Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: tonymillions84 on March 21, 2019, 08:57:58 PM

Title: who and who are here
Post by: tonymillions84 on March 21, 2019, 08:57:58 PM
 walahi i dey see thousands and hundreds of views for posts here. yet nobody dey comment or reply. does it mean say na ghost dey view all these pages. i just wonder why people found it difficult to  relay their minds in writing.
these forum na for Nigerian people. make we relate well before super admin go close our sub forum.
Title: Re: who and who are here
Post by: Abiodun on March 22, 2019, 05:41:02 PM
walahi i dey see thousands and hundreds of views for posts here. yet nobody dey comment or reply. does it mean say na ghost dey view all these pages. i just wonder why people found it difficult to  relay their minds in writing.
these forum na for Nigerian people. make we relate well before super admin go close our sub forum.

Brother no be lie you talk oo... I dey always dey talk say our group just dey like say e no dey, we Nigerians need make this group lively, I no know why dem dey fear oo... Here na local section where una fit post anything at all Abeg make we make here lively...