Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: tonymillions84 on April 22, 2019, 08:18:16 PM

Title: Niaja people plenty pass for bounty community
Post by: tonymillions84 on April 22, 2019, 08:18:16 PM
i don;t understand why we go plenty for all the bounties wey dey happen but our own forum here be like dry land. where no body fit discuss issues. una no dey try oo. make i repeat am again. una no try. the reason why so many bounty managers dey ban niaja from their campaigns.