Yeah, I say make i bring up this matta to know weda me and others day reason the same thing because the wey things dey ehh, e don reach where we go say make the regime do quickly make e end so that Peter Obi fit come as presidential aspirant to come help us fix most of the problems we are facing.
Because the current administration isn't doing what we should feel happy because there is hunger in the land and we need someone who change narratives from consumption to production, and if i could flashed back that was only the major target of Peter Obi and since he didn't succeed this last do you think he would have this openness to come rule the country again?
Abeg make una no mind the way i take write this thing because na so the vibe take come so i have to offload am like that, na wetin make i dey asked this question see our people mind how dem dey feel for just this period wey this our presido begin rule us for we nation.