go fit sell am get your money back. But one thing you supposed know be say, bitcoin unit e no dey reduce. Like if you get 0.01 bitcoin and na dat unit you go dey see everytime even though di price come down, that unit e no dey come down. So you no dey loss your coins and di only thing wey dey come down be shey na di price. So if you go fit endure to keep till di next bull market then you go Make am.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Sim_card on January 25, 2024, 04:57:20 PM
Due to the depreciation of our fiat currency gradually, na e make we need to see bitcoin as a store of value for us to use dey save our money by investing in bitcoin and also grow your investment. Because no be only to hodli but also to increase your bitcoin portfolio size so that after a very long time that your bitcoin go do yield you good profit, because of the value wey bitcoin get and na only when you hodli for long term na him to go enjoy the profit. Bitcoin is scalabity, censorship resistance and can be used as an hedge against inflation. Only these three alone show say bitcoin na the superior.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Sokani on February 01, 2024, 12:30:40 AM
We get over 1 million altcoins, so imagine the stress and research wey e go take you to spot out one gem out of the the pile load of altcoins. Sometime, after all the research you go fit end up investing in a coin wey go turn out to be scam.

Bitcoin on the other hand, na just one and e be like fine wine wey dey sweet as e dey old. Bitcoin also be like cat with nine lives, e no dey die, no matter how e go down e go bounce back. De investment dey give peace of mind, wetin dey na to just buy during the bear, hodl and sell during the bull, shekena.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Charles-Tim on February 01, 2024, 09:00:27 AM
Why invest in bitcoin? To hedge against inflation and also for investment.

I think the reason to invest for Bitcoin na normally BTC na stable coin even though the price dey fluctuate sometimes it is relatively stable with the prospect of it increasing as an inexperienced individual wey wan invest for cryptocurrency BTC na the safest option for you.
Bitcoin is not a stable coin, it is a volatile coin. But I understand what you posted, that its appreciative nature makes it a stablecoin, that is not correct, you should call it a coin that its value is increasing than decreasing in long term. Only pegged coins have stable price if not depegged.

We get over 1 million altcoins
I guess you saw this fake information on Coinmarketcap. We have just tens of thousands of coins while their marketcap is very small or are worths nothing from 3500 coins up.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Dr.Bitcoin_Strange on February 08, 2024, 09:45:43 PM
Bitcoin is a volatile asset like every other cryptocurrency, but I feel more assured with Bitcoin than with any other cryptocurrency asset because it can actually pump to give profit and can also dump on the investment, and after the dump, it may not rise again. I usually advise newbies who want to invest in cryptocurrencies to start with Bitcoin because, with Bitcoin, they should be able to make a profit during the bull market, but if it's an altcoin, you may experience losses and be uncertain about what the expected price can be. After becoming very familiar with the cryptocurency space, if a newbie decides to invest in altcoins, they will be aware of the risk.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: DaNNy001 on February 09, 2024, 10:51:47 PM

But most of the newbie feel that investment in Bitcoin isn't worth it because of the wait game and tend to diversify to project that earn them quicker returns in a short time and that's where the mistakes come because unknowingly to them that the risk involved is just too high to take because the way you can get quick profits, that's the same way you can invest in these projects and get serious heartbreak because of the low liquidity that these coins have but with Bitcoin there is this confort and assurance of making profits a it just requires discipline in the field of patience.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Sim_card on February 11, 2024, 01:53:40 PM

You are right newbies don't want to be patient with life, rather they want quick money and this is why they end up falling for coins that don't have potentials in the market. It is better that a newbie should only invest in bitcoin because it is easy to hodli and wait patiently for a long term that your investment must have yield good profit. Nothing good comes easy without sacrifice and that is why we don't need to be in a rush to make money but make it gradually, by using DCA strategy to buy and hodli your bitcoin for the future. You cannot hodli altcoins for long because they will end up to be a disappointment.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Thyplaymaker on February 11, 2024, 11:58:17 PM

guess what I made such mistakes back then as a newbie, didn't know the beauty of investing in bitcoin, investing in some others volatility coins may lead to emotional testing which may course selling their investment in losses or in a premature state due to the fear of losing. But when its comes to bitcoin no matter the dip it's experience you are already sure that It would bounce back though might take a long time but still it would bounce back so yes it is more advisable for newbies to start with bitcoin as they are learning they can be investing without no stress
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Agbe on February 12, 2024, 07:47:28 PM

Many people made that mistake. Do you know that some people even invest in bitcoin at that time but fear made than to sell everything again and it is now that they are regretting. And trying to rebuild their wallets again. I know five friends who did that big mistake and they are regretting. But I told them that it is not too late if really they are ready to invest then they should provide cash and start from the beginning. If there there is life, there is hope as the popular saying.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Thyplaymaker on February 12, 2024, 07:52:15 PM

I can also relate to that shitty mistake, because of fear and not having good knowledge anytime I invest always let fear to get the best of me and I go con later sell for loss. Nah because that time my trust for investing in bitcoin never too strong but now I go jejely invest without even showing any fear. Because bitcoin nah sharp future investment. Now you can see is around $50k and this is just the beginning sha. There's more breakthrough ahead
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Gormicsta on February 14, 2024, 06:08:19 AM
Plenty reason dey to invest on BTC like for future use especially as BTC dey rise like say tomorrow no dey just imagine say you start to invest since when BTC never reach the way e reach now, by now person for become millionaire so to invest for BTC dey go and pull us out from poverty especially for our generation.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Gideon99 on March 05, 2024, 06:52:05 AM
Mi pipo I greet Una
I just Shey make share this stuff. We all nor Shey Btc nah be the baba for all cryptocurrencies normally. And Naim be one the most sharp coin to invest on. Because of that one Bitcoin potential sharp. Reason you need to invest Bitcoin even though you be newbie, Nah Shey risk nor too dey like how e tey dey most coin most coins. Ones you know Shey u b the patient type forget Btc investment don ready sure for you. Many dip dey Btc don undergo Shey most people nor believe Shey e go fit bounce back but nah see where e dey nah just imagine how much those people don make wey hold am for that dip con reach now. Even that time when that nft stuff still cause Btc to dip it still bounce back and beat the price e dey that time seff so if you know Shey you get good funds you know Shey you go fit hold and forget you can invest it in btc ;D

Correct you and me know say BTC na the head when you hear the name Bitcoin, on Bitcoin na the best and profitable investment so far if you check the past investors holding Bitcoin na they are all billionaires. The dip holding Bitcoin don raise to a higher level, all those when get on at 2017 see the price difference now huge profit as being made.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: FOKA33 on March 05, 2024, 09:39:14 AM
Some reason to Invest in Bitcoin, is when BTC is dipping, so as to acquire profits when it's has risen from where it was to an all time high /ath to take out your profits.
Buy and hold is also another way of buying Bitcoin for the furture.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Gideon99 on March 09, 2024, 02:32:33 PM
Mi pipo I greet Una
I just Shey make share this stuff. We all nor Shey Btc nah be the baba for all cryptocurrencies normally. And Naim be one the most sharp coin to invest on. Because of that one Bitcoin potential sharp. Reason you need to invest Bitcoin even though you be newbie, Nah Shey risk nor too dey like how e tey dey most coin most coins. Ones you know Shey u b the patient type forget Btc investment don ready sure for you. Many dip dey Btc don undergo Shey most people nor believe Shey e go fit bounce back but nah see where e dey nah just imagine how much those people don make wey hold am for that dip con reach now. Even that time when that nft stuff still cause Btc to dip it still bounce back and beat the price e dey that time seff so if you know Shey you get good funds you know Shey you go fit hold and forget you can invest it in btc ;D

There are many factors and benefits when investing in Bitcoin it depends on your goals * store of value , many people see BTC as a hedge against inflation bad devaluation, and it's not control by any central authority. *Portfolio diversification: well BTC is a traditional investment that can help spread out risk and provide exposure to alternative asset. It's also used for long term potential , while BTC is still a relatively new asset. Some people believe it potential for a long term growth such as most people and institutions adopt.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Agbe on March 09, 2024, 10:18:26 PM
Some reason to Invest in Bitcoin, is when BTC is dipping, so as to acquire profits when it's has risen from where it was to an all time high /ath to take out your profits.
Buy and hold is also another way of buying Bitcoin for the furture.
That is not a reason but it is a plan. You have to plan your investment models so that you won't risk your funds. And tht is why there are topics on buy the dip and hodle. In those days newbies were afraid to loss their funds in bitcoin so they sell off their coins unmatured and regret it later. But now most of the newbies are not doing that mistake because they are seeing the evidences from their neighbors and friends.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Mr. Allcrypto on March 11, 2024, 09:24:15 PM
Currently bitcoin is on the bull run, if you invest in bitcoun now, you will definitely gain profit...
There are many reasons to invest in btc, in the society now crypto currency is becoming increasingly popular and alot of people benefit from it.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: FOKA33 on March 11, 2024, 10:44:29 PM
Mi pipo I greet Una
I just Shey make share this stuff. We all nor Shey Btc nah be the baba for all cryptocurrencies normally. And Naim be one the most sharp coin to invest on. Because of that one Bitcoin potential sharp. Reason you need to invest Bitcoin even though you be newbie, Nah Shey risk nor too dey like how e tey dey most coin most coins. Ones you know Shey u b the patient type forget Btc investment don ready sure for you. Many dip dey Btc don undergo Shey most people nor believe Shey e go fit bounce back but nah see where e dey nah just imagine how much those people don make wey hold am for that dip con reach now. Even that time when that nft stuff still cause Btc to dip it still bounce back and beat the price e dey that time seff so if you know Shey you get good funds you know Shey you go fit hold and forget you can invest it in btc ;D
Na true talk my bro, Bitcoin na d ogboge crypto currency to dey do small small investment for, as e dey be na e don dey too high, na to watch and wait for another ATL all time low as e be last 2 years before e con rise again this year, high risk /higher reward as e bring high ROI/return of investment for people wey invest last year.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: EluguHcman on March 16, 2024, 09:39:37 AM
Talking about digital investment then Bitcoin investment is the best of it all in as much as you can invest and patiently hold your coins on to the market to accelerate to the banking velocity that after the Dip comes the pumping where its value rises so proefficiently to accumulate its profitable potentials to determine its values by its demands and supplies.
There is just a Zero worries after investing on the bitcoin than investing on the altcoins with the potential heartbreaks.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Jay-Jay247 on March 16, 2024, 01:43:21 PM
Thanks for bringing this up, it's really helpful
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Emmanuel1 on March 16, 2024, 05:50:57 PM
"Reason you need to invest Bitcoin even though you be newbie, Nah Shey risk nor too dey like how e tey dey most coin most coins.
The reason why we have the office of the minister of information, is because true that office every activity of the government must be made none through that true the ministry of information and communication.
Should government be allowed to keep secret from their citizen? The answer is no because of the ministry of information and communication every activities of the government is supposed to be made open to their citizens.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Emmanuel1 on March 16, 2024, 05:54:08 PM
"Reason you need to invest Bitcoin even though you be newbie, Nah Shey risk nor too dey like how e tey dey most coin most coins.
Normal normal my guys, Btc nah the best coins, but shall anything wey you dey do for this life risk dey oo, but for me the risk no big like day.
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Jay-Jay247 on March 18, 2024, 11:00:18 PM
Thanks for this information, it's really helpful
Title: Re: Reason to invest on Btc
Post by: Gormicsta on April 04, 2024, 04:56:44 AM
Well, for me, plenty reason dey to invest in crypto infact na the best if you won save for future use, because e time wey e go increase, that small money wey u save der go come multiply and as e be say naira no get value again, na just to save for BTC be the best option despite say dollar don come now now, e still be the best because if u say make u save money for our local bank, we and the bank go dey share our money which is not right and at times to even collect your in terms of emergency is also hard, which can be frustrating so it's just better to save in BTC.