1
Nigerian Languages / Re: Binance to delist NGN
« on: March 08, 2024, 06:02:51 PM »Today as i dey go through binance btc/NGN i come see update say by 7 of this month binance go cease operation with NGN this come make me dey wonder if them stop them fit allow us to dey trade only or weda as them stop dem go also stop Nigerians from to dey access to the binance exchange?It's just not acceptable from a reputable CEX like Binance. But we can't do anything about that. All that we can do is get alternatives to use P2P. I have noticed that, some of my friends have already started using Bitget P2P. They have been providing services in Nigeria for a long time, ensuring user asset security. So I think you could take a look at this CEX as your next P2P provider, but DYOR first.
Abeg if this topic don dey exist make i pause this one, thank you!