Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on March 13, 2019, 11:22:30 AM

Title: Wetin be the reason why people love electroneum
Post by: Abiodun on March 13, 2019, 11:22:30 AM
Great people of God wet dey this great platform why people dey obsessed with electroneum, I believe say the coin name better coin wet get potentials and them also get good teams wey dey back am up... How una see this coin in the next five years.