Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum
Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on March 17, 2019, 05:09:03 PM
-
Why we Nigerians no dey too post for this platform, I just check other country post count even small Ghana there post dey far much more than our own... I no know why Nigerians for the place dey dull oo, Abeg make we keep this place lively do that we go fit get space to dey comment and earn more points and make we dey relevant for this platform. Abeg

Na truth you talk, we need dey make things dey likely for here just the way other countries dey make things happen for there own local group.
-
Most times, the thing dey make me wonder whether na just three to four Nigerians dey for this weekend group. We even need to dey talk about Wetin dey happen for we country generally as a whole because na own page of sharing ideas be this.