My pipo nah another ogboge news nai I carry come again so - Unijoin don still come again with another raffle draw contest. This nah the 16th round wey dem don Dey do so, some of our brothers and sisters for naija board don already Dey participate and if you ask them you go see say some of dem don win for inside this contests.
This nah another opportunity for you to go try your luck for the game and see if nah you go win this round, note say he nor go too last ooh as pipo go soon rush go the thread go collect all available slots - so if you see this post make sure you go secure one spot for yourself.
[FREE RAFFLE] - Custom UniJoin Card, (#16)