https://www.talkimg.com/images/2024/04/08/VpECC.jpegMi people I great una, make una nor vex say I Neva drop any updates since then . Most of the update dun ready end, and I need to wait for better ones wey nor be say we go do airdroping wey nor go later bring better thing. The reason why I drop this one because this people airdrop dey alway pay and e dey come out side big most of una dun hear of
core , na Dem still bring that one even the one dey wan launch now
oex April 13 withdrawal go start so many people dun dey wey dem cashout.
Dey just start this one ( glyph) yesterday and if look the image you go say e go end for may 8th , the airdroping nor go tey nah quick cashing out be this and I go dey drop any recent updates related to this . And beside there's no harm in doing free aidrop and expecially the ones that don't require any connections of wallet . And this one nah still Dex nah con even make am nice . So for this we need to grab any opportunity wey be say we go tey earn any extra bucks.
Una hear of avive men cashout big , I know of someone wey cashout 256$ fir recent distribution of avive after the first distribution dun first pay . So all this airdroping money dey alot of users are using it to survive and they are living fine . Some of my friends just base on airdroping alone and dem dey cashout, me nor too dey run am because I nor too dey get chance and because of those stupid airdrops wey e go endup not paying , or wey dem go drive people with their nonsense kyc .
If you interested you can DM for link
Because I don't know if the forum is against posting link . Ones you register just go YouTube and search for
how to activate satoshi miner Glyph airdrops use the pattern tey search am for YouTube, you will see proper explanation on how to activate, and please don't forget to always DYOR