Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: SmartGold01 on March 24, 2024, 10:16:21 PM

Title: Bitcoin fake calls
Post by: SmartGold01 on March 24, 2024, 10:16:21 PM
Actually I no suppose post this here but I just hold my mind to share am before any of us go fall victim to this kind of people maybe dem dey always use this pattern to take trick people based on say if them make that kind of calls people go focused to look onto say dem dey mentioned big amount of bitcoin inside motor weda dem want people comot cap for dem say dem gallant wit bitcoin. The be say today as i dey come back with my daughter inside keke bus wey we enter dey come home na so wey boy come dey make fake calls, normally pesin wey seat close to you you suppose dey hear small small thing from pesin as him dey talk but this one I no hear anything na.

Na so dis pesin dey shout for motor wey we dey say him get about 5 bitcoin to sell say him go send am account to pay in money so that him fit send am bitcoin. People whahala wear koikoi shoe na so every body we know about bitcoin just tuned eyes dey look am dey him dey open mouth dey talk.
Dis tin con make me think say dis pesin dey put himself for risk bicus if dem kidnap am those bitcoin wey him dey mention him go send am give them before dem fit release am from their hands.

please make we just mind dey we go talk for publick
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Agbe on March 24, 2024, 11:36:24 PM
Thanks for this kind good information. And from weti I read from your Tori. Di guy na scammer. Na di new method dem dey adopt be dat. Now you know what the plan was to make sure that one of you wey e dey inside di Keke go fall so that di person go send di money give and him now go send flash bitcoin send him and that is the method dem been dey used when bitcoin never come to Naija before and him think say that method still dey work. Next time when you see such person in a Keke just drop from di Keke because na criminal him be. Him dey use dt to attract una attention to do bad thing.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Mr. Allcrypto on March 25, 2024, 03:54:00 AM
Lol... maybe tge guy na make him skits or na prank. For this kind country way we dey so if truly him get that amount wey him call him for no dey use public transportation.
I dey wonder how people go dey fall for those kind koro-koro fraud them sef, sha thanks for shearing your experience for here, at least one or two persons for fit dey mindful of who them dey deal with, make we for no go allow them scam us...
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Gideon99 on March 25, 2024, 09:41:22 AM
Actually I no suppose post this here but I just hold my mind to share am before any of us go fall victim to this kind of people maybe dem dey always use this pattern to take trick people based on say if them make that kind of calls people go focused to look onto say dem dey mentioned big amount of bitcoin inside motor weda dem want people comot cap for dem say dem gallant wit bitcoin. The be say today as i dey come back with my daughter inside keke bus wey we enter dey come home na so wey boy come dey make fake calls, normally pesin wey seat close to you you suppose dey hear small small thing from pesin as him dey talk but this one I no hear anything na.

Na so dis pesin dey shout for motor wey we dey say him get about 5 bitcoin to sell say him go send am account to pay in money so that him fit send am bitcoin. People whahala wear koikoi shoe na so every body we know about bitcoin just tuned eyes dey look am dey him dey open mouth dey talk.
Dis tin con make me think say dis pesin dey put himself for risk bicus if dem kidnap am those bitcoin wey him dey mention him go send am give them before dem fit release am from their hands.

please make we just mind dey we go talk for publick

Thanks for sharing what an experience, but I no go lie this na old trick e no fit Carry am come tell anybody for this 2024 when everybody don wise finish, even small pikin of 15 years dey use iphone 11. Na only those when still dey ignorant about Bitcoin fit fall for this kind trick.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Agbe on March 25, 2024, 09:01:11 PM
Thanks for sharing what an experience, but I no go lie this na old trick e no fit Carry am come tell anybody for this 2024 when everybody don wise finish, even small pikin of 15 years dey use iphone 11. Na only those when still dey ignorant about Bitcoin fit fall for this kind trick.
I have experienced this things time without number so I can't fall for them again. As it is now. It is there no prank from a fraudulent person, that I will not know in the physical world and the social media platforms. Because they done to me plenty times so once they launched it I would know and debunk them instead. I am am only pery that detecting them in the local Facebook marketplace. Once they launched their fraudulent activities or goods, I would detect them instant. There is another one that is going on with n my location and I have told a lot of people to withdraw their money from the platform. Please we should be careful and be smart in our dealings.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Cryptsafe on March 30, 2024, 03:37:53 PM
Country man na so we see am so o. The paddi man wey you see so Na hustle him dey so. Him dey find who go fall mugu for am but  him don forget say no be so again. The Patten don Change now but I dey happy  say you already know what's up with him package so e go as you just snub am.

With the respect to kidnap wey you talk Na true o. You see that thing.wey him dey talk like that fit make people kidnap am thinking say him go jell well for them but nothing go come out from am.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Cantsay on March 30, 2024, 06:27:25 PM

I have read this thread repeatedly, and each time I do, I keep wondering how this call will affect those on that bus. the only person I see at risk here is the guy making the call.

It might be true that the guy is just shooting a skit and his probably trying to get the reactions of those on the bus - this is the only logical reason I see why they`ll be risking their lives doing something that stupid.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Charles-Tim on March 30, 2024, 10:32:33 PM
I have read this thread repeatedly, and each time I do, I keep wondering how this call will affect those on that bus. the only person I see at risk here is the guy making the call.
What if the call is actually fake and not real one but the caller is just looking for someone having bitcoin to follow him talk? We have different ways that bad actors can use to lure people to fall into their pit. If the person is not doing anything bad but just calling truly, it is true that he is at risk. Not in that bus but because that will likely be his nature and if bad actors got hold of him, he will be taught a lesson of the importance of privacy.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: SmartGold01 on March 31, 2024, 04:06:31 AM
~snip~
Thanks for sharing what an experience, but I no go lie this na old trick e no fit Carry am come tell anybody for this 2024 when everybody don wise finish, even small pikin of 15 years dey use iphone 11. Na only those when still dey ignorant about Bitcoin fit fall for this kind trick.
Omo no reason am oo, people wey go fall go still fall for that matter because no be every body get this kind knowledge wey we get here, we dey privilege's to know things and become wiser due to some update we dey get on a regularly basis here, And every body dey bring their experiences come join here so we dey learn seriously dey carry am gum body if not, those people wey dey aside of this forum go fall so easily because even those fake call people dey dressed so expensive to the extent wey be say if them appear here self you fit carry everything wey you get take pack give them make dem carry zoom. The thing be say we just need to be extremely careful because of we no know the one dem fit carry show face again to take scam we people wey no get much experience for the industry.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Themepen on March 31, 2024, 04:50:02 AM
Always keep in mind It is good to be careful and watchful when sharing personal information especially in public places. Scammers always try to trick people by Talking about big amounts of money or cryptocurrency. It is worry situation when people talk openly about owning bitcoin in public because it could make them targets for criminals. To stay safe we should be careful about what we share in public and be aware of scams and other bad things by remain cautious and paying attention.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Dr.Bitcoin_Strange on March 31, 2024, 10:08:57 AM
Always keep in mind It is good to be careful and watchful when sharing personal information especially in public places. Scammers always try to trick people by Talking about big amounts of money or cryptocurrency. It is worry situation when people talk openly about owning bitcoin in public because it could make them targets for criminals. To stay safe we should be careful about what we share in public and be aware of scams and other bad things by remain cautious and paying attention.
When it comes to crypto or bitcoin, the most important thing na security, one needs to always put the safety of their assets first before any other thing, na e be why e dey very advisable to no make the mistake of going to discuss anything concerning your holding with stranger or anybody wey you no trust, I'm not saying you can't preach to people about bitcoin or crypto but you need to be cautious when discussing the topic outside and avoid sharing sensitive information that could put your assets in jeopardy.There have been a number of reports of people being targeted by scammers after talking about their crypto holdings in public. It's always important to be careful about what personal information you share, and to be aware of the risks associated with discussing crypto in public places.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Sim_card on March 31, 2024, 10:59:05 PM
If I hear person wey dey make such call, na just look, I dey look like say I no know wetin be bitcoin. Because how him call dey affect me, if he like make him get 100btc, na for him pocket. I no dey like talk much of bitcoin, only if I dey make call to enlighten my guy, and I no dey even talk like say I dey into bitcoin.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Legion on April 01, 2024, 05:58:13 AM
[quote author=Dr.Bitcoin_Strange link=topic=319673.msg1530726#msg1530726
When it comes to crypto or bitcoin, the most important thing na security, one needs to always put the safety of their assets first before any other thing, na e be why e dey very advisable to no make the mistake of going to discuss anything concerning your holding with stranger or anybody wey you no trust, I'm not saying you can't preach to people about bitcoin or crypto but you need to be cautious when discussing the topic outside and avoid sharing sensitive information that could put your assets in jeopardy.There have been a number of reports of people being targeted by scammers after talking about their crypto holdings in public. It's always important to be careful about what personal information you share, and to be aware of the risks associated with discussing crypto in public places.
[/quote]
It's better that way, because when many people realize that you understand Bitcoin then everything will become complicated, even all your friends will probably question this and some of your friends will start pestering you about Bitcoin.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Charles-Tim on April 02, 2024, 11:24:12 AM
It's better that way, because when many people realize that you understand Bitcoin then everything will become complicated, even all your friends will probably question this and some of your friends will start pestering you about Bitcoin.
This is not about friends and families but about when you are in public. I think it will be hard to have a very close friend and the friend not know that you know much about bitcoin and other cryptocurrencies. But it is not good to discuss about cryptocurrencies in public in a way that strangers will be hearing you. If it is about friends, I even like to educate my friends so that they can know more about bitcoin also.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Darker45 on April 04, 2024, 08:39:14 AM
This is not about friends and families but about when you are in public. I think it will be hard to have a very close friend and the friend not know that you know much about bitcoin and other cryptocurrencies. But it is not good to discuss about cryptocurrencies in public in a way that strangers will be hearing you. If it is about friends, I even like to educate my friends so that they can know more about bitcoin also.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Cryptsafe on April 06, 2024, 06:23:31 PM
If I hear person wey dey make such call, na just look, I dey look like say I no know wetin be bitcoin. Because how him call dey affect me, if he like make him get 100btc, na for him pocket. I no dey like talk much of bitcoin, only if I dey make call to enlighten my guy, and I no dey even talk like say I dey into bitcoin.

These type of call them don put people for problem o. Me no reason this kind thing inside public transport even when person dey make this type of call Na so I go just put my face one corner like say I no know wetin the person dey talk about. Some times that kind of call Na set up. When them see you dey enter dem go don communicate themselves to follow up and then them go begin call themselves dey talk about am to see weda you go put mouth and when you fall enter their trap, you don put yourself for big problem  be dat o. Either them begin plan to kidnap you or them do otherwise because you don already go put yourself for talk wey no concern you and by so doing, them don begin reason say you get Bitcoin and that is the genesis of your wahala.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Cantsay on April 06, 2024, 08:17:25 PM
then them go begin call themselves dey talk about am to see weda you go put mouth and when you fall enter their trap, you don put yourself for big problem  be dat o.

Money or no money, whether they are just discussing funny stuff or things related to finance one should learn to keep what they have to themselves as long as you don’t know the people and you weren’t investors to give your two cents on the topic.

We have already discussed this and out of all that were said I still only see two possibilities why this type of call would be made and one include getting the reactions and the other so related to your own which states seeking out those who would pay more attention so that they can later track and kidnap them for monetary reasons.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Cryptsafe on April 11, 2024, 02:30:47 PM

It is true that sometimes things happen just like this one. I strongly believe that most times these guys  know what they are doing as it is a strategy to get at people to say something about what they have in mind to hear for confirmation to clear their doubt as to fully carryout their wicked act of kidnapping or robbery.

This is the reason why most times I do not bother responding to some kind of questions if asked by a total stranger because I do not know their intentions and when it comes to sensitive questions of that nature I avoid talking or saying anything so as not to get myself in trouble if being attacked by them
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Dr.Bitcoin_Strange on April 12, 2024, 03:33:00 PM
Normally people wey hold am stands no dey talk anyhow, especially for public, even for this forum self, I know many of our oga them for here wey be say, if you dey call people wey get money for BTC for this forum, them fit come out at least top 20, but if you see them dey talk for the forum, you no go even fit believe say them get the least $100 for wallet. Them no fit just come out dey make mouth, dey brag say them get this and that. Because them know say them fit dey put themselves for danger, talk more of to come dey open mouth dey talk careless about their holdings for public, that one na die nah.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: Cryptsafe on April 13, 2024, 04:08:03 PM

Omo these periods person get dey careful o. The way the street be now na wetin person go just need to use initiative to dey do things appropriately because if you make any mistake for public place go open mouth dey talk about Bitcoin more especially for talk wey no concern you, you don put yourself for trouble be that. Them no go reason say you just want to talk. Wetin go dey their mind be say you get am naim make you put mouth for their talk so therefore, dem go begin arrange your matter to visit you instantly.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: enwi on April 29, 2024, 10:05:49 AM
Normally people wey hold am stands no dey talk anyhow, especially for public, even for this forum self, I know many of our oga them for here wey be say, if you dey call people wey get money for BTC for this forum, them fit come out at least top 20, but if you see them dey talk for the forum, you no go even fit believe say them get the least $100 for wallet. Them no fit just come out dey make mouth, dey brag say them get this and that. Because them know say them fit dey put themselves for danger, talk more of to come dey open mouth dey talk careless about their holdings for public, that one na die nah.
Honestly, when we talk about cryptocurrency, especially bitcoin, but we don't have a large enough amount of assets, it makes me less confident. I'd rather keep quiet and not say anything about cryptocurrency so that way they assume I don't know what bitcoin is. Even in certain countries the government imposes strict prohibitions on providing information about cryptocurrency and will impose penalties for those who distribute cryptocurrency.
Title: Re: Bitcoin fake calls
Post by: SmartGold01 on May 04, 2024, 08:22:45 PM
Honestly, when we talk about cryptocurrency, especially bitcoin, but we don't have a large enough amount of assets, it makes me less confident. I'd rather keep quiet and not say anything about cryptocurrency so that way they assume I don't know what bitcoin is. Even in certain countries the government imposes strict prohibitions on providing information about cryptocurrency and will impose penalties for those who distribute cryptocurrency.
What happened is that those who cares about security can never go to that extent in talking about bitcoin when they had nothing and again, its does who already had evil intention could go that extent in making such awareness so that people could fall victim to them. Usually when you look at those knows what they are doing they don't further making noise for people to noticed them couple with the way our country is going.