Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Mattolu on March 15, 2019, 08:54:18 PM

Title: Quarkchain Technology
Post by: Mattolu on March 15, 2019, 08:54:18 PM
Quarkchain QKC

Hello guys, e go interest una to know say QKC na im dey 123 as per this moment ontop CMC(what a wawu something). Quarckchain mainnet been dey road and na April 30 dem plan to put the thing for live. By the way, you fit still join the bounty program wey dey run and 2,000,000QKC na im dey peg for this 2nd round of bounty. You fit check us for telegram, you go see us and you  go get more information wey you u fih need. Tankiu.

Title: Re: Quarkchain Technology
Post by: Abiodun on March 16, 2019, 02:29:12 PM
The first quackchain bounties wey we participate in them never distribute am, so how sure e go be say if we participate on this second round them go give us, because people don dey tire to dey do bounties wey no dey pay for the hard work wey person don do.
Title: Re: Quarkchain Technology
Post by: Mattolu on March 25, 2019, 04:00:35 PM
You suppose dey rest assure say you go get your QKC token but na after Mainnet don launch e go be.
Title: Re: Quarkchain Technology
Post by: Abiodun on March 27, 2019, 08:18:26 PM
Most of this bounties wey we dey do self na only few dey pay self.. Na risk we dey always do weather e good or bad. Last last we go soon dey alright.