Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Fatiti on April 08, 2019, 10:59:54 PM

Title: Wetin dey make the bitcoin dey flunctuate
Post by: Fatiti on April 08, 2019, 10:59:54 PM
I believe say we dey see as the market conditions dey go... I want ask wetin dey make the market dey volatile like this na null we want see abi we go still dey go down
Title: Re: Wetin dey make the bitcoin dey flunctuate
Post by: Abiodun on April 10, 2019, 10:17:28 PM
I no say na bull run or just ordinary pump... The thing be say make everywhere just dey jollouf for us make we dey make the small small money wey we dey get dey go... Last last we go soon dey alright..
Title: Re: Wetin dey make the bitcoin dey flunctuate
Post by: poles1469 on August 13, 2021, 05:13:06 AM
forcing bitcoin altcoins to collapse like dbx
Title: Re: Wetin dey make the bitcoin dey flunctuate
Post by: Gormicsta on January 14, 2024, 05:09:59 PM
Mk I talk say na the season be this, you know say for December period wey be christmas time, some people if not most people go dey sell there coin to buy christmas things dey also dey flex around to enjoy there money, so now some people go dey try to make money to replace the one wey dem don loose, and you know say no be only bitcoin some people dey only make money from, so people dey hustle now to make money in order for them to invest into Bitcoin.
Title: Re: Wetin dey make the bitcoin dey flunctuate
Post by: Cantsay on January 14, 2024, 05:14:42 PM
~~~

Haba, this thread were you go wake so nah 2021 dem last post put nah.

If at all you like the topic you for just create your own new one rather than for you to go Dey wake one wey be say the last post date nah before some of us here enter crypto – the activity for we naija board never too Dey like that and of another user see the last date wey dem discuss last for this thread him nor go Dey encouraged to drop wetin Dey him mind unlike when he Dey interact for fresh thread.
Title: Re: Wetin dey make the bitcoin dey flunctuate
Post by: Agbe on January 16, 2024, 09:20:56 PM
Op if you are still active please you can edit or modify the op. There are some minor errors to fix. Change null to bull. And me I go go say na because of the demands and supplies dey cause di fluctuation of Bitcoin in the ecosystem. And dat one nobody go fit stop am because Bitcoin na decentralized.
Title: Re: Wetin dey make the bitcoin dey flunctuate
Post by: Charles-Tim on January 17, 2024, 08:02:26 AM
With the topic title, I am not expecting anyone to post under 2019 topic like this. This is 2024. I was thinking the OP was asking why the price of bitcoin went down after it fell to $49000 after spot bitcoin spot ETF was approved. I later knew it was not when I checked the date this thread was created.

Op if you are still active please you can edit or modify the op. There are some minor errors to fix. Change null to bull. And me I go go say na because of the demands and supplies dey cause di fluctuation of Bitcoin in the ecosystem. And dat one nobody go fit stop am because Bitcoin na decentralized.
Check his profile of the OP and you will see when last he was active on this forum. When I check his profile, he was last seen on this forum on April 28, 2019. Do not expect this post to be edited.
Title: Re: Wetin dey make the bitcoin dey flunctuate
Post by: Mate2237 on January 17, 2024, 09:28:45 AM

That means this thread na to be lock. Then new thread on this course should be created for good communication. Because in this thread the op too e no dey active again to edit the thread so there is no need to continue this inactive thread here. Therefore I ask the moderator to lock this thread.
Title: Re: Wetin dey make the bitcoin dey flunctuate
Post by: Igebotz on January 17, 2024, 01:04:15 PM
I've locked this thread. No bumping of old thread guys. Make we dey run new ones if una get similar opinion.