follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here

Show Posts

This section allows you to view all posts made by this member. Note that you can only see posts made in areas you currently have access to.


Topics - Sokani

Pages: [1]
1


Wetin be di Jambler.io project?

Na we be di first platform wey dey allow any pesin to create deir own business and profit from cryptoanonymization services, you fit become both partner and investor. Jambler no dey interact directly with clients. Di approach dey similar to referral programs and e dey help avoid kata-kata between di platform and partners. Awa algorithm involve di sale of clean coins from cryptocurrency exchanges to partners from awa platform.

In one word, Jambler dey purchase output transactions from cryptocurrency stock exchanges and/or miners, verify di quality and resell am to partners, wey in turn dey interact with awa end clients. Di purpose of awa work na to ensure di safety for awa crypto owners and security of deir savings.


I fit trust una with my money?

Every Jambler.io participants, partners, sellers (investors) and end users dey protected by awa platform against accidental errors or deliberate errors. We dey confirm all incoming transactions with letter of guarantee sign with PGP. To check di letter of guarantee, make you install PGP client (for example, PGP4Win), com import Jambler.io public key from di website to di installed client and verify di digital signature.

How I fit create my own business?

E dey very simple! You no need to implement mixers algorithms by yourself or seek for money for operating assets, we go do am for you.

  • Register on di Jambler.io website as a partner, specify your BTC address wey you go dey take receive profit and mixer commission, configure automated withdrawal for your funds and enter your project name. Awa platform go generate BTC address, issue you letter letter of guarantee, control monetary flow and transfer profit to you.
  • Develop your own website design or use awa template wey we don design for you. For your own personal account, you go see HTML templates for Tor and clearnet mixer version, PHP gateway wey you go take connect to awa system. Download and upload dem to your hosting.
  • Your mixer don ready for operation, wetin remain na for you to begin attract clients. You go get interest income from every transaction. You go get Jabber or Telegram notifications of new requests and transaction wey you execute from your mixer from di platform.

Why e dey profitable for me to use Jambler.io for investment?

First, we get a stable demand for transactions from stock exchanges and we dey ready to pay a bounty. Jambler.io dey constantly purchase output from Bitcoin stock exchanges and we dey provide a bonus of 1% for am. Di average time for return for your investment na 12 hours. Secondly, awa business model dey transparent. We dey show clearly from which funds Jambler.io dey take pay commission fees to seller/investors.

To eliminate di risk of getting cryptocurrency from questionable origin, we dey check all Bitcoin from investors with awa platform scoring system, including blockchain analysis. Transactions wey pass di check, dey enter into awa system and di ones wey fail di check, we dey return am to customers to di same wallet. Jambler.io no dey capitalize to return cryptocoins wey no pass di scoring check, na necessary security measure.

Wetin be di stock exchanges wey dey supported?

Poloniex, Binance, Korbit, Bitfinex, Bitstamp, Okcoin, Kraken, Gemini, CEX.IO, Exmo, Bitbay.

Create your own profitable Bitcoin mixer and begin write your own success story with Jambler.io

Code: [Select]
Email: [email protected]
Jambler.io PGP fingerprint: B8A5 CFCA F63F F2D8 384A 6B12 D3B2 8095 6F0E 7CAF

2
It seems like the capping of the maximum amount of USDT on Binance exchange to N1802 was just a tip of the iceberg. According to the recent information from multiple sources, Nigerian government has told the Nigerian Communication Commission (NCC) to block consumers access to Binance, Coinbase, Kraken, OctaFX and others, in an effort to strengthen the falling naira.

Some persons claimed they were unable to access Binance on Wednesday.

Quote
Just got word that CBN has requested MTN to start blocking all crypto sites. While it may not happen instantly due to approval processes, it looks like it is on the horizon.

A tweet from Binance exchange
Quote
Only users attempting to access the website are impacted, although the App is currently available.  Importantly, all user funds are secure and accounts can still be accessed

Quote
The government is focusing on the wrong thing in their effort to tackle the naira’s issue. This won’t be sustainable because there are so many other ways to exchange crypto. Social media can fill this Peer to Peer gap. This will only worsen the situation,” Chimezie Chuta, founder and coordinator of Blockchain Nigeria User Group, told BusinessDay.

BusinessDay also confirmed the report by netizens on X, according to the post below.

Quote
Nigerians are lamenting this new move from the government. Taking to the X (formerly Twitter), many have started complaining about the Binance website not going through. Checks by BusinessDay (using the MTN network) confirmed this, too.

I don't know if the restriction has been lifted or it's going to be in phases because I checked at my end using Airtel network and I was able to login to Binance website and I don't know about other exchanges because I don't use them.

Are you having issues accessing the above mentioned websites? What do you guys think about this move by the government?

3
Thormixer.io BTC mixer Clearnet TOR Telegram Bot E dey for English | Pyccкий | Deutsch | Français | Română | 日本語 | 한국어 | 中文 | عربي


During dis challenging time wey we dey, wia even di tiniest online stores or digital currency platforms dey monitor each of your transactions, e dey crucial to prioritize privacy. Afta all, safeguarding your privacy na di entitlement of every pesin and we no suppose overlook am. Base on how di blockchain network dey, e dey possible for almost anyone to trace di flow of your fund or even access di overall balance of your wallet. We don see am say dis one na intolerable breach of privacy, e com make us to develop di Thormixer.io as a solution to tackle dis concern.

With www.thormixer.io you fit safely mix your bitcoins with di lowest possible fee and maximum privacy.

Clearnet: https://www.thormixer.io
Tor Mirror: http://63tcvr7j5gju24emo3ygbxmezqmg7z2zyby27n647jmu4uzcosiduzid.onion


Wetin be Thormixer.io?
Thormixer.io na Bitcoin Mixer / BTC Tumbler. Our transfer algorithm dey select independent investors and trading platforms, and dey breakdown your funds in a manner wey completely remove di link between di input and output transactions. We no dey require registration or store logs. Once mixing don complete and transaction don dey confirmed, we dey delete di data for processed transactions. For each mixing request, we dey issue a digitally signed letter of guarantee, wey dey confirm our obligations to our client.

Wen we dey mix BTC, Thormixer.io no dey shuffle available funds for one or multiple pots, but dey exchange am with incoming BTC purchase from investors / cryptocurrency platforms.


I fit trust you with my Bitcoins?
We dey protect all our users from accidental error or deliberate actions, we dey take protective steps against errors and malicious acts. For incoming order, we dey provide PGP-signed letter of guarantee wey confirm our obligations. To check di letter of guarantee, make you install PGP client (for example, PGP4Win), import Thormixer.io public key and verify di digital signature.


How Thormixer.io dey take guarantee my anonymity?
Thormixer no dey collect logs or private information. We assure you say we dey strictly adhere to no-logs policy and we no dey store any personal information. Furthermore, our team dey operate anonymously. Di main principle of di platform operation na to provide funds to end customers from hundred of different investors from various stock exchanges. Wen order don complete (or wen di offer expire), we dey delete all di info. Di only remaining trace of our work na di letter of guarantee wey we give you.

Thormixer dey work without JavaScript. To increase di level of anonymity you fit use di Tor version.


How long addresses for funds transfer dey remain valid?
Dem dey remain valid for 7 days. Dis period dey sufficient to address any network issues, delays and human errors wey fit don happen, thus e dey guarantee di safety of customer's assets. Anyway, for all cases di address lifetime of every request dey captured in di letter of guarantee Thormixer.io dey provide.


How long e dey take to cleanse Bitcoins?
Di process dey start after di first confirmation of your incoming transfer and e dey take up to 6 hours. We dey choose di exact delay randomly in order to resist deanonymization attempts. We don find out say random delay of up to 6 hours dey enough to eliminate di risk of volume analysis.


For answers to additional questions, find am for di FAQ section - https://www.thormixer.io/#FAQ

NO LOGS - Our service get zero-logs policy, we no dey store any users personal info.
NO JavaScript - Thormixer no dey work with JavaScript. No JavaScript = No Problems.
NO Analytics - We no dey use Google Analytics or search console.
Tor Mirror / Onion - To increase di level of anonymity, use di Tor version.
Bech32 (P2WPKH - P2WSH) We dey support all types of bitcoin addresses except Taproot (P2TR).
Base58 (P2PKH - P2SH) We dey support all types of BTC addresses except Taproot (P2TR).
Full Responsive – E dey Desktop, Smartphone and Tablet Friendly.


Make sure say you bookmark our URLs to avoid phishing:

Clearnet: https://www.thormixer.io
Tor Mirror: http://63tcvr7j5gju24emo3ygbxmezqmg7z2zyby27n647jmu4uzcosiduzid.onion
Telegram Bot (Optional): https://t.me/thormixer_bot
Support 24x7: [email protected] or Altcoinstalks [ANN] Thread

4
Nigerian Languages / Username colours for chatbox and online status
« on: February 01, 2024, 05:45:30 PM »
Some of us dey new here, and things never really clear for us as we still dey learn new things about altcointalk. Maybe some of us don observe say di forum member names for the chatbox and also users wey dey online, the names dey appear in different colors. So dis post na to point out the colors for the various ranks, so that when next you see a particular colour, you go know which rank the user be and you no necessarily need to go peep for the profile to find out.

Blue - Newbie, 1st Step, Baby Steps, Jnr. Member, Member, Full Member, Snr. Member

Pink - Hero Member

Brown - Legendary

Green - Mythical

Purple - Padawan

Red - ***Admin, President, Vice President

***Dem no be rank

If e get any of them wey I miss, make una let me know.

5

MixTum.io na one-of-a-kind bitcoin mixer wey dem build on Jambler.io platform and com launch am for August, 2018. Wen mixing BTC, MixTum.io no dey shuffle funds wey dey available for one or multiple pots, but e dey exchange incoming bitcoins with coins wey investors purchase from - cryptocurrency stock exchanges.

Navigation


Wetin be MixTum.io project?

Our transfer algorithm dey select independent investors and trading platforms, and dey break down your funds in a manner wey dey completely remove de link between input and output transactions. We no dey require registration and we no dey store logs. Once our mixing don dey complete and transaction don dey confirmed, we dey delete de data for processed transactions. For each mixing request, we dey issue digital signed letter of guarantee wey confirm our obligations to client.

Code: [Select]
Public Key: https://mixtum.io/pgp-key.txt
Telegtam: https://t.me/mixtum_bot
MixTum Tor Mirror: https://mixtumjzn2tsiusfkdhutntamspsg43kgt764qbdaxjebce4h6fcfiad.onion/
MixTum.io PGP fingerprint: B8A5 CFCA F63F F2D8 384A 6B12 D3B2 8095 6F0E 7CAF

I fit trust you with my money?

In addition to de fact say we don dey for this market for more than 4 years, we dey take protective measures against errors and malicious acts. For every incoming order, we dey provide a PGP-signed letter of guarantee wey dey confirm our obligations. To check letter of guarantee, make you install PGP client (for example, PGP4Win), import public key of MixTum.io from de website to de installed client and verify de digital signature.

Wetin be de min amount and commission costs?

De commission dey random to some extent and e fit be 4-5% + 0.0007 BTC. De innovative cleansing process we dey use dey involve some considerable expenses, but we believe say de resulting premium anonymization level worth de price. Minimum amount of funds for cleansing na 0.005 BTC. We dey regard smaller transactions as donation since e no make any business sense to conduct dem, but if you send such amount by mistake, contact our help desk.

How MixTum.io fit guarantee my anonymity?

We no dey collect logs, we no dey store private information, our team also dey anonymous. De main principle of de platform operation na to provide funds to end customers from hundred different investors from various stock exchanges. We dey delete all de info about an order wen e don reach completion (or wen de offer don expire). De only remaining trace of our work na de letters of guarantee wey we dey give you.

To increase de level of anonymity, you fit use de Tor version of de platform, (de Tor version no dey use JavaScript, e no dey collect and store any records of website visitor activity). MixTum get official Tor mirror of de website wey you fit find under de following link.

How long addresses for fund transfer dey remain valid?

E dey remain valid for 7 days. Dis period dey enough to address any network issues, delays and human errors wey fit occur, thus e dey guarantee safety of customer's assets. Anyway, every cases get an address lifetime for every request wey dey captured in de letter of guarantee wey Mixtum.io platform dey provide.

How long e dey take to cleanse Bitcoins?

De process dey start after de first confirmation of your incoming transfer and e dey take up to 6 hours. We dey choose de exact delay randomly in order to resist deanonymization attempts. We don find out say a random delay of up to 6 hours dey enough to eliminate de risk of volume analysis.

How awa free trial mixing dey work?

You fit initiate trial mixing by de respective button on de main page, or follow this link. We no go charge commission for cleansing, but you must send us exactly 0.001 BTC. You no fit select a percentage breakdown as na de algorithm dey decide for optimal performance and anonymity. 

How I fit take create my own Bitcoin mixer? [Extended FAQ]

E dey very simple! You no need to implement mixer algorithms by yourself or seek for finance to form operating assets, we go do am for you.

➥ Register on de Jambler.io website as a partner, specify de BTC wallet wey you go take receive profit and your mixer commission, configure automated withdrawal of funds and enter your project name. Na de platform go generate BTC addresses, issue letters of guarantee on your behalf, control monetary flows and transfer profits to you.

➥ Develop de website design of your own mixer or use template wey we don prepare for you. For your personal account you fit find HTML templates for Tor and Clearnet mixer version, PHP gateway wey you go take connect to our system. Download and upload dem to your hosting.

➥ Your mixer don dey ready for operation, wetin remain for you to do na to attract clients. You go get interest income from every transaction. You go get Jabber or Telegram notifications of new requests and transaction execution through your mixer from de platform.

6

UniJoin na crypto mixer wey dey restore anonymity to crypto funds. UniJoin dey use CoinJoin to enable multiple Bitcoin transactions to combine into one wit multiple inputs and outputs. Dis way e dey provide a level of anonymity and security wey make am hard to determine de input wey correspond to de output.

How e dey work?

  • Make you create new wallet address
  • Go to nijoin
  • Enter de new wallet address wey you create
  • Choose your Wallet Distribution and Time Delay
  • Join de UniPool wit your traceable coins, deposit am from your old address
  • Receive untraceable coins to your new wallet

       Frequently Asked Questions



CoinJoin na de method wia different piple join togeda for one single pool and togeda create a single transaction wia each of dem go give coins as inputs and fresh and anonymous addresses as outputs to receive de coin. De goal na to break de link between de input and de output. We dey make dis possible by ensuring say de output amount dey exactly de same.


Wen you don send your coin for mixing, we go provide a digitally signed confirmation wey be de letter of guarantee. Dis go serve as proof of our obligations and e dey expected say make our users save and store am well after dem don send de BTC. Since your data no dey for our server kpata-kapta, dis na de only proof for future verifications incase e result to de mata wey our support gats look into. You fit check de letter of guarantee directly from our website "restore session" https://unijoin.io/en/restore


To preserve your anonymity and to make Chainanalysis dey very hard, we com decide to randomly generate de fees for mixing operations. De fee for mixing operation dey de range of 1% - 3% and we dey generate am with a decimal number of 4 digits. Also, na de user dey pay de miner fee and we dey deduct am from de total mixed amount.


UniJoin dey store information only de time wey mixing order don complete and na only dat one, wey dey technically necessary. After de mixing order don complete, e go delete immediately. Therefore, de order link no go dey accessible after de page don reload. So we no dey keep chat histories for our support section after we don resolve de issue, we dey close de chat as e fit contain information of de individual user.


If you don already send coins to de address UniJoin generate, we go execute your order normally, even if you close your browser or window. You fit use de order link or letter of guarantee to restore de section. Either you enter your link in de url field, or you retrieve de link by by attaching de letter of guarantee here.


Our mixing mechanism technically get no upper limit. However, de processing time dey increase with de amount to mix. For dis reason, we com limit de maximum amount per mixing order to 1000 BTC.

De minimum amount to mix Bitcoin dey variable as e depend on de value of USD. Currently, de minimum amount to mix na 0.001 BTC. If you send less dan de minimum amount for an order, de order go cancel and you go receive a refund minus de transaction cost.


De mixing process fit dey completed within an hour, but e fit take longer depending on transfer delay wey you set, join wit de time of getting 2 confirmations of de blockchain network. We no recommend say make you set de transfer delay to 1 hour, as e go get de least effect on anonymity.

Wen you dey create a mixing order, you must make a deposit to de generated address within 24 hours including 2 confirmations of de network, so that our system go process de order automatically. If you send de coins after 24 hours, no worry, you no go lost your funds (contact our support and attach letter of guarantee).


De Unicode na de unique string wey our system de generate wen you place your first order. We dey recommend say make you use de code for all your future mixing orders, as dis dey ensure say u dey rotate within de available CoinJoin pools and you no go partially receive your coins back from past orders.


________________________________
                                             

Quote from: UniJoin
Since we dey delete your data from our servers, de letter of guarantee na de only evidence for future verifications in case of any wahala.

Pages: [1]
ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod