follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open

Author Topic: Online trading dey cause mental issues!  (Read 2580 times)

Offline Asiska02

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 786
  • points:
    3169
  • Karma: 25
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 07, 2024, 02:59:37 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 12
    Badges: (View All)
    Karma Bad Search Signature
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #15 on: January 09, 2024, 02:52:56 PM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.

Anything wey go make you rich and na legit money go enter your hand e dey always come not easy. You gats put your mind, effort and hardwork into am before you go for achieve something from am. I no too dey do trading but the ones wey I don do before, I know how e take be to trade and how the thing go dey play with your emotions. If you go fit handle you emotions while trading, you don go one step of becoming a professional trader. Nothing comes easy for dis life, but if it’s worth it then you gatz just sacrifice to achieve the thing for yourself.

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #15 on: January 09, 2024, 02:52:56 PM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open

Offline Salahmu

  • Sr. Member
  • *
  • *
  • Activity: 363
  • points:
    1535
  • Karma: 32
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: May 01, 2024, 05:00:19 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 10
    Badges: (View All)
    Karma Good Karma Signature
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #16 on: January 12, 2024, 10:26:20 PM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management.
Of course trading is very difficult because it entails a lot of calculations and understanding the fundamental analysis of the market because those are the factors that would make you to understand the market trend, perhaps that's why is never advisable for a beginner to rush into trading without being knowledgeable enough because it could result to lost of money.

For those who understand the market structure, trading doesn't affect them too much mentally because they no what they are doing and the possible risk involved, so they never get emotional seeing there trading going against them because they are confident that with time the market will come around.

Offline CryptoLaila

  • Full Member
  • *
  • Activity: 160
  • points:
    7403
  • Karma: 4
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 16, 2024, 05:59:15 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 11
    Badges: (View All)
    100 Posts Avatar 50 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #17 on: January 13, 2024, 11:35:11 AM »

Anything wey go make you rich and na legit money go enter your hand e dey always come not easy. You gats put your mind, effort and hardwork into am before you go for achieve something from am.
Just note this Anything  that's real and legit won't  come free it will require you sweating to get it because out of you learning you give them better way to strategies and you increase your knowledge on attaining it. Trading requires a lot of sweat and learning  bur with these remember  the whales can still manipulate  the market that's  y you don't  assure your self  100% while trading
« Last Edit: January 14, 2024, 06:12:13 PM by CryptoLaila »

Offline SmartGold01

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1088
  • points:
    43050
  • Karma: 80
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: May 01, 2024, 06:16:50 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    1000 Posts Poll Voter Topic Starter
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #18 on: January 14, 2024, 03:03:54 PM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.

Anything wey go make you rich and na legit money go enter your hand e dey always come not easy. You gats put your mind, effort and hardwork into am before you go for achieve something from am. I no too dey do trading but the ones wey I don do before, I know how e take be to trade and how the thing go dey play with your emotions. If you go fit handle you emotions while trading, you don go one step of becoming a professional trader. Nothing comes easy for dis life, but if it’s worth it then you gatz just sacrifice to achieve the thing for yourself.

Sometimes we dey make things look so difficult for us onto say we wan just rush make we start to gain profit without knowing say before you reap you must sow there first meaning you have to learn things and advance your self with useful information otherwise no way, success can't be achieved a day but rather it takes gradual process to succeed but in long and short terms of our trading exercise.

Offline Gormicsta

  • 1 strike
  • Full Member
  • *
  • *
  • Activity: 231
  • points:
    8322
  • Karma: 5
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: April 08, 2024, 08:09:26 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 12
    Badges: (View All)
    Quick Poster too active, 25 Posts in one day 100 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #19 on: January 14, 2024, 04:59:39 PM »
Na true talk you talk so,  Online trading dey really dey cause mental issues especially if you come put  your last money with the hope say u go make gain, na there you go know say anything online trading or business no be anybody mate.
Although e dey get at times wey e go show you love but we human being dey always dey greed,na e mk at times e dey be like say e dey affect us for brain negatively because we go cash out big or we won become millionaire overnight forgetting say anything good no dey just come out easily. So for me I believe say online trading dey cause mental issues both positively and negatively depending on how u dey take pursuit to take money or to dey rich.

Offline Thyplaymaker

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 463
  • points:
    40722
  • Karma: 27
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: May 01, 2024, 04:15:25 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 13
    Badges: (View All)
    Karma Good Poll Voter 100 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #20 on: January 14, 2024, 08:21:25 PM »

I like ennn nah that greed be the issue Omo nor easy to handle those emotions trading they initiate ooh e go take time before you go fit they fight the urge. The other day I dey in better profit I can say make I round the number of my profit with one last trade before I call it a day Omo nah So I go tey enter the wrong market the day dey approved ETF I go short one coin like that  for top gainers (binance) omo the coin rise because of ETF and I almost got liquidated. If you fit work on those emotions Omo you duh near professional traders be that.

                ▄█▀
▐█▄    ▄██▄    ▄█▀ ██                          ██
███   ▄████   ▄█▀ ▄▄  ▄▄▄ ▄▄▄   ▄▄▄▄▄▄▄       ▄▄▄   ▄▄▄
███  ▄█▀███  ▄█▀ ██▌ ▄██▀▄▀██▌ █▀  ▄█▀       ▄██▌ ▄██▀ ▀▄
███ ▄█▀▐███ ██▀ ██▌ ▐███▀ ▄█▀    ▄█▀        ▄██▌ ▄██   ▄▀
▐██▄█▀  █████▀ ▐██  ███  ▐██   ▄█▀          ██▀  ██▌  ▄▀
 ▀██▀   ▀██▀    ▀█  ▀█   ▀█  ▄██▄▄▄▄▄▀▀  ██ ▀█    ▀███▀

Casino & Sports Betting
.
B O O S T E D
R E W A R D S

.
FOR CRYPTO PLAYERS
         ▐█▌                        ▄▄
▐██      ██ ▄▄  ▄   █▌ █████      ▄███▄
▐██     ▐█▌ ██  ██ ▐█   ▄██     ▄██████▄
██▌     ██ ▐█▌ ███▄█▌  ▄█▀     ▀▀▀██████▄
██▌ ██ ▐█▌ ██  ██▀██▌ ▄██▄▄      ▐███▌
██▌▄██▄██ ▐█▌ ██▌ ▀▀  █▀▀▀       ████
▐███████  ██  ▀▀            ▄   ▐███▌
▐███▀██         ▄▄▄▄████   ▐███▄████
 █▀
    ▄▄▄ ███ █████████   ████████▌
      ████ ███ ████▄███▌  ▐██ ▀▀███
     ▐███▌▐██▌▐████████   █▀      ▀
     ████████▌▐███▀▀▀▀   ▐▀
     ▀▀▀████▀ ████
▄██      ██▌▄██  ██▌▀██████▀██████ ██
███     ▐██ ██▌ ▐██ ▐██    ▐██    ▐█▌
███     ██▌▐██ ▄██▌ █████  █████  ██
███ ▄█ ▐██ ███████ ▐██    ▐██    ▐█▌
███▄█████ ▐██  ██▌ ██▄▄██ ██▄▄██ █████
▐███████  ██▌ ▐██ ▐██▀▀▀ ▐██▀▀▀  ▀▀
▐██▀ ▀▀  ▀▀▀   ▄▄     ██   ▄   ▄ ████
      ▄▄▄ ▄▄▄  ██    ▐█▌▐█ ██ ██  ▄█▀
     █  █ █▄  ▐██    ██ █▌▐████▌ ▄█▀
     █  █ █   ▐██ ▄▄▐█▌▐█▌▐█ ██ ████▀
     ▀▀▀  ▀    ██▄████ ██ ▀▀
               ██████
               ██▀ ▀
.
BTC
ETH
LTC
.
DOGE
USDT
USDC
.
XRP
TRX
BNB
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
██████████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.

██████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████

Offline DaNNy001

  • Sr. Member
  • *
  • *
  • Activity: 589
  • points:
    25315
  • Karma: 43
  • Anonymous Bitcoin Mixer
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 30, 2024, 10:38:08 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 14
    Badges: (View All)
    500 Posts Topic Starter Poll Voter
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #21 on: January 15, 2024, 02:52:35 PM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.

Anything wey go make you rich and na legit money go enter your hand e dey always come not easy. You gats put your mind, effort and hardwork into am before you go for achieve something from am. I no too dey do trading but the ones wey I don do before, I know how e take be to trade and how the thing go dey play with your emotions. If you go fit handle you emotions while trading, you don go one step of becoming a professional trader. Nothing comes easy for dis life, but if it’s worth it then you gatz just sacrifice to achieve the thing for yourself.

Sometimes we dey make things look so difficult for us onto say we wan just rush make we start to gain profit without knowing say before you reap you must sow there first meaning you have to learn things and advance your self with useful information otherwise no way, success can't be achieved a day but rather it takes gradual process to succeed but in long and short terms of our trading exercise.
My brother no be small, people are just eager to make money without fully understanding that you can't be faster than your shadow as you will have to work hard and learn about what you want to do before being successful at it . I have a friend who constantly think trading is easy because of the way most influencers and social media personality are making to be especially with the case of octaFX trading app that's almost everywhere because of the way there are advertising.

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #21 on: January 15, 2024, 02:52:35 PM »

Online Agbe

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1110
  • points:
    47363
  • Karma: 83
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 01:40:30 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 17
    Badges: (View All)
    Poll Voter Quick Poster 1000 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #22 on: January 16, 2024, 08:56:45 PM »
My brother no be small, people are just eager to make money without fully understanding that you can't be faster than your shadow as you will have to work hard and learn about what you want to do before being successful at it . I have a friend who constantly think trading is easy because of the way most influencers and social media personality are making to be especially with the case of octaFX trading app that's almost everywhere because of the way there are advertising.
hmm the eagerness in some cases motivate them to work hard but they have to understand the pros and cons of trading before coming into it if not they would just dash their money to the trading platform or company. And I know say those wey don enter before e no go do that kind mistake again. And di funnest part be say most of those traders dey come because dem see some fake bloggers advertising their fake income to scam people. If anyone wants to trade make him do some research on the app or site before entering the market if not oyo will be the person name.

Offline Sim_card

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 801
  • points:
    48166
  • Karma: 15
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: May 01, 2024, 11:23:24 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 14
    Badges: (View All)
    500 Posts Poll Voter Quick Poster
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #23 on: January 17, 2024, 04:21:19 PM »
When it comes to trading, the theorical aspect is different from the practical when you are trading because wetin you expect fit no turn out to be so a d this na why many traders dey run at loss. Trading dey complex and he need time for you to learn and know your own strategy wey go work for you for the market. So many people enter the crypto world because of trading, as them think say sharp sharp them go cash out and make cool cash, unknown to them say na gamble them dey gamble with their money since them no get any experience for trading. This don make so many traders wise up, come switch to investing than trading because easy to invest and hodli, as this one no need any special skills. Anybody wey say trading easy, when he run at big loss, nobody go tell am. Instead na him go start to advise people not to trade. If you must trade, learn and have the experience through practicing by using only the amount that you can afford to lose, to trade.

Offline Yamzakid

  • Jr. Member
  • *
  • Activity: 53
  • points:
    2295
  • Karma: 11
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: April 21, 2024, 03:37:33 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 9
    Badges: (View All)
    50 Posts Poll Voter Karma
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #24 on: January 17, 2024, 07:57:10 PM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.

I swear trading dey difficult no be small, na why person have to learn and understand em market strategy. The risk choke for trading but the only way you fit reduce the risk na by using the amount you fit afford to lose, so dat anytime you lose no you go too feel am.

The time wey I never know anything about trading my guy dey always post for em whatsapp status sey money dey for trading, and e go dey oppress us with fine fine tins for em status sey em get the money from trading, but e never for once tell us sey d gain and the lose of it na 50/50 chance. Sha I no fall victim because I like doing my research before I do anything.

Person wey be expert for trading fit advise you make you still lose everything, because assurance no dey sey because em be expert make e no lose, na why you need to learn and understand your own strategy wey go favour you for the market.

Online EluguHcman

  • Full Member
  • *
  • *
  • Activity: 258
  • points:
    14995
  • Karma: 8
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 01:37:02 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 9
    Badges: (View All)
    Poll Voter Karma Topic Starter
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #25 on: January 29, 2024, 05:07:17 AM »
Not really as thought although, trading usually comes with little incomes because if you strives on making huge incomes it could either take you a long way or causes you lost damages such as expirations of goods because your offers are unaffordable to who are interested but of the little incomes, there are possibilities for order, resells and restocks due to the fact that higher rates in demands purchase.

Economical and financial management is most important on this fact and then, marketing skills also considered necessity to make incomes while it is gradually accumulated.

Offline Odohu

  • Sr. Member
  • *
  • *
  • Activity: 348
  • points:
    1165
  • Karma: 7
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 10, 2024, 10:38:39 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 8
    Badges: (View All)
    Karma Good Linux User Mobile User
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #26 on: January 29, 2024, 11:23:05 AM »
I have not seen one instance of mental issues caused by trading, unless you point me to an article or a source that confirms that this claim is actually correct. Anyone venturing into trading should already know it is a risky business and should be ready for the risk. Traders are even the hardest people I've seen because losing money is already part of their daily activities.

Offline CryptoLaila

  • Full Member
  • *
  • Activity: 160
  • points:
    7403
  • Karma: 4
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 16, 2024, 05:59:15 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 11
    Badges: (View All)
    100 Posts Avatar 50 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #27 on: January 29, 2024, 11:27:14 AM »
Not really as thought although, trading usually comes with little incomes because if you strives on making huge incomes it could either take you a long way or causes you lost damages such as expirations of goods because your offers are unaffordable to who are interested but of the little incomes, there are possibilities for order, resells and restocks due to the fact that higher rates in demands purchase.

well, i don't know how i will place this but you shouldn't limit your self or have the orientation of :

 "trading usually comes with little incomes"
but this dosen't mean that you have  to chase huge profits , No but you can train your self to earning huge profit.
however, the word "Huge" comes with different pperspective itdepends on how you view it

Offline Thyplaymaker

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 463
  • points:
    40722
  • Karma: 27
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: May 01, 2024, 04:15:25 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 13
    Badges: (View All)
    Karma Good Poll Voter 100 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #28 on: January 30, 2024, 01:57:46 AM »
Not really as thought although, trading usually comes with little incomes because if you strives on making huge incomes it could either take you a long way or causes you lost damages such as expirations of goods because your offers are unaffordable to who are interested but of the little incomes, there are possibilities for order, resells and restocks due to the fact that higher rates in demands purchase.

well, i don't know how i will place this but you shouldn't limit your self or have the orientation of :

 "trading usually comes with little incomes"
but this dosen't mean that you have  to chase huge profits , No but you can train your self to earning huge profit.
however, the word "Huge" comes with different pperspective itdepends on how you view it
  don't forget the larger the profit the bigger the risk attached to it. So if yah thinking of hitting it big in trading ones you should also prepare for the risk. Trading is something you need to use gradual process on and trading is not a get rich quick scheme if any newbie have that mindset it might endup going the other way. Making trading a get broke quick scheme.🥲
That you have to take it step by step anything you learn about trading always put it in action and always ready for any thing. Because trading is either you profit or you loss that just all there's no short cut to it.

                ▄█▀
▐█▄    ▄██▄    ▄█▀ ██                          ██
███   ▄████   ▄█▀ ▄▄  ▄▄▄ ▄▄▄   ▄▄▄▄▄▄▄       ▄▄▄   ▄▄▄
███  ▄█▀███  ▄█▀ ██▌ ▄██▀▄▀██▌ █▀  ▄█▀       ▄██▌ ▄██▀ ▀▄
███ ▄█▀▐███ ██▀ ██▌ ▐███▀ ▄█▀    ▄█▀        ▄██▌ ▄██   ▄▀
▐██▄█▀  █████▀ ▐██  ███  ▐██   ▄█▀          ██▀  ██▌  ▄▀
 ▀██▀   ▀██▀    ▀█  ▀█   ▀█  ▄██▄▄▄▄▄▀▀  ██ ▀█    ▀███▀

Casino & Sports Betting
.
B O O S T E D
R E W A R D S

.
FOR CRYPTO PLAYERS
         ▐█▌                        ▄▄
▐██      ██ ▄▄  ▄   █▌ █████      ▄███▄
▐██     ▐█▌ ██  ██ ▐█   ▄██     ▄██████▄
██▌     ██ ▐█▌ ███▄█▌  ▄█▀     ▀▀▀██████▄
██▌ ██ ▐█▌ ██  ██▀██▌ ▄██▄▄      ▐███▌
██▌▄██▄██ ▐█▌ ██▌ ▀▀  █▀▀▀       ████
▐███████  ██  ▀▀            ▄   ▐███▌
▐███▀██         ▄▄▄▄████   ▐███▄████
 █▀
    ▄▄▄ ███ █████████   ████████▌
      ████ ███ ████▄███▌  ▐██ ▀▀███
     ▐███▌▐██▌▐████████   █▀      ▀
     ████████▌▐███▀▀▀▀   ▐▀
     ▀▀▀████▀ ████
▄██      ██▌▄██  ██▌▀██████▀██████ ██
███     ▐██ ██▌ ▐██ ▐██    ▐██    ▐█▌
███     ██▌▐██ ▄██▌ █████  █████  ██
███ ▄█ ▐██ ███████ ▐██    ▐██    ▐█▌
███▄█████ ▐██  ██▌ ██▄▄██ ██▄▄██ █████
▐███████  ██▌ ▐██ ▐██▀▀▀ ▐██▀▀▀  ▀▀
▐██▀ ▀▀  ▀▀▀   ▄▄     ██   ▄   ▄ ████
      ▄▄▄ ▄▄▄  ██    ▐█▌▐█ ██ ██  ▄█▀
     █  █ █▄  ▐██    ██ █▌▐████▌ ▄█▀
     █  █ █   ▐██ ▄▄▐█▌▐█▌▐█ ██ ████▀
     ▀▀▀  ▀    ██▄████ ██ ▀▀
               ██████
               ██▀ ▀
.
BTC
ETH
LTC
.
DOGE
USDT
USDC
.
XRP
TRX
BNB
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
██████████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.

██████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████

Online Charles-Tim

  • Legendary
  • *
  • *
  • Activity: 1576
  • points:
    34185
  • Karma: 46
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: May 01, 2024, 11:55:16 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 15
    Badges: (View All)
    Poll Voter Karma Bad Karma Good
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #29 on: January 30, 2024, 09:30:36 AM »
"trading usually comes with little incomes"
but this dosen't mean that you have  to chase huge profits , No but you can train your self to earning huge profit.
however, the word "Huge" comes with different pperspective itdepends on how you view it
According to online articles about readers that are making money and those that are losing, 80 to 90% or more of the traders are losing while less than 10 to 20% are gaining.

If anyone is trading, he should know that trading may not favour him. What makes some people not rich today is because they did not hold their coins but instead prefer to trade and continue losing.

Be it trading comes with little or huge profit or loss, trading should be done with little amount of money that you can lose and not think about and not affecting you financially.
             ▄▄█████████▄▄
    ▄█████▄█████████████████▄
  ▄███████████████████████████▄
 ████████████████▄▀▀███████████
▄███████████████████ ▀█████████
█████████████▀▀      ▐█████
████████████        ▄██████
▀███████████▌     ██████████▀
 █████
███████      ▀▀▀█████▀  █
  ███████████▄         ▀▀▀ ▄▄█
   ▀████████████▄▄▄   ▄▄▄███▀
     ▀▀██████████████████▀▀
         ▀▀▀████████▀▀▀

UniJoin.io   Your CoinJoin Mixer
▄▄██████▄▄
▄██████▀██████▄
▄███▀▀▀░░░▀▀▀███▄
▄███░░░▄███▄░░░███▄
████░░████▀▄█░░████
████░░█▄▀▄███░░████
▀████░░▀███▀░░████▀
▀████▄░░░░░▄████▀
▀█████▄▄▄█████▀
▀▀█████▀▀
NO LOGS
▄▄██████▄▄
▄█████▀▀▀█████▄
▄████▌░▄▄▄░▐████▄
▄█████░▀░░░█░█████▄
██████▌░░█▀░▐██████
███████▄░▄░▄███████
▀████▀░░░░░░░▀████▀
▀██▌░░░░░░░░░▐██▀
▀██▄▄█▄▄▄█▄▄██▀
▀▀█████▀▀
NO SIGN-UP
████████████████████████
█████████████▀▄▀████████
████████████▀▄█████████
██████████▀▌▄██████████
██████████▌███████████
█████████▀▄███▀█████████
██████▀▄▄██████▀███████
█████▀▄█▀▄████████████
██████▀▄█▌▐████▐█████
█████▌▐█▀▌▐█████▐█████
██████████████▄██████
███████▄▄██████▄████████
████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIX ՈOW.
████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████

ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod