Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: alexsz on February 02, 2019, 01:29:18 PM

Title: How shock you de when you see woman de do airdrop??
Post by: alexsz on February 02, 2019, 01:29:18 PM
Me: i de wonder say 9ja women de slack, so sometimes wen i see dem de do airdrop, i de amazed
Title: Re: How shock you de when you see woman de do airdrop??
Post by: tonymillions84 on February 05, 2019, 03:29:44 PM
omo the situation for the country looks terrible. everybody have to hustle.
Title: Re: How shock you de when you see woman de do airdrop??
Post by: Gormicsta on February 15, 2024, 06:09:36 AM
I dey always dey shock o but e dey always sweet me, na to show men say dem too fit be helping hand to them, and any woman wey dey do airdrops mean say the woman dey sharp because no be every woman sabi or even finish school.
Title: Re: How shock you de when you see woman de do airdrop??
Post by: goaldot on February 15, 2024, 09:27:07 PM
Haba, na wetin? How una go refer to women like that. There are so many women wey dey crypto. Make una no dey belittle women like that naa. Me, I be woman. I dey do airdrop. Is it that difficult? Just take it easy how una dey bad-mouth women.
Title: Re: How shock you de when you see woman de do airdrop??
Post by: DaNNy001 on February 15, 2024, 10:22:26 PM
Haba, na wetin? How una go refer to women like that. There are so many women wey dey crypto. Make una no dey belittle women like that naa. Me, I be woman. I dey do airdrop. Is it that difficult? Just take it easy how una dey bad-mouth women.
Big madam calm down oo, I no think say them dey bad una  gender but the truth be it's rare to see women involve in these things thats all but with the rate at which crypto awareness is moving I think it's now a normal thing especially for those that are willing to participate in something new and believe me I know of only one woman in my life that's really involved in the crypto space and that's one of my auntie as she is full of curiosity to participate in these airdrops and crypto activities.
Title: Re: How shock you de when you see woman de do airdrop??
Post by: SmartGold01 on February 15, 2024, 11:49:19 PM
Airdrop no be for one person alone so any person fit do airdrops and if them no reveal their gender you no go know say na woman dey do the airdrops, but for me i dey fear airdrops because of the stories wey me hear about airdrop concerning how them swipe people wallet because of say them go connect am with a particular site from their dem get hacked.
Title: Re: How shock you de when you see woman de do airdrop??
Post by: Cantsay on February 15, 2024, 11:59:48 PM
Haba, na wetin? How una go refer to women like that. There are so many women wey dey crypto. Make una no dey belittle women like that naa. Me, I be woman. I dey do airdrop. Is it that difficult? Just take it easy how una dey bad-mouth women.

The post wey Dey make you park so nah 2021 nai dem make am oo.

I nor really see any reason why you go Dey vex for post wey dem make three years ago if nah recent post I for say you correct but as he don tay you fit just let am slide.

And btw, make una Dey try create new thread waking up dead thread from years ago won’t do us any good in our local board.
Title: Re: How shock you de when you see woman de do airdrop??
Post by: Cryptsafe on February 16, 2024, 12:04:26 AM
Airdrops be like general market for everybody wey dey interested. So if anybody dey opportuned to encounter any of the airdrop wey dem believe say fit deliver, make dem do am wether you be man or woman just tag along.
E dey rare to see woman into Crypto not to talk of doing airdrop. I have encountered many girls in my country and while asking them about their knowledge of Crypto dey decline and when I press further, they see it as a waste of time and thinks that they could get involved in other activities that could fetch them more income as they engage with it but are not patient enough to wait for the results of their inputs in Crypto if they give it an attempt so therefore being shock to see a woman in Airdrops is just an understatement.
Title: Re: How shock you de when you see woman de do airdrop??
Post by: Igebotz on February 16, 2024, 09:10:06 AM
There is no discrimination in crypto space. Women and men are all the same. I'm locking this old bumped topic for good.