Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum
Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on May 08, 2019, 07:09:48 PM
-
Fidelity Investments, one of them biggest asset managers for the planet, go launch crypto trading service “within weeks”, according to Bloomberg report. The company say them cryptocurrency trading product dey aimed at institutional traders and go initially focus on Bitcoin. Fidelity spokesperson Arlene Roberts talk am:

This fidelity na from which country, cause I don de find the information for bloomberg, I nor fit get am. You fit share the link of this info make I know if na Naija own Fidelity or na another one wey person nor know. Thanks.
-
i have been scammed. i invested in one stupid fidelity thinking that was the real fidelity. i can't believed i was scammed. now the real fidelity is coming out, i wonder what i am going to do Now. my fund is gone. i need to act quick to avoid loosing everything.
-
This kind thing, i no dey too put mind. Na mouth talk e dey be. This one wey be say CBN no too approve crypto for naije. Wey e dey talk say na at users risk

Anybody way go even reason to invest for this thing na fuck up person, na scammers be that na, just like that Nigeria go accept crypto?, something way during that Sars protect them Wan find way to ban an, even sef earlier this year CBN been Wan put restrictions on the use of crypto inside our country, I no sure say Nigeria government go accept crypto yet oh, no hope for now

Hope never dey my brother. E get one time like this (this year) wey one bank for naija dey talk say e no go allow online transaction wey involve converting fiat to crypto or crypto to fiat.

I remember that bank, is like na whether union Bank, leave the rubbish people and na their bank way all those yahoo boys dey normally use cash out oh, e don reach cryptocurrency now them wan come tear eye, even self I no get any biz to do with that bank na old colonial bank, e Don dey out dated no be today.

Lol. Funny but true my brother. The kind place wey we find ourself ehn, na baba God fit help us do am. To dey support bad think, na im dem like

I say no be small thing oh, na follow follow naija government dey do, just because say other countries never start to accept crypto you go see say naija government go follow asap, our leaders no dey reason the youths na make you see say yahoo sef don come dey legalized :-X, to thief people money now na occupation.