Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum
Local => Ghana Forum => Pidgin => Topic started by: Gray on January 28, 2018, 01:04:12 AM
-
make dem take the money give we make we go spend ;D ;D ;D ;D ;D
-
For now, Hyundai elantra dey ma mind. Better plans go drop with time. ALTS dey bee but SPARTA be the future
-
hahaha Ago buy Mecedes Benz C300 and a Rolls Royces ghost
-
I hear say some fucking car bi come town inside way den call am Range. I go c whether I go fi mange den get one
-
Chaa me de3 escalade on ma mind oh. Until we get the money for escalade ibi troski s))) we go do oh.
-
Wey money you guys dey talk for here. You make adey lost for dodowa forest inside sef. Domithra, u no fit stand pressure for your fie wura sef wey you dey think of elantra
-
i go buy hammer stretched limo...black with neon lights surrounding the tires and beneath the car.
-
Ayooo, menners get dream cars, i fii get any car go my way
-
Me de3 sonata ''Y.3 '' i go buy oo .i dey feel that car rof
-
I dey pray say make I hit a bounty wei i dey give me about 30,000 USD , den I go buy Toyota Corolla
-
na one baddest Benz I want buy if bounty go fit pay me... I go really happy buy am because e Don dey my mind for a long time now..