Exactly they are planning to remove p2p from all the exchanges, and they are still saying that it is because the exchanges dey manipulate the Naira which for me it is not true and na their policies naim e dey weak well well. The Nigerian economic policy can't withstand the test of di crypto firms because the economic agencies are too much corrupt. If not this na very simple something. When a company come to country to do business di company have to register and start work nd regularly pay tax which di government don set for dem so there will be no argument from anywhere again. They think dat na di exchanges be di problem of the Naira. Even dem stop all di exchanges or delist naira from all di exchanges, dollar no go come down because Tinubu himself e no dey use naira but dollar.
I think we can use decentralized exchanges because before den their prices sef go dey okay. And also telegram price and CeX are almost the same na just #200 different, so we can manage telegram wallet for the main time until we get better place to trade. This a weti I see today.