Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Stuart on March 11, 2019, 05:40:09 PM

Title: Samsung Galaxy S10 done carry new one oh..
Post by: Stuart on March 11, 2019, 05:40:09 PM
Do you know that Samsung Galaxy S10 has an inbuilt crypto currency wallet.
As the first phone ever way carry crypto wallet as in build. How una see this matter. Em oh good or na bad thing to crypto at large?
Title: Re: Samsung Galaxy S10 done carry new one oh..
Post by: Abiodun on March 11, 2019, 11:48:37 PM
Positivity na him i dey see for crypto space this days o, na good news be this for we CRYPTO enthusiast, we don dey enter main stream be that and the fact still stand say in the next 2 years many investors wey go boost the market go enter.
Title: Re: Samsung Galaxy S10 done carry new one oh..
Post by: Stuart on March 13, 2019, 04:23:57 PM
Positivity na him i dey see for crypto space this days o, na good news be this for we CRYPTO enthusiast, we don dey enter main stream be that and the fact still stand say in the next 2 years many investors wey go boost the market go enter.

Two big supports/developments way don come into the crypto space, this samsung and JP Morgan way de run em own ICO,with the name ofemcoin as "JPM Coin".If developments continue to de come, the system go roburst well well.
Title: Re: Samsung Galaxy S10 done carry new one oh..
Post by: Abiodun on March 14, 2019, 09:05:35 PM
This JP Morgan guy self get two mouth, Sheybi na him been dry cast cryptocurrencies and bitcoin at large so that the price go fit drop so as to pack am in power quantity. Na only God go safe us from all did kind of people Sha.