1
Nigerian Languages / Re: Wattin dey dup for our local board?
« on: Today at 05:12:29 PM »Making here lively no be the problems but wetin you wan bring come here to talk again became as I see e good better we bring good discussions wey go attracts attention for the people to Chuck mouth join, as I know many things we don talk am and lot of people no go really put eyes again to talk am. Especially any post wey no relate to cryptocurrency dey always go for the spamming board and many people no dey like to join discussed anything wey dey for that sections.But even as that discussion never finished because weti you don discussed for di threads wey dey dis board, another person don go put mouth with another view point and if the person make mistakes den you go go correct am and if him tok well you can also contribute to knowledge again by supporting him so discussion never finished. Na di continue thing be that. There are lot of things to discuss. I think di Binance officer wey dey custody, e don faint twice and dem say di guy conditions in Nigerian correctional center e dey bad well well. We can bump all these on those topics. And discussion continues again.
I really don't know why dis board is inactive dis days. Well di matter what I dey here dey tok small small dey go. Karma sef na another wahala.