Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Stuart on April 24, 2019, 03:39:49 AM

Title: Coinnest exchange done shutdown oh.
Post by: Stuart on April 24, 2019, 03:39:49 AM
Una oh hear of one news way shele for 2018, way one big exchange coinnest airdrop bitcoin to their customers due to some error for their system. Now, one of the biggest exchange for South Korea Coinnest done close door against crypto currency.
Title: Re: Coinnest exchange done shutdown oh.
Post by: Abiodun on April 26, 2019, 12:08:31 PM
Una oh hear of one news way shele for 2018, way one big exchange coinnest airdrop bitcoin to their customers due to some error for their system. Now, one of the biggest exchange for South Korea Coinnest done close door against crypto currency.
Nash why this people dey do like this,  any that's why at a time we need regulations so that any kind person no go just go dey open exchange any how without strong foundations.. People money done go now be that oo..
Title: Re: Coinnest exchange done shutdown oh.
Post by: tonymillions84 on April 26, 2019, 10:38:55 PM
omo that one na bag news. but why come be say i no dey join such exchanges wey dey make such mistakes. the world na corrupt place. even oyibo wey dey claim them holy refuse to return the bitcoin airdrops that was free given to them . sad news to hearr the exchange went down after such free gifts.
Title: Re: Coinnest exchange done shutdown oh.
Post by: Abiodun on May 02, 2019, 05:17:23 PM
omo that one na bag news. but why come be say i no dey join such exchanges wey dey make such mistakes. the world na corrupt place. even oyibo wey dey claim them holy refuse to return the bitcoin airdrops that was free given to them . sad news to hearr the exchange went down after such free gifts.
Bros just continue dey pray make you no for fall victims for all this scammy project and exchange wey dey exist for this cryrpo world...  Make God help us make we no jamb any of them..
Title: Re: Coinnest exchange done shutdown oh.
Post by: Stuart on May 03, 2019, 05:15:33 AM
omo that one na bag news. but why come be say i no dey join such exchanges wey dey make such mistakes. the world na corrupt place. even oyibo wey dey claim them holy refuse to return the bitcoin airdrops that was free given to them . sad news to hearr the exchange went down after such free gifts.

Nor be like that bro, you de look the good side (bitcoin airdrop), you know plenty things way happen for that exchange wey people don complain tier, police done arrest workers of the same exchange and even the owner of the exchange self de yawah for police people hand. Customers wey their tokens follow the exchange go de cry.....
Title: Re: Coinnest exchange done shutdown oh.
Post by: poles1469 on August 13, 2021, 05:08:30 AM
is it possible to exchange tokens like dbx?