This information go really dey useful here.
I know sey most of us don see dis rules before but e con make sense as you take your time arrange dis wan for our local board, at least any noobs wey enter here go fit easily get direct link to this trade, and e go help am understand the forum better. And e go dey always serve as a reminder for some people wey wan loose guard.
You really try for this post gee