follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open

Author Topic: Online trading dey cause mental issues!  (Read 2564 times)

Offline Asiska02

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 786
  • points:
    3169
  • Karma: 25
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 07, 2024, 02:59:37 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 12
    Badges: (View All)
    Karma Bad Search Signature
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #30 on: January 30, 2024, 05:11:38 PM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.

Na emotions dey come in so as you dey trade and na normal for every human being to experience am as dem dey trade. People wey don already overcome am don already work on am for long before them fit dey trade now without emotions. Your mental health will come to play when you continue to dey lose and your emotions go dey make you feel am badly, you will definitely feel retard and will cause issues to your mental health. Before trading, know say no be get rich quick scheme, you go need work on your emotions, you go need dey open to learn new things, and make you no dey greedy when you don dey gather profit through am.

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #30 on: January 30, 2024, 05:11:38 PM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open


Offline Thyplaymaker

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 462
  • points:
    40512
  • Karma: 26
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 04:40:25 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 13
    Badges: (View All)
    Karma Good Poll Voter 100 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #31 on: January 30, 2024, 06:45:55 PM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.

Na emotions dey come in so as you dey trade and na normal for every human being to experience am as dem dey trade. People wey don already overcome am don already work on am for long before them fit dey trade now without emotions. Your mental health will come to play when you continue to dey lose and your emotions go dey make you feel am badly, you will definitely feel retard and will cause issues to your mental health. Before trading, know say no be get rich quick scheme, you go need work on your emotions, you go need dey open to learn new things, and make you no dey greedy when you don dey gather profit through am.
that's the thing emotions in trading is not something you can just learn how to overcome over night is something that takes time, effort and discipline. Like due to the facts that I've made alot of losses due to emotional overwhelming. I duh decide countless times say I nor go let am get the best of me again but no matter what e go still find way come either by greed or fear but mostly by greed. After I duh make profit wey go make me dey well for me to rest and call am a day no oh!!!! I still insist to continue so that make I round up with better percentage and digit, eventually I endup losing it all sh*t was pretty annoying I had to close all market that leaving looking so frustrated asf. That most time I dey advice say before you jump into any market always make sure your emotions are checked.

Quote
According to online articles about readers that are making money and those that are losing, 80 to 90% or more of the traders are losing while less than 10 to 20% are gaining.

If anyone is trading, he should know that trading may not favour him. What makes some people not rich today is because they did not hold their coins but instead prefer to trade and continue losing.

Be it trading comes with little or huge profit or loss, trading should be done with little amount of money that you can lose and not think about and not affecting you financially.

thank you that why they keep saying trading is not fir everyone l, because you are seeing some people surcasing their wins onlines true different social media on how they made More than $1k over night with the use of certain leverages. Many people have waste The potential of their funds by wasting them I'm trading than to just buy and hodl and see their portfolio increasing even though. Sometimes market would experience a certain dip as long you holding a good coin it would surely bounce back like mad beating the previous price mostly this period that we are about to experience another grt bull market  ;D


Trading ain't actually bad though but if you see it ain't working for you. Give it a bring and try holding and when doing so you keep on learning some ways to improve on your trading skills without risky any of your hard earns funds.
« Last Edit: January 30, 2024, 06:49:05 PM by Thyplaymaker »

                ▄█▀
▐█▄    ▄██▄    ▄█▀ ██                          ██
███   ▄████   ▄█▀ ▄▄  ▄▄▄ ▄▄▄   ▄▄▄▄▄▄▄       ▄▄▄   ▄▄▄
███  ▄█▀███  ▄█▀ ██▌ ▄██▀▄▀██▌ █▀  ▄█▀       ▄██▌ ▄██▀ ▀▄
███ ▄█▀▐███ ██▀ ██▌ ▐███▀ ▄█▀    ▄█▀        ▄██▌ ▄██   ▄▀
▐██▄█▀  █████▀ ▐██  ███  ▐██   ▄█▀          ██▀  ██▌  ▄▀
 ▀██▀   ▀██▀    ▀█  ▀█   ▀█  ▄██▄▄▄▄▄▀▀  ██ ▀█    ▀███▀

Casino & Sports Betting
.
B O O S T E D
R E W A R D S

.
FOR CRYPTO PLAYERS
         ▐█▌                        ▄▄
▐██      ██ ▄▄  ▄   █▌ █████      ▄███▄
▐██     ▐█▌ ██  ██ ▐█   ▄██     ▄██████▄
██▌     ██ ▐█▌ ███▄█▌  ▄█▀     ▀▀▀██████▄
██▌ ██ ▐█▌ ██  ██▀██▌ ▄██▄▄      ▐███▌
██▌▄██▄██ ▐█▌ ██▌ ▀▀  █▀▀▀       ████
▐███████  ██  ▀▀            ▄   ▐███▌
▐███▀██         ▄▄▄▄████   ▐███▄████
 █▀
    ▄▄▄ ███ █████████   ████████▌
      ████ ███ ████▄███▌  ▐██ ▀▀███
     ▐███▌▐██▌▐████████   █▀      ▀
     ████████▌▐███▀▀▀▀   ▐▀
     ▀▀▀████▀ ████
▄██      ██▌▄██  ██▌▀██████▀██████ ██
███     ▐██ ██▌ ▐██ ▐██    ▐██    ▐█▌
███     ██▌▐██ ▄██▌ █████  █████  ██
███ ▄█ ▐██ ███████ ▐██    ▐██    ▐█▌
███▄█████ ▐██  ██▌ ██▄▄██ ██▄▄██ █████
▐███████  ██▌ ▐██ ▐██▀▀▀ ▐██▀▀▀  ▀▀
▐██▀ ▀▀  ▀▀▀   ▄▄     ██   ▄   ▄ ████
      ▄▄▄ ▄▄▄  ██    ▐█▌▐█ ██ ██  ▄█▀
     █  █ █▄  ▐██    ██ █▌▐████▌ ▄█▀
     █  █ █   ▐██ ▄▄▐█▌▐█▌▐█ ██ ████▀
     ▀▀▀  ▀    ██▄████ ██ ▀▀
               ██████
               ██▀ ▀
.
BTC
ETH
LTC
.
DOGE
USDT
USDC
.
XRP
TRX
BNB
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
██████████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.

██████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████

Offline CryptoLaila

  • Full Member
  • *
  • Activity: 160
  • points:
    7403
  • Karma: 4
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 16, 2024, 05:59:15 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 11
    Badges: (View All)
    100 Posts Avatar 50 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #32 on: January 31, 2024, 09:01:36 AM »
Quote


Be it trading comes with little or huge profit or loss, trading should be done with little amount of money that you can lose and not think about and not affecting you financially.
More of a slogan "trade what you can afford to lose".
As I've  said there is a lot  attached to the word "huge" , it depends on how we look at it . Huge profit could come from low capital from trading and that isn't limited to investment only  but most time its good to invest larger percentage and trade a lower percentage

Offline Thyplaymaker

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 462
  • points:
    40512
  • Karma: 26
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 04:40:25 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 13
    Badges: (View All)
    Karma Good Poll Voter 100 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #33 on: January 31, 2024, 09:50:40 AM »
Quote


Be it trading comes with little or huge profit or loss, trading should be done with little amount of money that you can lose and not think about and not affecting you financially.
More of a slogan "trade what you can afford to lose".
As I've  said there is a lot  attached to the word "huge" , it depends on how we look at it . Huge profit could come from low capital from trading and that isn't limited to investment only  but most time its good to invest larger percentage and trade a lower percentage
Yeah investing larger percentage would ensure good profit expecially wen it's come to investing in BTC. And trade the remaining spare percent. Most keep telling their self to always trade what they could afford to lose but a lot of them still fall as victim of trading cash they can't risk and endup losing them. and lateron endup with regretting trade don't just need skills alone also need good principles and how you manage those emotions.

                ▄█▀
▐█▄    ▄██▄    ▄█▀ ██                          ██
███   ▄████   ▄█▀ ▄▄  ▄▄▄ ▄▄▄   ▄▄▄▄▄▄▄       ▄▄▄   ▄▄▄
███  ▄█▀███  ▄█▀ ██▌ ▄██▀▄▀██▌ █▀  ▄█▀       ▄██▌ ▄██▀ ▀▄
███ ▄█▀▐███ ██▀ ██▌ ▐███▀ ▄█▀    ▄█▀        ▄██▌ ▄██   ▄▀
▐██▄█▀  █████▀ ▐██  ███  ▐██   ▄█▀          ██▀  ██▌  ▄▀
 ▀██▀   ▀██▀    ▀█  ▀█   ▀█  ▄██▄▄▄▄▄▀▀  ██ ▀█    ▀███▀

Casino & Sports Betting
.
B O O S T E D
R E W A R D S

.
FOR CRYPTO PLAYERS
         ▐█▌                        ▄▄
▐██      ██ ▄▄  ▄   █▌ █████      ▄███▄
▐██     ▐█▌ ██  ██ ▐█   ▄██     ▄██████▄
██▌     ██ ▐█▌ ███▄█▌  ▄█▀     ▀▀▀██████▄
██▌ ██ ▐█▌ ██  ██▀██▌ ▄██▄▄      ▐███▌
██▌▄██▄██ ▐█▌ ██▌ ▀▀  █▀▀▀       ████
▐███████  ██  ▀▀            ▄   ▐███▌
▐███▀██         ▄▄▄▄████   ▐███▄████
 █▀
    ▄▄▄ ███ █████████   ████████▌
      ████ ███ ████▄███▌  ▐██ ▀▀███
     ▐███▌▐██▌▐████████   █▀      ▀
     ████████▌▐███▀▀▀▀   ▐▀
     ▀▀▀████▀ ████
▄██      ██▌▄██  ██▌▀██████▀██████ ██
███     ▐██ ██▌ ▐██ ▐██    ▐██    ▐█▌
███     ██▌▐██ ▄██▌ █████  █████  ██
███ ▄█ ▐██ ███████ ▐██    ▐██    ▐█▌
███▄█████ ▐██  ██▌ ██▄▄██ ██▄▄██ █████
▐███████  ██▌ ▐██ ▐██▀▀▀ ▐██▀▀▀  ▀▀
▐██▀ ▀▀  ▀▀▀   ▄▄     ██   ▄   ▄ ████
      ▄▄▄ ▄▄▄  ██    ▐█▌▐█ ██ ██  ▄█▀
     █  █ █▄  ▐██    ██ █▌▐████▌ ▄█▀
     █  █ █   ▐██ ▄▄▐█▌▐█▌▐█ ██ ████▀
     ▀▀▀  ▀    ██▄████ ██ ▀▀
               ██████
               ██▀ ▀
.
BTC
ETH
LTC
.
DOGE
USDT
USDC
.
XRP
TRX
BNB
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
██████████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.

██████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████

Offline Gormicsta

  • 1 strike
  • Full Member
  • *
  • *
  • Activity: 231
  • points:
    8322
  • Karma: 5
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: April 08, 2024, 08:09:26 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 12
    Badges: (View All)
    Quick Poster too active, 25 Posts in one day 100 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #34 on: February 15, 2024, 05:54:40 AM »
No be small thing o, online trading really dey cause mental health o, if you come be person wey dey always get high BP, na to just die one hand, even if you no get, e go make you get. Online trading just good if you get self control and self discipline or patience, if you be person wey dey always rush things wey no dey calm down,e no work o.

Offline DannyD234

  • Baby Steps
  • *
  • Activity: 31
  • points:
    1466
  • Karma: 3
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 23, 2024, 04:39:42 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 7
    Badges: (View All)
    Karma Avatar Topic Starter
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #35 on: February 18, 2024, 09:24:46 PM »
Omo e get one time wey I wan try learn online trading because the online trading just dey trend dat time. During the period of learning I just dey see the amount of money wey I go need take use as capital (money I no get ), the risk involved, the amount of information wey I go learn and all the candle stick information guy I just comot hand. Trading is not for the weak

Offline goaldot

  • Jr. Member
  • *
  • Activity: 60
  • points:
    2513
  • Karma: 0
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 07, 2024, 08:05:43 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 6
    Badges: (View All)
    50 Posts Topic Starter 10 Posts
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #36 on: February 18, 2024, 10:13:31 PM »
No be small thing. I no dey trade but I dey follow person wey dey trade. Sometimes, en go make some money. As you guys dey talk principle, en dey follow am well well. But sometimes, en dey loose sha. I think say  trade na loose and gain. No be win win game.

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #36 on: February 18, 2024, 10:13:31 PM »


Offline Gideon99

  • Full Member
  • *
  • Activity: 163
  • points:
    14854
  • Karma: 2
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 14, 2024, 11:16:07 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 12
    Badges: (View All)
    100 Posts 50 Posts Avatar
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #37 on: March 03, 2024, 12:53:05 AM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.
One of the things you should know before trading, there are risk involved in it, not and easy process before cash out and you must be always careful in any of your daily trading because loss must occur that just it.

Offline FOKA33

  • Member
  • *
  • Activity: 128
  • points:
    10146
  • Karma: 0
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 13, 2024, 06:05:49 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 9
    Badges: (View All)
    100 Posts Mobile User Poll Voter
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #38 on: March 03, 2024, 01:29:26 AM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.

Omo trading no easy o, my mentor always dey say make I dey overcome fear and anxiety before, during and after placing a trade, Omo where I wan start from I go just dey analyse and place trade Omo e no easy but I believe it's a matter of time and patience,
Note to newbie it's not a get rich quick scheme, try dey chop b4 getting into it, it's only for the rich,no be beans and moi moi/okpa.

Offline Gideon99

  • Full Member
  • *
  • Activity: 163
  • points:
    14854
  • Karma: 2
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 14, 2024, 11:16:07 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 12
    Badges: (View All)
    100 Posts 50 Posts Avatar
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #39 on: March 03, 2024, 01:26:26 PM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.

I swear no be lie you talk oo this online trading no easy oo  if you no fit bear risk no enter, na heart break you go just get,  better advise for you  no use money when you borrow go start trading o. You go just run mad at once this trading of a thing get positive and negative side so if you never understand things well no just rush deposit your money, because you see others dey trade.

Offline SmartGold01

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1064
  • points:
    38739
  • Karma: 77
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: Today at 05:36:04 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    1000 Posts Poll Voter Topic Starter
Re: Online trading dey cause mental issues!
« Reply #40 on: March 03, 2024, 09:47:37 PM »
Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.

Anything wey go make you rich and na legit money go enter your hand e dey always come not easy. You gats put your mind, effort and hardwork into am before you go for achieve something from am. I no too dey do trading but the ones wey I don do before, I know how e take be to trade and how the thing go dey play with your emotions. If you go fit handle you emotions while trading, you don go one step of becoming a professional trader. Nothing comes easy for dis life, but if it’s worth it then you gatz just sacrifice to achieve the thing for yourself.

Sometimes we dey make things look so difficult for us onto say we wan just rush make we start to gain profit without knowing say before you reap you must sow there first meaning you have to learn things and advance your self with useful information otherwise no way, success can't be achieved a day but rather it takes gradual process to succeed but in long and short terms of our trading exercise.
My brother no be small, people are just eager to make money without fully understanding that you can't be faster than your shadow as you will have to work hard and learn about what you want to do before being successful at it . I have a friend who constantly think trading is easy because of the way most influencers and social media personality are making to be especially with the case of octaFX trading app that's almost everywhere because of the way there are advertising.

The worst I don't even look at them to get distracted initially me also think to join one of the trade app but as i reason am, I know say to lose money go hard me and me no like were wey i go join to lose money. That is to say if i see where to put money and i noticed say e go dey me hard to win there e go better say me no join there for any reason because if the money lost at long the line e go pepper me badly, these things make me if any site dey advertised any about trading me no put eyes again oo because i no suffer go make money finished con go waste am for any site wey be say i know me no fit gain back the profits as quickly as possible.

 

ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod