Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on June 08, 2019, 12:31:57 AM

Title: Apart from bitcointalk and altcointalk where I fit do bounties gain oo..
Post by: Abiodun on June 08, 2019, 12:31:57 AM
I been log in now I see say some of my bosses wet dey here dey do some bounties for here.. Abeg make una share some sites wet una dey do bounties with us Abeg.. Thanks in anticipation
Title: Re: Apart from bitcointalk and altcointalk where I fit do bounties gain oo..
Post by: Delgboke on June 12, 2019, 11:11:37 AM
There are many bounty hunting website and forum apart from bitcointalk  and altcoinstalks, just search on Google about other website that is offering bounty, I think there's CensorAlert BAN , bountyalert and bounty hub but you can also check on wave crypto forum, all this places that I mentioned are bounty hunting forum you can see active Bounty's there.
Title: Re: Apart from bitcointalk and altcointalk where I fit do bounties gain oo..
Post by: Stuart on June 17, 2019, 05:25:01 AM
I been log in now I see say some of my bosses wet dey here dey do some bounties for here.. Abeg make una share some sites wet una dey do bounties with us Abeg.. Thanks in anticipation

I being come across one site like that, na crypto forum too, them they call them bitcoin garden, I get account with them, but I enjoy this forum more. You fit try them out no links to btg
Title: Re: Apart from bitcointalk and altcointalk where I fit do bounties gain oo..
Post by: Fivestar4everMVP on September 23, 2020, 12:10:59 PM
Na why them they talk say wetin man no know, pass am, I be dey think say na for only bitcoin talk na im person fit do bounty, as I register for here, I come see say person fit do bounty here, too, now for the thread, I don com3 see many other site too, i go check all of them out, any one wey pay better money than I go chuk my head.
Title: Re: Apart from bitcointalk and altcointalk where I fit do bounties gain oo..
Post by: Mexite on November 04, 2020, 07:51:07 PM
You fit check dropsearn.com and no other CT too, e don dey get head for bounties too but na Bitcointalk and Altcoinstalks be the ogbonge.

New projects too don dey get their own bounty channel for their site and all dz Ambassador Campaign.
Title: Re: Apart from bitcointalk and altcointalk where I fit do bounties gain oo..
Post by: nelson4lov on December 02, 2020, 09:06:29 AM
I been log in now I see say some of my bosses wet dey here dey do some bounties for here.. Abeg make una share some sites wet una dey do bounties with us Abeg.. Thanks in anticipation
Omo bounties no be chaise oh, you fit check no other CT sha, them Don dey get bounties small small, but also try CCX, Mehn I cash out from there oh, the site make sense just go type CCX on Google you go see the site and the last one na dropsearn.com (http://dropsearn.com), always dey follow dem up, dem dey get nice campaigns to join, anyhow sha, that two na I know.
Title: Re: Apart from bitcointalk and altcointalk where I fit do bounties gain oo..
Post by: Positive on February 12, 2021, 06:51:23 PM

Thanks for di hints. I don register dis site for years but I no dey regular for here and I dey regular for bitcointalk. Since the CBN don put bank for banks wey dey work with exchange I no know if dis forum rules allow make person dey offer crypto to naira p2p exchange

Edit : the CCX site no work wetin be the link gangan
Title: Re: Apart from bitcointalk and altcointalk where I fit do bounties gain oo..
Post by: Sammy9ce on March 01, 2021, 10:00:54 PM
I been log in now I see say some of my bosses wet dey here dey do some bounties for here.. Abeg make una share some sites wet una dey do bounties with us Abeg.. Thanks in anticipation
You fit check no other CT but now those people no dey too do well again aha but sometimes dem dey bring big jobs oh, and cashout na maximum.
Title: Re: Apart from bitcointalk and altcointalk where I fit do bounties gain oo..
Post by: nelson4lov on March 23, 2021, 04:02:05 PM
I been log in now I see say some of my bosses wet dey here dey do some bounties for here.. Abeg make una share some sites wet una dey do bounties with us Abeg.. Thanks in anticipation
Omo bounties no be chaise oh, you fit check no other CT sha, them Don dey get bounties small small, but also try CCX, Mehn I cash out from there oh, the site make sense just go type CCX on Google you go see the site and the last one na dropsearn.com (http://dropsearn.com), always dey follow dem up, dem dey get nice campaigns to join, anyhow sha, that two na I know.
Thanks for di hints. I don register dis site for years but I no dey regular for here and I dey regular for bitcointalk. Since the CBN don put bank for banks wey dey work with exchange I no know if dis forum rules allow make person dey offer crypto to naira p2p exchange

Edit : the CCX site no work wetin be the link gangan
Omo na the forum oh, no be me write ccx, I wonder y dem dey do like dis here, I write bounty 0x (remove the space) na dere I dey use get small bounties but na from dropearn na I get am from, these days na ambassadors program na dey reign, and them dey really pay just go dropsearn, fire down you go surely get better Cashout from am, although if you learn skill like big hunting join, you go kukuma turn boss at once.
Title: Re: Apart from bitcointalk and altcointalk where I fit do bounties gain oo..
Post by: Sammy9ce on March 27, 2021, 01:02:56 PM
snip-

Omo na the forum oh, no be me write ccx, I wonder y dem dey do like dis here, I write bounty 0x (remove the space) na dere I dey use get small bounties but na from dropearn na I get am from, these days na ambassadors program na dey reign, and them dey really pay just go dropsearn, fire down you go surely get better Cashout from am, although if you learn skill like big hunting join, you go kukuma turn boss at once.
Na true you talk, I know that site, na one of my friend way cap me about am, and true true e make sense due, although bounties no much for dere dis days, everywhere just dry, e had to see places way bounties plenty like u hear say e been dey  plenty during 2017 time dem, now e dry for every where.