1
Other languages/locations / Pidgin English
« on: November 16, 2017, 06:59:30 AM »
My fellow Naija paddies,
I hail oooo, unah boy loyal die!!! Since everybody get them own language I con decide to create Pidgin for make we dey take yarn well, so that with fit for dey chop all their plenty airdrop Wey dem dey promise.
As we don know tey tey sey nor food for lazy man... make unah join the hustle oooo
Unah dou, unah welcome