Most of those testimonies are team work and they are testifying among themselves to deceive others. So when dealing with airdrops or memecoins. Me I no dey too like airdrops because of their wahala. My friend wey do airdrop task and dem give am up to $500 airdrops, till now him no fit sell am and according to them the airdrop go soon burn and once dem burn am dem all your efforts na waste. And me I don tell them say let them no carry their Airdrop matter them to me because I will not be interested to do all those things. I think investing in Bitcoin is only with me.
My brother no be small thing, scam just full everywhere e get some kind things wey you go thing say Na legit, Las las you go come see say na just group work or only one person with multiple accounts Naim dey do all those things. Any thing airdrops the scam matter for inside too much, so make everybody dey on em guard, especially this period wey Bitcoin halving just dey hit ground. Many crypto related scam things go dey trend anyhow.