Lolzzz, the tin tire well well. If the market just show small green for like one hour, e oh be like say everything done de better, but before you know, e son drop again. Na to still de look am anyhow e oh be.
[/quote]
I mistakenly check my assets today, as soon as I see d price dem nah im I quick quick comot 4 der before somtyn do man pikin. No be joke oo! Nah very serious mata.