Wey thing dey heavy me for mind plenty, but one major thing wey dey pain me for mind, nah this food thing,I mean this food price wey dey go up everyday.
Wey thing we go do,me I don tire..ooo?e bi like say e no go come down again oooo! Somebody wey no wetin we go do for this food area I beg,help us oooo!