Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Off topic & Sports => Topic started by: Mr. Allcrypto on February 17, 2024, 08:01:00 PM

Title: Watin dey happen for country?
Post by: Mr. Allcrypto on February 17, 2024, 08:01:00 PM
I say make I yan about we country for this platform,  because the thing wey dey sup for the country don too much, any time I just dey free I go dey think if na sign of the end time, abi na the country wan scarter, lol...
The way dollar day carry rise and the way things for market dey cost any how, omo the country we go fit survive am? Na the question way I day ask my self since be that.
We country go better again?
This na also question way I dey still ask because the cost of living for the country don too hard and means way people day use see the money sef no too plenty like that again
Abeg make we inform people about new economic updates o, because watin you no know, you no know so abeg make we still tell the government to also do something, for our country to better, we gats work together as one o.
We fit shear our own point of view so that we go dey updated.
Title: Re: Watin dey happen for country?
Post by: Thyplaymaker on February 18, 2024, 08:52:32 AM
Normally thise is not new to us in this country. For long now this country has been showing us sege  but to be honest this time around e con use still worse. Just imagine when I heard the price they normally pay teachers (married men and women) mostly those private school I weak just imagine a family man receiving 40,000 naira everymonth how e go tey cope with this kind hardship. Only half bag of rice duh ready eat salary. So now imagine as things dey education dey go down small because nor body get the vibe to teach. That's one pupils from a certain school like that told me that one teacher handles 3 class for this kind thing how person children go tey learn and we all know that education is vital and thing is that this thing nor affect only education, what am trying to say is that it's affect all damn thing in this country.
Title: Re: Watin dey happen for country?
Post by: Sim_card on February 18, 2024, 12:52:18 PM
Wet in dey pain me pass be say, nothing wey me and you fit do to change anything because the leaders na dump head and corrupt people wey na only to thief them know, and them no know how to use the country resources generate income for the country. If we no stop from importing a lot of things and make we start to produce our own carry to other countries go sell. The matter go hard to solve. Na only to borrow money from other countries and from world Bank na e our leaders know. TB Joshua don talk before him die say hardship go dey the country and I believe na wetin we dey pass through now.
Title: Re: Watin dey happen for country?
Post by: Gideon99 on February 23, 2024, 11:24:59 PM
I say make I yan about we country for this platform,  because the thing wey dey sup for the country don too much, any time I just dey free I go dey think if na sign of the end time, abi na the country wan scarter, lol...
The way dollar day carry rise and the way things for market dey cost any how, omo the country we go fit survive am? Na the question way I day ask my self since be that.
We country go better again?
This na also question way I dey still ask because the cost of living for the country don too hard and means way people day use see the money sef no too plenty like that again
Abeg make we inform people about new economic updates o, because watin you no know, you no know so abeg make we still tell the government to also do something, for our country to better, we gats work together as one o.
We fit shear our own point of view so that we go dey updated.
That your question when you ask if we go fit survive the hardship my gee anyhow e be some people go still survive am bad as e bad but the thing wen dey pain me pass now government never show any concern about this issues even the fuel scarcity wen lead to the increase of fuel price nothing change , na the more things dey cost people dey leave low key life now. Everybody dey manage their sef e no really easy na god na dey keep us from heat to cold Omo them swear for this country?
Title: Re: Watin dey happen for country?
Post by: Gideon99 on March 08, 2024, 08:47:01 AM
I say make I yan about we country for this platform,  because the thing wey dey sup for the country don too much, any time I just dey free I go dey think if na sign of the end time, abi na the country wan scarter, lol...
The way dollar day carry rise and the way things for market dey cost any how, omo the country we go fit survive am? Na the question way I day ask my self since be that.
We country go better again?
This na also question way I dey still ask because the cost of living for the country don too hard and means way people day use see the money sef no too plenty like that again
Abeg make we inform people about new economic updates o, because watin you no know, you no know so abeg make we still tell the government to also do something, for our country to better, we gats work together as one o.
We fit shear our own point of view so that we go dey updated.

I like that your question we go fit survive am Omo my bro we go survive any how the things be but many people dey suffer I no go lie the hardship too much, make government do something about am because the price of commodity just dey increase and the painful matter be say then no gree increase salary of workers how thenbisbthe government help matter?
Title: Re: Watin dey happen for country?
Post by: Emmanuel1 on March 08, 2024, 10:02:58 PM
I say make I yan about we country for this platform,  because the thing wey dey sup for the country don too much, any time I just dey free I go dey think if na sign of the end time, abi na the country wan scarter, lol...
The way dollar day carry rise and the way things for market dey cost any how, omo the country we go fit survive am? Na the question way I day ask my self since be that.
We country go better again?
This na also question way I dey still ask because the cost of living for the country don too hard and means way people day use see the money sef no too plenty like that again
Abeg make we inform people about new economic updates o, because watin you no know, you no know so abeg make we still tell the government to also do something, for our country to better, we gats work together as one o.
We fit shear our own point of view so that we go dey updated.
Concerning Nigeria, problem everywhere in this country we were complaining about the past government that they didn't govern well but now, we have seen that the past government was even better off, than this present government, just a year into this new government everything has gone upside down in the country .you cannot buy rice and eat rice is an exhibit, dollar to naira is nothing to talk about, fuel is in the high side, the economy of this country is nothing to write about.
Nigeria as a country need help at this time.
Title: Re: Watin dey happen for country?
Post by: Rex067 on March 20, 2024, 04:31:01 PM
I say make I yan about we country for this platform,  because the thing wey dey sup for the country don too much, any time I just dey free I go dey think if na sign of the end time, abi na the country wan scarter, lol...
The way dollar day carry rise and the way things for market dey cost any how, omo the country we go fit survive am? Na the question way I day ask my self since be that.
We country go better again?
This na also question way I dey still ask because the cost of living for the country don too hard and means way people day use see the money sef no too plenty like that again
Abeg make we inform people about new economic updates o, because watin you no know, you no know so abeg make we still tell the government to also do something, for our country to better, we gats work together as one o.
We fit shear our own point of view so that we go dey updated.

This country need the touch of god, because the high cost of living we can't afford it anymore many people are losing their life's because of hunger. No food the value of naira is something else which can't be explain but only need the rulers to do something about it for the price to be normal. Because the government shows no concerns about the citizens of the country.
Title: Re: Watin dey happen for country?
Post by: Mr. Allcrypto on March 27, 2024, 03:18:30 PM
Normally thise is not new to us in this country. For long now this country has been showing us sege  but to be honest this time around e con use still worse. Just imagine when I heard the price they normally pay teachers (married men and women) mostly those private school I weak just imagine a family man receiving 40,000 naira everymonth how e go tey cope with this kind hardship. Only half bag of rice duh ready eat salary. So now imagine as things dey education dey go down small because nor body get the vibe to teach. That's one pupils from a certain school like that told me that one teacher handles 3 class for this kind thing how person children go tey learn and we all know that education is vital and thing is that this thing nor affect only education, what am trying to say is that it's affect all damn thing in this country.


Omo the country things just tire me everyday hardship dey increase, even as dollar dey reduce ser prize of things no dey still come down...
Title: Re: Watin dey happen for country?
Post by: Darker45 on April 04, 2024, 06:15:56 PM
Wet in dey pain me pass be say, nothing wey me and you fit do to change anything because the leaders na dump head and corrupt people wey na only to thief them know, and them no know how to use the country resources generate income for the country. If we no stop from importing a lot of things and make we start to produce our own carry to other countries go sell. The matter go hard to solve. Na only to borrow money from other countries and from world Bank na e our leaders know. TB Joshua don talk before him die say hardship go dey the country and I believe na wetin we dey pass through now.
Don't be discouraged friends, keep persevering until one day a miracle will appear in our country. People who are corrupt in their areas of office have become normal in all countries, what we need to do is keep trying to keep getting money from wherever we are. Borrowing money from other countries will only worsen the condition of our country, friends, maybe we can think of something else with less risk.