Una Welcome to Naija local board, di OGBONGE online community discussions, wey concern altcoins and bitcoin, nd laws wey we need for cryptocurrencies, nai I bring! Nd we dey happi say u sef dey here as a member in awa community nd we dey look forward to ya participation.
As a new member, you fit don get many kweshion wey concern bitcoin nd oda cryptocurrencies. We encourage u to take a look around di forum nd browse through di various threads and discussions. U fit also use di search function to find specific topics dat u dey interested in.
If u get any kweshion or need help wit anything, abeg no hesitate to ask. we get plenty knowledgeable nd helpful pipo for awa community who go dey happy to assist you.
We hope shey u flex ya taim on bitcointalk nd we look forward to ya contributions in di community. Ur face show, ur shoe shine. ;d
Dis na some of di unofficial guidelines we go implement/follow in order to combat spam nd keep dis board as clean as snow (I sabi shey, we no fit achieve a clean board without small for spam), but it fit be reduced if we stick to di following rules, wey, as I previously talk am, di unofficial nd subject go change nd improvement ova taim). I go leave di thread open for comments.
RULES- Follow di follow the Forum Rules nd guidelines in di
- 1. Only naija pidgin nd oyinbo nai allowed
- 2. Make u dey respect pipo nd jeje towards odas. Make u no dey use bad words or dey attacks pipo.
- 3. Make u dey on topic nd avoid hijacking threads wit unrelated discussions.
- 4. Use clear nd concise words nd try to keep ya posts brief nd to di point.
- 5. Check ya spelling and grammar before posting.
- 6. Avoid spamming or posting repetitive or off-topic messages.
- 7. Do not post any sensitive or personal information concerning urself or others.
- 8. Respect di privacy of odas nd do not disclose any personal information without their permission.
- 9. No post tin dat e dey/na mago mago, or copyrighted/plagiarism.
- 10. No duplicate thread/Topic e dey allowed.
- 11. Be mindful for di tone/mood for ya posts nd make u try to contribute constructively to di conversation.
Do not
TRUST, always
VERIFY before dealing, I go serve as escrow in local fiat/crypto dealings on legal digital/physical goods off/on the forum for
FREE