follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open

Author Topic: Cement price on Bullrun  (Read 831 times)

Offline SmartGold01

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1058
  • points:
    37321
  • Karma: 74
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: April 26, 2024, 04:33:42 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    1000 Posts Poll Voter Topic Starter
Cement price on Bullrun
« on: February 20, 2024, 08:15:21 AM »
Una gudi more mor abeg wetin I dey hear for cement price na true?
Yesterday evening for service as our Bishop dey talk project him cun say em dey pity those people wey dey always procrastinate over their project because of the way building materials dey increased on a regular basis.

Him come say if we get any person wey get project for hand or anything wey them wan do for this time say make dem speeding because things go still heck pass like this, also take for instance dollars to Naira is about 1720 per USD so things go still increase.

Even as I go market my dear e no easy things wey I been dey use 10k to 20k buy then but now e no fit again even though I buy na just few things I go successfully buy and I come back home begin dey run my brain on wetin I really buy with those money. E pain me like say tomorrow no dey, transportation na worst since them say petrol na 800 per litter I no know how authentic this information be.

Abeg how una dey cope with una families especially those of una wey get upto 2 to 5 how una dey take feed for house.

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Cement price on Bullrun
« on: February 20, 2024, 08:15:21 AM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open

Offline EluguHcman

  • Full Member
  • *
  • *
  • Activity: 258
  • points:
    14995
  • Karma: 8
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 26, 2024, 01:02:31 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 9
    Badges: (View All)
    Poll Voter Karma Topic Starter
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #1 on: February 20, 2024, 10:25:33 AM »
The survival in the country don be like Irac and Iran tussles.
Na strickly on the survival of the fittest whereas if you can't beat the hardship, then the hardship beats you. Lol
Like this na by manipulation via double hustling and using your head when spending na em dey sustain people now oh. The economy is no more just friendly. Every day by days instead of people to say "yes, this present govt better pass the previous govt", wetin we dey always talk now "chai, last govt bad but I how current one bad pass and the badness of the current one never bad finish".
It is just well.

Offline SmartGold01

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1058
  • points:
    37321
  • Karma: 74
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: April 26, 2024, 04:33:42 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    1000 Posts Poll Voter Topic Starter
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #2 on: February 20, 2024, 05:18:37 PM »

Na lack of structuring our people way maneuver put them there go also face the heat this period because if for say we no put am there we for no face this kind hard time for our lives. Even the hustle self no fit sustain people again because every day and then we they face one issue or the other. Our people no get sense since them no wan take eyes see better thing na so we go suffer am till 4 years past.

Offline Agbe

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1090
  • points:
    44286
  • Karma: 79
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 12:12:56 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 17
    Badges: (View All)
    Poll Voter Quick Poster 1000 Posts
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #3 on: February 21, 2024, 08:05:08 PM »
Lolz. Not only cement but all the goods are now on the bull run now is #2500 and 3k. And cement has caused a lot of problems in these days. I have heard some cases that, people bought comments at the time when cement was #5,000 and asked the vendors to keep the cement bags for them and thuy would come and carry it later in the months to complete their house works because it they keep the money they would spend them and suddenly cement skyrocket to 12k and the people who bought the cement bags at time went back to the place to carry their cement and only the vendors to tell them that price has changed so they have to pay for the new price of 12k. Omen see banta over there. And apart from joke, all building projects are suspended for now. It is only yahoo boys and politicians are building house for now.

Offline SmartGold01

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1058
  • points:
    37321
  • Karma: 74
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: April 26, 2024, 04:33:42 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    1000 Posts Poll Voter Topic Starter
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #4 on: February 21, 2024, 10:10:07 PM »

Omo this one na gbese oo why people dey behave like this na, agreement na agreement at least they should stand on their terms and condition and if na me self i go use police go arrest that cement vendor because him dey do bad things onto say i give you money when cement price never heck and i come back to con carry my cement you come dey give me stories upon story say i have to pay back again say wetin happen na. If fact this matter no fit end there because since i give you the money cement never increased price and why him no keep my cement.

But if you look this matter somehow you go see the man way buy the cement they at fault because him for buy and carry him go than to leave it there without taking it home to keep. Na wetin make you no suppose blame the vendor wey sell out the cement before price heck to wetin we no know.

Offline Sim_card

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 779
  • points:
    43392
  • Karma: 15
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: April 26, 2024, 10:54:35 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 14
    Badges: (View All)
    500 Posts Poll Voter Quick Poster
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #5 on: February 22, 2024, 08:50:04 PM »
I am not bothered about the price of cement currently, because it is only the rich that will need the cement to build house, because poor man never chop belle full, na block he won come go mold. Na the cost of food items na that one dey bother me pass, because these poor ones no go fit dey afford am, like when things been no too cost. I no know where Tinubu dey carry us go land, we need to use our head for this country, before water go pass gari.

Offline SmartGold01

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1058
  • points:
    37321
  • Karma: 74
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: April 26, 2024, 04:33:42 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    1000 Posts Poll Voter Topic Starter
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #6 on: February 23, 2024, 08:07:40 PM »
I am not bothered about the price of cement currently, because it is only the rich that will need the cement to build house, because poor man never chop belle full, na block he won come go mold. Na the cost of food items na that one dey bother me pass, because these poor ones no go fit dey afford am, like when things been no too cost. I no know where Tinubu dey carry us go land, we need to use our head for this country, before water go pass gari.

My dear!
Na so we see ourselves for this country oo, poor people no fit build na only rich people get the money to build house and e go reach some extent where people go begin pack go village because house self don heck in price making people to think how them go take survive for the country. Food items dey more economical because we know say e anyhow e be we go survive as long as Garri day to drink we no care we go used am survive and gum body.

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Cement price on Bullrun
« Reply #6 on: February 23, 2024, 08:07:40 PM »

Offline Cryptsafe

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 811
  • points:
    53788
  • Karma: 21
  • Mixero: Privacy by XMR (Monero) bridge
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 4
  • Last Active: Today at 06:04:33 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 14
    Badges: (View All)
    500 Posts Search Poll Voter
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #7 on: February 24, 2024, 09:10:19 PM »
Naija just dey for random auto pilot mode. This country don tire person and our leaders dem no dey reason am at all to help the average nigerians. As it stands now, the price increment na all round because of the dollar naira exchange rate. Goods and commodities price just be like fire wey dem dey always add petrol to dey constantly increase to dey burn every time.

Unto the matter of cement, the price dey baffle me because na for we country here dem dey produce am so how come the price come bull run reach like that na. Even if e dey run like that, no be that price e suppose reach but the truth be say any time them hear say dollar price don high na that time every body go begin do their own make price increase everywhere.

As at early this week, i been read for news say the oga dem wey dey for cement matter alias CEO's dem carry waka go meet our presido for office based on say them tell dem to come see presido to talk mata as e border cement price and dem come agree to reduce the cement price but we still dey wait to hear and see whether dem go implement am soonest or na just for mouth dem dey yan as usual.
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░░░░█████████░░█████████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
██████████████████████████████
█████████▀▀███▀▀░░▀▀▀█████████
███████▀░░█▀░░░░▄▄▄▄▄▄▄███████
██████░░░██░░▄█▀▀░░░░░▀▀██████
█████░░░░█░░███████▄▄▄░░░▀████
███░██░░░█▄████████▄░▀█▄░░░███
███░░██░░░███████████░░▀█▄░███
████░░▀██▄▄████████░██░░░█▄███
█████░░░░░▀▀▀▀▀▀██░░██░░░█████
███████▄▄▄▄▄▄▄█▀░░░▄█░░░██████
████████▀▀▀▀░░░░░░██░░▄███████
██████████▄▄▄▄▄████▄██████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIXERO.IO
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
..
..
..
..
..
..
..
..
██████████████████████████████
███████▀▀██░▀█████████████████
████████░░█░█▀▀░██████████████
████████░░▀░░░▄███████████████
██████▀░░░░░░░░░▀██████░▀█████
████▀░░░░░░░░░░░░░██▀▀█▄░░████
████░░░░░░░░░░░▄████▄░▀██░░███
████░░░░░░░░░▄██▀░▄██░░██░░███
█████░░░░░░▄██▀████▀░░██░░████
███████▄▄▄████▄░░░░▄██▀░░█████
███████████░░▀▀▀██▀▀▀░░▄██████
██████████████▄▄▄▄▄▄██████████
██████████████████████████████
..
..
..
..
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIX.NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
█████████████
█████████████
░░░░░░░░░██████
█████████████░░░░██░░░██████
█████████████░░░░░░░░░██████
█████████████
█████████████░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░█████████░░░░█████████
░░█████████
░░█████████░░░██░░░░░░░░░░████
░░█████████░░░░░░░░░░░░░░░████

Offline DannyD234

  • Baby Steps
  • *
  • Activity: 31
  • points:
    1466
  • Karma: 3
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 23, 2024, 04:39:42 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 7
    Badges: (View All)
    Karma Avatar Topic Starter
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #8 on: February 24, 2024, 11:10:25 PM »
Wetin dey pain me pass for this matter na say na our country Dem dey produce the cement the raw material is from our country we no dey import anything from outside country to produce the cement put the price just dey increase

If we had a well functioning government they would have put in a place a committee to regulate the prices of things in this country, but na the same government dey embezzle our money.

Offline goaldot

  • Jr. Member
  • *
  • Activity: 60
  • points:
    2513
  • Karma: 0
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 07, 2024, 08:05:43 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 6
    Badges: (View All)
    50 Posts Topic Starter 10 Posts
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #9 on: February 26, 2024, 09:29:47 AM »
Wetin una dey talk, cement price never increase finish. Last week a man say en go price cement dey tell am 10k en go collect money come, dey say na 11k. He go back tell dey person way send am to collect money buy am, de price don change again. De man say en no buy again. Na within 2 hours, dey price don change 3times. Na wetin?

Offline Cantsay

  • Hero Member
  • *
  • *
  • Activity: 1016
  • points:
    19308
  • Karma: 49
  • Your Bitcoin Mixer
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 05:24:31 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    1000 Posts Karma Bad Poll Voter
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #10 on: February 26, 2024, 10:58:38 AM »

If we had a well functioning government they would have put in a place a committee to regulate the prices of things in this country, but na the same government dey embezzle our money.

Wetin you expect government to do when the companies don give dem money already? Nah for them to clear their mouth do like say dem nor Dey see wetin Dey happen nah.

The truth be say, the kind govt we get nor go really help us if we too put hope for their body nah only disappointment we go Dey see, there’s no way FG go talk to Dangote about the price of his product just watch and see. But if nah one small man wey nor gree settle government Dey incharge you go see say dem go put on kind yeye restriction for him head.
             ▄▄█████████▄▄
    ▄█████▄█████████████████▄
  ▄███████████████████████████▄
 ████████████████▄▀▀███████████
▄███████████████████ ▀█████████
█████████████▀▀      ▐█████
████████████        ▄██████
▀███████████▌     ██████████▀
 █████
███████      ▀▀▀█████▀  █
  ███████████▄         ▀▀▀ ▄▄█
   ▀████████████▄▄▄   ▄▄▄███▀
     ▀▀██████████████████▀▀
         ▀▀▀████████▀▀▀
.
UniJoin.io Bitcoin Mixer
.|
▄▄██████▄▄
▄██████▀██████▄
▄███▀▀▀░░░▀▀▀███▄
▄███░░░▄███▄░░░███▄
████░░████▀▄█░░████
████░░█▄▀▄███░░████
▀████░░▀███▀░░████▀
▀████▄░░░░░▄████▀
▀█████▄▄▄█████▀
▀▀█████▀▀
NO LOGS
▄▄██████▄▄
▄█████▀▀▀█████▄
▄████▌░▄▄▄░▐████▄
▄█████░▀░░░█░█████▄
██████▌░░█▀░▐██████
███████▄░▄░▄███████
▀████▀░░░░░░░▀████▀
▀██▌░░░░░░░░░▐██▀
▀██▄▄█▄▄▄█▄▄██▀
▀▀█████▀▀
NO SIGN-UP
|████████████████████████
█████████████▀▄▀████████
████████████▀▄█████████
██████████▀▌▄██████████
██████████▌███████████
█████████▀▄███▀█████████
██████▀▄▄██████▀███████
█████▀▄█▀▄████████████
██████▀▄█▌▐████▐█████
█████▌▐█▀▌▐█████▐█████
██████████████▄██████
███████▄▄██████▄████████
████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIX ՈOW.
████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████

Offline Tribalchief

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 455
  • points:
    36306
  • Karma: 50
  • Bitcoin or Nothing
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 12:55:51 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 13
    Badges: (View All)
    Karma Good Poll Voter Signature
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #11 on: February 26, 2024, 01:08:30 PM »
Him come say if we get any person wey get project for hand or anything wey them wan do for this time say make dem speeding because things go still heck pass like this, also take for instance dollars to Naira is about 1720 per USD so things go still increase.

Thank God for genuine preachers like your bishop. During tough times like this, many people go call am time of trials and temptation, saying that it will soon be over. But we just fold hands without anticipating for a change in government. Just as Mr president has said: "it's now my turn". There is clearly no plan to make things better, except we as a nation and individual take this people out. Your bishop was right by urging the citizens to do things speedily. I literally don't have idea on the price of cement, because i have stopped following certain information since the beginning of this administration.

Quote
Abeg how una dey cope with una families especially those of una wey get upto 2 to 5 how una dey take feed for house.

Bro, na God dey sustain us ooh, no be joke. For those people wey chose to born reach 5-6 children, I no fit talk watin dem dey go through because i no be part of them. Even 3-4 children now done become watin people dey talk about. Sadly, Mr president said: "we are just starting".
God bless my country and the striving citizens.
█████████████████████████████████
████████▀▀█▀▀█▀▀█▀▀▀▀▀▀▀▀████████
████████▄▄█▄▄█▄▄██████████▀██████
█████░░█░░█░░█░░████████████▀████
██▀▀█▀▀█▀▀█▀▀█▀▀██████████████▀██
██▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄▄▄▄██████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀███████████████████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀██████████▄▄▄██████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████

███████████████▀▀███
██
█████████▀▀░░░░███
███████▀▀░░░▄▀░░▐███
███▀▀░░░░▄█▀░░░░████
█▄▄░░░▄██▀░░░░░▐████
█████░█▀░░░░░░░█████
█████▌▐░░▄░░░░▐█████
██████░▄███▄░░██████
████████████████████

████████████████████
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
THE.BEST.CRYPTO.MARKETING.AGENCY
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████████████████████

████████████████████
██
▀░░░░░░░░░░░░░░▀██
██░░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░░██
██░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀░░██
██░░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░░██
██░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀░░██
███▄▄▄▄▄▄▄▄░░░▄▄▄███
████████████▄░██████
████████████████████

████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
█████████████████████████████████
████████▀▀█▀▀█▀▀█▀▀▀▀▀▀▀▀████████
████████▄▄█▄▄█▄▄██████████▀██████
█████░░█░░█░░█░░████████████▀████
██▀▀█▀▀█▀▀█▀▀█▀▀██████████████▀██
██▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄▄▄▄██████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀███████████████████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀██████████▄▄▄██████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████

Offline Maxwell99

  • Spammer
  • Baby Steps
  • *
  • *
  • Activity: 15
  • points:
    2900
  • Karma: -3
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: February 29, 2024, 09:06:15 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 8
    Badges: (View All)
    Avatar Poll Voter too active, 25 Posts in one day
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #12 on: February 27, 2024, 07:23:04 AM »
Una gudi more mor abeg wetin I dey hear for cement price na true?
Yesterday evening for service as our Bishop dey talk project him cun say em dey pity those people wey dey always procrastinate over their project because of the way building materials dey increased on a regular basis.

Him come say if we get any person wey get project for hand or anything wey them wan do for this time say make dem speeding because things go still heck pass like this, also take for instance dollars to Naira is about 1720 per USD so things go still increase.

Even as I go market my dear e no easy things wey I been dey use 10k to 20k buy then but now e no fit again even though I buy na just few things I go successfully buy and I come back home begin dey run my brain on wetin I really buy with those money. E pain me like say tomorrow no dey, transportation na worst since them say petrol na 800 per litter I no know how authentic this information be.

Abeg how una dey cope with una families especially those of una wey get upto 2 to 5 how una dey take feed for house.
The way cement price take cost I no sure say many people go fit build house again for this country, how the price of cement go just go that kind high rate and the government is not even worried about it, this price don discouraged many people, many projects will be incomplete till something is done about this.

Offline DragonF

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 315
  • points:
    29941
  • Karma: 15
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 22, 2024, 06:22:46 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 15
    Badges: (View All)
    Karma Good Signature 100 Posts
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #13 on: March 07, 2024, 11:00:08 AM »
I am not bothered about the price of cement currently, because it is only the rich that will need the cement to build house, because poor man never chop belle full, na block he won come go mold. Na the cost of food items na that one dey bother me pass, because these poor ones no go fit dey afford am, like when things been no too cost. I no know where Tinubu dey carry us go land, we need to use our head for this country, before water go pass gari.

The thing dey give me concern because I start small building project this year but now I don pause am to watch if the current cost of cement go drop. I no go fit continue the building because e go really worry my budget. My prayer everyday na make d price drop wella because for this countri wen something don increase e no dey easy to come down.

Offline Emmanuel1

  • Full Member
  • *
  • Activity: 152
  • points:
    14096
  • Karma: 5
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 26, 2024, 08:12:53 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 9
    Badges: (View All)
    Poll Voter 100 Posts 50 Posts
Re: Cement price on Bullrun
« Reply #14 on: March 07, 2024, 02:42:24 PM »
Una gudi more mor abeg wetin I dey hear for cement price na true?
Yesterday evening for service as our Bishop dey talk project him cun say em dey pity those people wey dey always procrastinate over their project because of the way building materials dey increased on a regular basis.

Him come say if we get any person wey get project for hand or anything wey them wan do for this time say make dem speeding because things go still heck pass like this, also take for instance dollars to Naira is about 1720 per USD so things go still increase.

Even as I go market my dear e no easy things wey I been dey use 10k to 20k buy then but now e no fit again even though I buy na just few things I go successfully buy and I come back home begin dey run my brain on wetin I really buy with those money. E pain me like say tomorrow no dey, transportation na worst since them say petrol na 800 per litter I no know how authentic this information be.

Abeg how una dey cope with una families especially those of una wey get upto 2 to 5 how una dey take feed for house.
for we to feed na God ooo,to survive for this country na heavy calculation,if you no calculate well you no go fit survive for this country, or else na village you go see yourself because water don pass garri my people.

ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod