Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on March 18, 2019, 05:07:57 PM

Title: How e go be if whales wey get thousands of bitcoin decided to dump on us
Post by: Abiodun on March 18, 2019, 05:07:57 PM
I just dey read one article today and Wetin i see for the article shork me, them talk say some people get thousands of bitcoin for there hand, and I just dey imagine say what if this whales decide say them want sell off Wetin go happen to us we just dey manage our Shikini portfolio for this cryptocurrency world?