Today as i dey go through binance btc/NGN i come see update say by 7 of this month binance go cease operation with NGN this come make me dey wonder if them stop them fit allow us to dey trade only or weda as them stop dem go also stop Nigerians from to dey access to the binance exchange?
Abeg if this topic don dey exist make i pause this one, thank you!