Yes I agree with you for all the points way you talk, most especially for the number 5 point, that one na catch my attention pass, nothing like I din learn trading finish, learning continues so you just gats to keep on for the trading practice do that your hand sef go strong. Thank God for the demo accounts them way dey sef, instead of to dey use your real money dey learn you fit dey use the demo account for the learning to some extent before you go start with your real money to ensure say you nor go throw away all your money.
Make your own research too o, we get different platforms wey you fit maie research about trading...