Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on May 10, 2019, 10:11:25 PM

Title: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: Abiodun on May 10, 2019, 10:11:25 PM

On Wednesday (May 8), Facebook announced say since June 2018 them done dey  listen to "feedback", and say while those wey dey wish to run ads wey promote cryptocurrencies still need pre-approval, e no go need longer demanding "pre-approval for ads related them blockchain technology, industry news, education or events related to cryptocurrency."
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: tonymillions84 on May 15, 2019, 11:19:56 PM
abeg abeg i get problem with my facebook account. they come place me for small ban. i no fit like and follow projects again. it dey affect my bounty work. make una help me biko. i no know what to do again. i write to dem, no response. whetin i go do please.
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: Abiodun on June 08, 2019, 12:24:01 AM
abeg abeg i get problem with my facebook account. they come place me for small ban. i no fit like and follow projects again. it dey affect my bounty work. make una help me biko. i no know what to do again. i write to dem, no response. whetin i go do please.
Omoh I never hear say facebook dey restrict people account oo...  You sure say person never try hack your account and that's why them decide to restrict some of the features wey your account carry...  Just keep to dey write to them, dem fit answer you soon..
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: Delgboke on June 12, 2019, 11:20:20 AM
I think there's some secret motive behind Facebook action for allowing crypto ads on the Facebook platform or it could that Facebook has interest in building cryptocurrency in future time, because everything that any company is doing is based on interest so that can be the secret motive behind his less worry about crypto ads is a good thing anyway.
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: Abiodun on June 14, 2019, 01:07:11 AM
I think there's some secret motive behind Facebook action for allowing crypto ads on the Facebook platform or it could that Facebook has interest in building cryptocurrency in future time, because everything that any company is doing is based on interest so that can be the secret motive behind his less worry about crypto ads is a good thing anyway.
That's very true.. Just read an article last week in the same facebook that it's going to issue out its own crypto currency and some of its workers will be paid With it.. And the name of the coin. Will be world coin..
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: tonymillions84 on June 14, 2019, 11:12:30 AM
abeg abeg i get problem with my facebook account. they come place me for small ban. i no fit like and follow projects again. it dey affect my bounty work. make una help me biko. i no know what to do again. i write to dem, no response. whetin i go do please.
Omoh I never hear say facebook dey restrict people account oo...  You sure say person never try hack your account and that's why them decide to restrict some of the features wey your account carry...  Just keep to dey write to them, dem fit answer you soon..
i need helppooo. i don write tire. the koko be say. they go unban me today, immediately i liked or follow a new page. faaaaammm. i don enter another wahala till next week. i dey chop ban for facebook now like tomorrow no day.
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: Stuart on June 17, 2019, 05:02:52 AM

Waytin I go advice be say, when them release your ban, for a few days, nor like any crypto related stuff, then make we see how far. Because one of my friend, em done fave this kind issue.
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: Stuart on June 17, 2019, 05:09:36 AM

On Wednesday (May 8), Facebook announced say since June 2018 them done dey  listen to "feedback", and say while those wey dey wish to run ads wey promote cryptocurrencies still need pre-approval, e no go need longer demanding "pre-approval for ads related them blockchain technology, industry news, education or events related to cryptocurrency."

Because of the trend way crypto advert come take full the Facebook social media platform, na make them come de place ban for those adverts. Now, their latest trending news na say by 2020, them oh lunch their own coin for crypto currency. That is to say, them no waytin them de do.
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: tonymillions84 on June 29, 2019, 04:22:32 PM
thank you for una advise. my account don dey free for sharing and following but whetin dey vex me now be say, i no fit like and follow  pages. i just don't understand whetin dey happen to facebook at all. when them dey plan to introduce their own product. they come dey commot another person own.
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: tonymillions84 on July 02, 2019, 09:50:05 AM
no wonder my account don free. i dey like and share anyhow thesee days. after so much ban i received from them. they don get sense. i wonder how they will promote their crypto project if they block other people business.  i just dey happpy say my account dey free now.
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: Sammy9ce on May 18, 2021, 01:36:28 PM
Currently now Facebook dey vex oh if them see you hype or post links concerning cryptocurrency the next thing dem go just lock m instantly or them disable your accoun. Mark no even like anything crypto the man call em goat bitcoin.
Title: Re: Facebook Don dey Less Worried About Crypto Ads
Post by: Christabel247 on May 26, 2021, 09:53:06 AM
No be say them they vex sha but wetin happen be say as mack never launched that libra token wey him dey talk so as e be so everythin don normal so you fit post link now.