Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on March 08, 2019, 03:33:58 PM

Title: Why I dey always get bad karma everytime I login this days.
Post by: Abiodun on March 08, 2019, 03:33:58 PM
I no know Wetin i dey always do wrong way dey make people dey give me bad karma.. Like seriously the bad karma just dey make me tired for this platform like na one person den tell to come dey do am on top my head I just tire, Abeg anybody fit give me reasons why e dey happen to me.